NewStats: 3,262,357 , 8,176,909 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 11:01 PM 6o5f3m6z3e3g |
This Guy Is A Scammer (1860 Views)
(1) Go Down)
browler: 4:46am On Oct 22, 2020 |
He claims he teaches people how to do forex trading Once you pay to him he will block you immediately Guys beware The name he is answering in this forum is Snitch24 Nobody should do business with him he is a scammer |
tahir01(m): 4:55am On Oct 22, 2020 |
His moniker is snitch24 and you went ahead to do business with him? well sorry for ur loss. Pray he gets shot during the protest.
13 Likes 1 Share |
Mide3367: 6:12am On Oct 22, 2020 |
tahir01:lol... U no get joy o 2 Likes |
Mide3367: 6:14am On Oct 22, 2020 |
Thanks op for soro sokeying. That was how one said that he is teaching people animation. Whereas na scammer just like that guy
|
punisha: 9:18am On Oct 22, 2020 |
tahir01: Report reaching us says he was shot on his bumbum early hours of today. 1 Like |
zum19: 9:51am On Oct 22, 2020 |
Legitimate forex teachers una no go pay, na the fake ones una go bring moni. Its good for u, scammers will keep eating ur moni since naija una no dey like good tin, na only bad tin.
|
imagrg(m): 12:54pm On Oct 22, 2020 |
Scammers everywhere in Naija. We have gotten to the stage of Sodom and Gomorrah! |
Snitch24(m): 1:27pm On Oct 22, 2020 |
Pls can u provide to the public ur claims and evidence of transaction and screenshot of our conversation before I do something bad to ur entire generation This is deformation of character and na Ogun go kill ur papa |
Snitch24(m): 1:28pm On Oct 22, 2020 |
Show us the post I ever made about ur claim See this mad man ooh |
Snitch24(m): 1:30pm On Oct 22, 2020 |
I know a lot of people hide under this nairaland to commit horrible crimes but this lie wey u lie so I go advise u to be very prayerful make stray bullet no hit u because I'm serving a living God dem no dey cheat me ooh
|
Snitch24(m): 1:33pm On Oct 22, 2020 |
I know it's either u r been paid or u r just a fool for making this up but still yet Na Ogun go kill ur papa if u don't show prove of how I take scam u the debit alert of the money u sent idiot son of a stupid father bleep u nigga |
Snitch24(m): 1:36pm On Oct 22, 2020 |
tahir01: Thunder fire that ur hand wey u use type this rubbish stupid set of homo sapiens |
Snitch24(m): 1:40pm On Oct 22, 2020 |
punisha: Na ur entire Generation dem go shoot bastatd Ogun go kill ur papa for u not applying sense to this horrible allegation lol I don't even know this stupid son of a bitch |
Snitch24(m): 1:52pm On Oct 22, 2020 |
I appeal for the CEO of nairaland @lalastica @seun to please help me bring down this post if the op is unable to provide an evidence to back up this claim I'm a very very emotional person and this post just ruin my whole day
|
Snitch24(m): 1:53pm On Oct 22, 2020 |
I don't think I've ever had a personal chat with anyone from this platform ever since 2018 all I do is read new and make comments
|
Snitch24(m): 2:30pm On Oct 22, 2020 |
People of nairaland the op made a fraudulent post and I made it know to the public that he's a fraudulent person so he feels he can use this as pay back lol jobless human being
|
At10tion: 3:31pm On Oct 22, 2020 |
punisha:hahaha hahaha |
punisha: 4:36pm On Oct 22, 2020 |
Snitch24: Lol. Calm down na. But this kind snitch sef we need to stitch ur ears |
punisha: 4:48pm On Oct 22, 2020 |
Op u must be obsessed with this guy. See as the guy just dey lament dey go. Pls retract abi delete this post. |
Snitch24(m): 7:47pm On Oct 22, 2020 |
browler: Bros oya no vex But pls provide the evidence of how i take scam u how much u paid to my and screenshot of our conversation showing my let the whole world see how true ur claims are |
Snitch24(m): 7:49pm On Oct 22, 2020 |
punisha: Pls is there any how we can take up this issue to the owner of nairaland I need to get things straight before I talk to my lawyer I hate nonsense |
Snitch24(m): 7:53pm On Oct 22, 2020 |
Snitch24: He made a post about giving out loans to people the only offense I did was that I exposed him so people won't fall victim funny how he opened a topic with my picture portraying me a scammer of forex do I even u know u This moura4ka Show evidence else I go investigate ur moniker and get u arrested thankGod I've screengrab all what u said so even if u delete I still get am watch ur back bro and guide ur fingers |
IamRichards: 7:56pm On Oct 22, 2020 |
Interesting
|
Snitch24(m): 7:56pm On Oct 22, 2020 |
Snitch24: Op if u no post the screenshot of our conversation na Ogun go kill u ooh |
Snitch24(m): 8:06pm On Oct 22, 2020 |
tahir01: Na stray bullet go hit with that ur mouth wey u no fit use confirm info before u dulge in |
IamRichards: 8:08pm On Oct 22, 2020 |
Snitch24:How far,you fit epp me? |
Snitch24(m): 9:17pm On Oct 22, 2020 |
IamRichards: I will help u if u can help me get this topic to the CEO of nairaland or u help me get the of the op I don't even know this moda4ka |
Snitch24(m): 9:18pm On Oct 22, 2020 |
browler:Ogun kill u ooh of u can't provide evidence to back this claim |
dude(m): 9:29pm On Oct 22, 2020 |
Another is Aryktech...baba' NLA scammer
|
browler: 7:35am On Oct 23, 2020 |
Snitch24: If you don't provide evidence where I scam you or anybody of a loan Ogun go kill you, your mother,father and entire family |
(1) Reply)
13 Hot Surefire Steps to Start A Mobile Restaurant With Zero Capital
(Go Up)
Sections: How To . 31 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |