NewStats: 3,264,496 , 8,183,893 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 10:21 AM 5a1n76z3e3g |
(14) (of 44 pages)
![]() |
Dexter247:fear not.. u don win, oya sponsor me |
![]() |
borntoexcel2000: 2nd has casted.. only the first one entered.. congratulations 1 Like |
![]() |
Dexter247:terrales dey play 4-0 now, check livescore |
![]() |
borntoexcel2000: i like that second ticket, u should av continue with d over 2.5 goals... nice game too! B932EZERECWZTW-2757517 1 Like |
![]() |
iamsirmichael1:this one fixed o. just play barca 1 esp 6 n 3 red cards for 1xbet enjoy o |
![]() |
.
|
![]() |
iamsirmichael1: this man calm down, make i give u 1000 odds free jor ![]() 1 Like |
![]() |
iamsirmichael1:lol. ..one man food is another man poison |
![]() |
2 yellow cards for genoa within 1mins ... abeg make una knack dem red joorr
|
![]() |
juventus live match.. over 1.5 goals at 1.60, oya knack am 20k collect 12k money sharperly
|
![]() |
iamsirmichael1:yeah.. thx |
![]() |
iamsirmichael1:u don win am.. oya chop knuckle 1 Like |
![]() |
this football bet stuff ehn, the rate persin dey use fear no be here.. do you know why? Your money and there money is involved - we fear coz we don loss too much money,l. - they no dey too fear because dem don chop our money well well. percentage rate 95%~5% . y i talk so? see dat barca match.. at 48 mins for live game, over 2.5goals d odd dey around 3.10 but fear no gree me play am.. now see scoreline 0-5 hian# May God help us 1 Like |
![]() |
iamsirmichael1: me i jeje went for corner over 8.5 @ 2odds |
![]() |
austino677: that team too mumu ehn, spoil my 17k today.. ordinary 9 corners dem dey play like dindinrin 1 Like |
![]() |
chewbacca: ![]() 4 Likes |
![]() |
b923ezepsawrrq-1133489 shark04 koni daa fuyinn oo.. money wey i don put for budget :/ |
![]() |
Juzec:oshey baba.. u head dey there like ota pia pia ![]() |
![]() |
Juzec:ok |
![]() |
Juzec:no baba.. yu fit help out? |
![]() |
iDROID: tried that first option.. but all d token codes dem dey give me is saying invalid on d site! let me see if i can try that atm own, but na atm queue dey fear me o moreover today is saturday :/ |
![]() |
iamsirmichael1: my chairman, u fit help me fund my . make i do the transfer back. not airtime o! ma token don loss cc @idriod |
![]() |
who can help me credit my 1xbet or bet9ja . will do direct transfer of 1k .. my token got missing yesterday
|
![]() |
dcolumbus001: hello |
![]() |
dcolumbus001: how many yellow u cari before? |
![]() |
[quote author=Kings1930 post=64322130][/quote] ![]() |
![]() |
dcolumbus001: 1 yellow card n one straight res card |
![]() |
![]() |
real madrid live over 8.5 corner 2odds . knack am
|
![]() |
rednuth: won... enjoy guys 1 Like |
![]() |
chelsea to score, barca over 0,5g , wigan over1.5g ..all live games 2odds
|
![]() |
mannatech:see how big odd cast ur game zha |
(14) (of 44 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |