NewStats: 3,264,408 , 8,183,640 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 11:12 PM 1a435w6z3e3g |
(18) (of 38 pages)
![]() |
mjizzie:... stop saying what you dnt know. |
![]() |
Venerable612:.. yes |
![]() |
Bloggers fear God now, nah a year contract Olamide Dey sign for him artists so no feud between them.. you can expect him to be on his own cuz he is still now.. E pele and to two above me you guys need help.. 20 Likes 1 Share |
![]() |
Westsida:.. lol, hope u are not trying to justify them cus what I know is 95% of men ain’t loyal and same goes with ladies.. so you guys should stop acting as if is only ladies that do shit.. |
![]() |
If you like bring heaven down for some guys,he won’t still be loyal.. radarada..
2 Likes |
![]() |
Preach
5 Likes |
![]() |
Preach
15 Likes 2 Shares |
![]() |
rex444: ![]() |
![]() |
Op, stop misleading people He’s just talking and not praying monk, All these bloggers self ![]() |
![]() |
IANAGI:.. lol, abi now ![]() |
![]() |
Not only ladies do this, it’s vice versa... Marriage is overrated.. just make money and be happy. Person wey born pikin nah pikin go bury am, person wey no born also nah pikin go bury. So what’s all the fuss about. 5 Likes 2 Shares |
![]() |
Ciaos:... dnt even mind the idiot cus if he check Olamide status he go see Dagrin pix there. People will just come online without getting their fact right.. attention seekers mofo |
![]() |
festico:.. abeg help me ask them |
![]() |
NwanyiAwkaetiti:.. shey you Dey mind freezer ni, he wan mk dem come to social media and announce it that they always help the poor because nah wetin they count as helping be that. |
![]() |
delugajackson:.. lol ![]() |
![]() |
You already know what to do and you’re still here asking for contributions.. lol Seems, your gf is tired of the relationship than let her be. Never beg anybody to be in your life abeg, as per her project, you don try your best and let her do the remaining cus I don’t understand. This issue is simple, you’re the one giving yourself unnecessary stress. |
![]() |
This dude is one troublemaker
|
![]() |
Y’all be bashing ladies anyhow as if guys don’t have their own too. Imagine when a lady that’s okay on her own date a broke guy and she’s the one doing everything and never complain. I know you guys won’t start all this things and I dnt think those girls use rope tie your neck say mk you date dem by force. Please stop bashing ladies cus it applicable to guys also. If u know you can’t cope with them, then let them be cus it’s nt by force to date them. Please stop all this bashing. |
![]() |
delectablegyal:.. Igbo labi, d dude nah one foolish guy.. lol |
![]() |
dominique:... The guy no base in naija now.. |
![]() |
lefulefu:.. shey you know see where op talk say they always do stuff together ni?, you self ur matter tire me.. lol ![]() 3 Likes |
![]() |
princechurchill:.. So he is mad abi?, you people no get joy oh ![]() |
![]() |
Werey re oh
|
![]() |
RonKenoly:.. I tire oh, someone can not dance in peace again. 14 Likes 1 Share |
![]() |
Redeakaa:.. lol, it’s okay. |
![]() |
Redeakaa:... I know that already. Am fine and you? |
![]() |
Redeakaa: ![]() 1 Like |
![]() |
ThePreachersSon:... we reject it... fire.. lol ![]() On a serious I dnt wish AJ defeat oh, make drake carry him curse go away.. bad energy stay faraway. 2 Likes |
![]() |
tohyorsih2:.. so no be only me see am, lol � .. make I Dey go before they tag me as hater�♀️�♀️�♀️ |
![]() |
WhaleyBarclays:.. even NL bloggers self carry am |
![]() |
Chubhie:... Are you minding her, talking as if she don’t what naija has turn to. The lady just need to stop and go into business with her savings. She should forget the fact that she don’t know anything about business, she should just start first and have believe it gonna work out although it might be rough at the beginning but as time goes on she gonna have more knowledge about it and be okay. And as for the boss karma await him. |
(18) (of 38 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |