NewStats: 3,262,434 , 8,177,150 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 09:48 AM 393n2k6z3e3g |
(1) (10) (of 13 pages)
![]() |
![]() |
OZIOGU1: you are fall away from reality. Igala's will only vote SDP. |
![]() |
Acekidc4: people wen dere hands no clean, de only thin wen dey fear dem na true. |
![]() |
In Ekiti, governor paying visit to his wife is an achievement oooo.
1 Like |
![]() |
pandoragirigory: When you say the truth they say you are bitter. 1 Like |
![]() |
nairalanda1: When you see write ups like this, you will be forced to ask, who shall deliver naija from for slave masters. 1 Like |
![]() |
Jking20: Do the right thing don be politics? |
![]() |
![]() |
bewla: No bi 3days oo. It is on the 11th of March 2023. Let make the outcome of this governorship result as one of our evidence. |
![]() |
Obi cleared my areas but Inec refused to transmit results.
|
![]() |
![]() |
lhordspy: No deceive yourself ooo. they are out for the governorship candidate ooo, not for emilo kun ooo |
![]() |
triple996: I am from the North, if the North chose not to vote for Peter Obi, No problem this doesn't change the fact that statistics have it that, North is still the poverty capital of Nigeria. If the North like let them chose the worst among the presidential candidates, we from the North will stiil bear more consequences of that wrong choice. The North is now too enlighten, we can't be deceived again. Poverty, insecurity, deprivation, etc are not our entitlements. 12 Likes 4 Shares |
![]() |
Trust22: Anytime I see him inside those large crowd fear dey catch mi. Make Obi no joke with our 16years ooo. |
![]() |
Afegbua sorry oo
5 Likes |
![]() |
Buhari4sale: Knowing the truth and prefer falsehood is bad. |
![]() |
![]() |
triple996: Wetin dem dey pay am per week go feed some family for years. 2 Likes |
![]() |
If some renown Igbo Leaders can openly stand against Peter Obi, nothing can shock me again. Among the 3 Major ethnic groups in Nigeria, we all known that the Igbo's deserve this presidency now, more than others. But an Igbo elder came out to say the presidency is for Atiku, that they will prepare Soludo for 2031. 2031 is part of the future. Why na you wan decide the future for the youths. Na because Naija youths no dey care about who dey lead them into the future that why na grandfathers dey decide who will lead us even in 30yrs to come. Peter obi no be Igbo project, na naija youth project, na naija women project. na NAIJA PROJECT. #thesufferdontireus |
![]() |
If we vote the wrong candidate again please, na which part of naija go suffer ? na just question ooo. Maybe if you check the present poverty ratio across Naija you may not be far from the answer. My brother no advise anybody again oo, we go all feel am. The same energy wen you dey use follow wrong candidate now, I want make that same energy remain for the next 8years ooo |
![]() |
lhordspy: Sometime when I that CR7 followers on Instagram alone is more the population of Nigeria and 10 other Africa countries put together, that the royalty he gets from a singular post from him on Instagram can feed a family all through their life and some people are busy killing themselves on CR7 matter, I laugh. |
![]() |
Aufbauh: ![]() ![]() ![]() |
![]() |
What a crowd
|
![]() |
Why dis people dey fear debate like this.
|
![]() |
Jones4190: You are saying this because of this crowd? Dem don fool you. |
![]() |
Hope there will not be any reason for us to balablu, blu or blue laba, if it happened I will definitely call Buhari, buhari, buhahi, buhari........ ![]() ![]() ![]() |
![]() |
RCCG, must he be on the altar? everything now na cash n carry.
|
![]() |
some persons are working very hard to vote on the bases of " na my language man, na di same religion we dey" they do not care about capacity, competence, integrity, etc. sey bi una dey enjoy the suffering, no problem, heaven no go fall on one person na. i saw married women entering the boots of cars today, just to get to work. i saw some persons returning back home because they could not pay =N=1,000 from Ojo barracks to CMS, I saw men and women trekking their lives out today. sey na suffering and smile wen we carry for head since dem create naija we still wan transfer give our children ![]() ![]() ![]() 4 Likes 1 Share |
![]() |
some persons are working very hard to vote on the bases of " na my language man, na di same religion we dey" they do not care about capacity, competence, integrity, etc. sey bi una dey enjoy the suffering, no problem, heaven no go fall on one person na.
|
![]() |
Obi, dry give this old men work. We wan see who go tire.
2 Likes |
![]() |
my brother, marrying at age 24, to a woman of 21 years with 4 kids is not a curse, but sir, at this point, hold break. now focus on taking good care of your wife and your 4 kids.
2 Likes |
![]() |
na Baba God dey run our homes now ooo. the thing is beyond everybody.
3 Likes |
(1) (10) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 44 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |