NewStats: 3,264,181 , 8,182,886 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 04:49 AM i24696z3e3g |
(3) (4) (of 4 pages)
![]() |
seunsiju: No be cloned phone na the phone my classmate dey use |
![]() |
NwaNimo1:
|
![]() |
Ok
|
![]() |
Na duo's?
|
![]() |
![]() |
Overpriced sha The money wey i fit use buy uk used s10 plus or note 10 1 Like |
![]() |
Lol na today u sabi Every phone manufacturing company has a dark side Even apple and Samsung |
![]() |
bmdmix3:Ear go blow be dat |
![]() |
Scam phone Phone wey no sure of android 12 update |
![]() |
Dem go use am set example sha But corruption still dey nothing Nigerians fit do about it 1 Like |
![]() |
Can you imagine 10 months of unpaid salary While those useless Government cashout in billions ever fucking day If i be the oga dey post dere ehh na "aka azu way" If you no u no i no no be me you go suffer while you dey for house dey steal funds It's just like not paying your bodyguard salary for protecting you 1 Like |
![]() |
Damn Which one be 911 Na 9/11 2 Likes |
(3) (4) (of 4 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 10 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |