NewStats: 3,263,814 , 8,181,484 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 04:04 AM 2v60566z3e3g |
(1) (of 1 pages)
![]() |
my pellow kwantiry feofle I wan tel una say no be all APC get problem for security mata, na all dis useless old cagos wey no even knw de differences btw security nd insecurity, dis idiot wey dey empower repentant bandicts, idiots wey dey sent repentant boko haram to abroad to study na dem stupid. my able governor who say any bandict,boko haram, cultist dat is should be kill is among of the mess of all dis useless bubu and co. he might hv problem in oda aspect but in term of security His Excellency Alhaji Yahaya Adoza Bello (GYB) |
![]() |
ur fada na real odogwu ask ur about his relationship wit bat weda de bat fit be useful to u wel lemme keep quet jor na family mata wel my fada keep snake for his pasonal rum sha I ask him dat why did keep snake for house? He ans by telin me is for security purpose. |
![]() |
o"sura' u'ra gomi gomi u'ra dis gee madeness to big na wel OYO to de gee jor
|
![]() |
Senseless Post From Senseless celebrity To Her Senseless celebration
|
![]() |
order from the above stone the stupid aboki vice principal to death (sharia law)
|
![]() |
BRO FIND ANOTHER WAY BECAUSE THE GIRL PUNNA NEVER READY TO SETTLE DOWN
1 Like |
![]() |
weree ogogo ena iresuani (see his four corner head) spoiling the good name of our lovely country Nigeria Mcheeewwwww
1 Like |
![]() |
Na tribalism go kill kogi state U wey dey follow all those ode politician talk i pety u lyf... mcheeeew... let me go my way jor...
|
![]() |
Hmmmm... I reserve my commet but those girls are beautiful sha
1 Like |
![]() |
Bad Women May Police Search For Dem And Show Dem Shegeee
|
![]() |
MCHEEEEEW NL SEF
1 Like |
![]() |
Hmmm Thunder Wey go Strike This Useless Chief Still Dey Do Press Up For Hell..Hmmm Thunder Wey go Strike This Useless Chief Still Dey Do Press Up For Hell..Hmmm Thunder Wey go Strike This Useless Chief Still Dey Do Press Up For Hell.. |
![]() |
BANM E DON HAPPEN
|
![]() |
nawa for APC ooooo
|
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 11 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |