NewStats: 3,259,265 , 8,169,677 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 03:06 PM 461o1c6z3e3g |
(1) (of 1 pages)
![]() |
[quote author=Bellotelli post=134841578] Wow.. I think political office holders needs this kinds of pressure in order to perform. [/quot I this motion oh. |
![]() |
For usa , Him no go do so. Everyone go Dey answer,Yes sir and Yes sir . Na all of us Dey Bleep up. Imagine what his comrades go feel if they see this video . Guy came from shit hole . |
![]() |
How dem take chop u? Make others learn !!!
|
![]() |
BIZNess123: Google is a friend |
![]() |
7K =5$ Abeg help us ask am,which part of the world,u go use 5$ enter Uber for that same distance ![]() |
![]() |
FreeStuffsNG: Ose Ogami, I was just gonna say that. 1 Like |
![]() |
First it was religion,now it’s politics . Abeg make we leave this people and catch cruise with their matter . Me I do business with people I meet here. Imagine if we can all be together in every area of $ . |
![]() |
The ladies wey tell each of them say,no gree oh. Dem dae new location now getting ready for Valentine with new BF. Life na jeje !!! 1 Like |
![]() |
Americans wey be illegal full South American. Dem eyes go clear soon
|
![]() |
Bros, Madam know say you get a little swegbe for body. I can see you a playing with explosives and only few people survived in that situation. Being in love is to be foolish. For your own good and safety. No more peeper soup oh . 1 Like |
![]() |
More pictures
|
![]() |
Still available for inspection and purchase??
|
![]() |
Driving with an expired drivers license. Abi e Dey inside prison go take new one ?? The more you look !!! 1 Like |
![]() |
NothingDoMe: Na picture wey many G boys back then take dis-virgin 1 Like |
![]() |
Everyone shouting money man. Where is the 15% light ? Him do good coming to invest his money ,with the aim of making more . Ko bad rara Give us the light . |
![]() |
Indaboski007: Na training Dey make ,Ronaldo champion ….. |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 12 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |