NewStats: 3,259,422 , 8,170,051 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 10:34 PM 483g656z3e3g |
BBNaija 2020 Live Updates Thread (5801394 Views)
Nilknarf: 7:32am On Nov 17, 2020 |
Blastblade:She follow una go market abi?? 1 Like |
Blastblade: 7:33am On Nov 17, 2020 |
All blogs are just gushing about Laycons brand new Benz. It must be nice!! Haters are pained... ![]() 11 Likes |
Tatiana4u: 7:33am On Nov 17, 2020 |
CRUISETOPIAVP:Kwa kwa kwa kwa E shock you! 1 Like |
Blastblade: 7:34am On Nov 17, 2020 |
Nilknarf: E dey pain you? No be me talk o. Na people wey dey dia see the tear rubber Benz... Laila people obviously see am... ![]() 11 Likes |
Juleh01: 7:34am On Nov 17, 2020 |
Our Almighty studio to king Lay Lay!!!! Ready!!!
14 Likes |
Blastblade: 7:36am On Nov 17, 2020 |
Oh wow! The cable sight the brand new sparkling car too.. ![]() 10 Likes |
Blastblade: 7:39am On Nov 17, 2020 |
Dem: Na tokunbo car like Dora own.. Blogs: Hold my beer.. ![]() 13 Likes |
Tatiana4u: 7:40am On Nov 17, 2020 |
mattgoners:Shut up! Your fave won bbnaija and I expect him to get at least 10 endorsement deals from Reputatable brands but all he gets are cheap and trashy deals with tacky brands! Ode! 1 Like |
Tatiana4u: 7:41am On Nov 17, 2020 |
ToyinDipo:Yen yen yen yen You guys talk about Erica than your useless fave. 1 Like |
CRUISETOPIAVP: 7:41am On Nov 17, 2020 |
jayjaycee0:Benz still dey shock you? 20 fvcking millon naira!!! 11 Likes |
Blastblade: 7:42am On Nov 17, 2020 |
Tatiana4u: So because your's was Disqualified naim make she suppose dey get sales girl jobs from reputable brands? Does she not deserve good things too? ![]() 10 Likes |
Tatiana4u: 7:43am On Nov 17, 2020 |
EmmyCC:Kwa kwa kwa kwa kaa This one enter! 1 Like |
copyrites: 7:43am On Nov 17, 2020 |
The bastar.d called Hell-rica and her fans can never escape hell fire considering the level of hate and wickedness they carry in their genes.
10 Likes |
Blastblade: 7:44am On Nov 17, 2020 |
A rare picture of elika's feet.. ![]() Yuck! 15 Likes |
CRUISETOPIAVP: 7:44am On Nov 17, 2020 |
jayjaycee0: Wait, You never recover from oppo deal too? Omo tears plenty for your side oo. Choke on the oppo deal once more! 13 Likes |
Tatiana4u: 7:44am On Nov 17, 2020 |
JayJayklev:Kwa kwa kaa kwa Werey in disguise! Ode!
|
Blastblade: 7:45am On Nov 17, 2020 |
Did fire burn elewedu's feet ABI Dem paint am black? Abeg make una answer me o... ![]() Bleaching no good o... ![]() 13 Likes |
Tatiana4u: 7:46am On Nov 17, 2020 |
jayjaycee0:Kwa kwa kwakwa They tried to pepper us but peppered themselves instead! Lmao! Let them keep bragging about 10 naira sweet...awon ode! 2 Likes |
CRUISETOPIAVP: 7:46am On Nov 17, 2020 |
Our millions of naira studio is ready!!! Una papa!!! Your entire GFM no reach the money wey we use buy Benz and studio.. Know your mates!!! 18 Likes |
Blastblade: 7:47am On Nov 17, 2020 |
CRUISETOPIAVP: And know peace... 11 Likes 1 Share |
CRUISETOPIAVP: 7:47am On Nov 17, 2020 |
Tatiana4u:You blind? You no see say na today he . Dey use your brain sometimes. Totonatu. 14 Likes |
CRUISETOPIAVP: 7:48am On Nov 17, 2020 |
Tatiana4u:Choke on it!!! PVM is worth 2.6B dollars.. Convert that to naira.. 15 Likes |
JayJayklev: 7:49am On Nov 17, 2020 |
Ode...love and light... I have never opened an acct before..and this is my first time....choke on it dear Tatiana4u: 8 Likes |
shashaperry(f): 7:49am On Nov 17, 2020 |
Blastblade: Guy abeg i dey chop now!! 15 Likes |
CRUISETOPIAVP: 7:49am On Nov 17, 2020 |
See studio nau ![]() 30BG studio sef no fine reach!!! 16 Likes |
Blastblade: 7:51am On Nov 17, 2020 |
12 Likes |
copyrites: 7:54am On Nov 17, 2020 |
Na only Mentos dem don see?? Wait for Aspon travels. Thing is you can't fight grace, beeches! If your fave's wickedness, curses and death threats couldn't do him nothing, you think sleeping on Nairaland and cursing your father will stop the grace?? ![]() ![]() When a man you hate so much show you endless love, just go and buy your casket ![]() ![]() ![]() 11 Likes |
shashaperry(f): 7:54am On Nov 17, 2020 |
Blastblade: Na hypo she take bleach? why hin feet be like that na? Wahala for who no fit afford better bleaching cream o 12 Likes |
CRUISETOPIAVP: 7:55am On Nov 17, 2020 |
Omo it's not easy to be an Elewedu fan. Imagine hyping your fave everyday. Trending hashtags in burundi, niger, Cameron and Benin republic. Only to come up with only one legit deal and another sales girl deal nearly three months after disqualification and no single movie role not even comedy skit. E dey pain. While other housemates are bagging international deals, local deals, excelling in their different fields. Their kwin is doing twitter challenge. Elewedu's fans are in serious pains right now. E no easy. God will hill them! 12 Likes |
Tatiana4u: 7:55am On Nov 17, 2020 |
jayjaycee0:Loud it! 1 Like |
JayJayklev: 7:56am On Nov 17, 2020 |
Tatiana4u:.. My boy is here to stay... Pls help me click on this link...and listen for yourself...my boy said Eminem na his twin brother��....that guy na god in human body truely....person wey Sabi rap like Eminem...u dey compare am to efe...na ment...https://twitter.com/itsLaycon/status/1328367355924197380?s=20 3 Likes |
Blastblade: 7:56am On Nov 17, 2020 |
shashaperry: Double wahala... ![]() 8 Likes |