NewStats: 3,262,576 , 8,177,570 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 08:15 PM 4w2x67

6z3e3g

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (328) - Nairaland 463c43

BBNaija 2020 Live Updates Thread (5819128 Views)

(4)

Go Down)

vizkiz: 10:54pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
Prince- I have heard cheesy of girls that paid bf rent

Prince we know its you

Lol

I sabi person whey be him cousin. Prince na Rich kid
Timil: 10:55pm On Jul 22, 2020
Broobembem:
Even Kaisha wan explore.

Explore don suffer!!

Explore ntooooooor!
I sure say e go be Pricck she wan explore.
O boy that Kaisha go like big gbola.
Mehn I go like ginger am small, all those girls wey dey look innocent they sweet to fucck for bed.
If u kon get big gbola dem go turn to ur sexx slave confam.
MJBOLT: 10:55pm On Jul 22, 2020
big brother no get sense angry
Akshow: 10:55pm On Jul 22, 2020
safarigirl:


LOL.

Make e be them, people wey their boyfriends dey feed na who dey rush the guy.

Wetin concern me with Ozo? You sef, you no look target, before you shoot.

Wetin concern you and Ozo? grin cheesy
You can't hide behind one finger abeg.

3 Likes

Munzy14(m): 10:55pm On Jul 22, 2020
nazablossom:
Be elaborate please grin
Should is saying something about ara dora.

This is how he will empty acct and vote nkeiruka without being aware.
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:56pm On Jul 22, 2020
"If I cry on top your matter, forget it!!"

Praise in the building..

2 Likes

Munzy14(m): 10:56pm On Jul 22, 2020
Broobembem:
Even Kaisha wan explore.
Explore don suffer!!
Explore ntooooooor!
cheesy cheesy
Casmiry(f): 10:56pm On Jul 22, 2020
"I don't deny it, I can cry" grin

1 Like

Timil: 10:56pm On Jul 22, 2020
[quote author=MJBOLT post=92001247][/quote] Ntoorrrrrrrr! cheesy grin
Blackhawk01: 10:57pm On Jul 22, 2020
Frodd 2.0 loading... grin

2 Likes

vizkiz: 10:59pm On Jul 22, 2020
HOH be giving that MERCY VIBES with these outfits though.

She is beautiful indeed but we know the ass ain’t real

3 Likes

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:59pm On Jul 22, 2020
vizkiz:


Lol

I sabi person whey be him cousin. Prince na Rich kid

Abajo. No wonder Nengi was spending so much time with him last night. She don decode sharply grin

All jokes o please o
safarigirl(f): 10:59pm On Jul 22, 2020
Akshow:


Wetin concern you and Ozo? grin cheesy
You can't hide behind one finger abeg.

You really think Ozo is my guy?

I am very disappointed.

Somebody I have not even mentioned specifically today, if no be you bring am up.

I am very disappointed and insulted. You dey look me like small pikin, like Lilo wey yellow boys dey shak undecided....guy, you miss this target.

1 Like

Blackhawk01: 11:00pm On Jul 22, 2020
Eeghe:



I understood you well well.
I was doing one kain of wordplay laikke dat...obviously didn’t work.
Those your two are in my fav list too.



It flew over my big head. grin embarassed

Yeah, I noticed. I like Nengi and Ozo too, fine fine people. kiss kiss
Munzy14(m): 11:00pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
Prince- I have heard cheesy of girls that paid bf rent

Prince we know its you
grin grin
ArchAngeI: 11:00pm On Jul 22, 2020
safarigirl:


You really think Ozo is my guy?

I am very disappointed.

Somebody I have not even mentioned specifically today, if no be you bring am up.

I am very disappointed and insulted. You dey look me like small pikin, like Lilo wey yellow boys dey shak undecided....guy, you miss this target.

Genevieve is that you? undecided
Should: 11:00pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
Prince- I have heard cheesy of girls that paid bf rent

Prince we know its you
no be him fault nacheesy his only work is Dumbbell, more dumbbell and push-ups.. Girls gats do their homework for good lashing
Reussite: 11:00pm On Jul 22, 2020
Eeghe:



Welcome yunafa
Good to see you
Doc Mily it's good to have you back. I guess UL didn't appeal much to you hence your absence. wink

1 Like

safarigirl(f): 11:01pm On Jul 22, 2020
Wathoni looking real Kenyan right now.

Natural hair dey really change shape of face.
vizkiz: 11:01pm On Jul 22, 2020
Lazyyouth4u:


Abajo. No wonder Nengi was spending so much time with him last night. She don decode sharply grin

All jokes o please o
You dey fear? grin
safarigirl(f): 11:02pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
Genevieve is that you? undecided

Yes dear, how may I help you? grin
ArchAngeI: 11:03pm On Jul 22, 2020
Eric is feeling funky

1 Like

Reussite: 11:03pm On Jul 22, 2020
Blackhawk01:


It flew over my big head. grin embarassed

Yeah, I noticed. I like Nengi and Ozo too, fine fine people. kiss kiss
You too like fine people : grin tongue....Derola been a while. Good to have U bk too. smiley
vizkiz: 11:03pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
Genevieve is that you? undecided

Leemmaaaooo!
Timil: 11:03pm On Jul 22, 2020
safarigirl:
This one is advising Eric that he should hold hope, she could leave her boyfriend for him. She is making no promises sha

This is a laugh from someone that will not have boyfriend by the time she leaves the house.
Lilo seems naive, immature and lacks emotional intelligence just like her crush Eric.

2 Likes

Akshow: 11:04pm On Jul 22, 2020
safarigirl:


You really think Ozo is my guy?

I am very disappointed.

Somebody I have not even mentioned specifically today, if no be you bring am up.

I am very disappointed and insulted. You dey look me like small pikin, like Lilo wey yellow boys dey shak undecided....guy, you miss this target.


Lol. Time shall tell
Munzy14(m): 11:04pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
Genevieve is that you? undecided
Jude quit sarcasm abeg, before u will finish my ribs here grin grin

safarigirl(f): 11:05pm On Jul 22, 2020
Nengi hear UEFA on Sunday, she follow Ozo

Nengi hear I schooled in London on Monday, she follow Kiddwaya

Nengi hear, I'm a Prince on Tuesday, she follow Prince.

See, I hope this is her last bus stop. Prince actually seems to like her too. Make dem dey do pageant couple, dey give housemates.

5 Likes

Timil: 11:06pm On Jul 22, 2020
Lazyyouth4u:


Abajo. No wonder Nengi was spending so much time with him last night. She don decode sharply grin

All jokes o please o
That Nengi wey u dey see so na Mercy 2.0

As in she be CODED OLOSHO.
ArchAngeI: 11:06pm On Jul 22, 2020
safarigirl:
Nengi hear UEFA on Sunday, she follow Ozo

Nengi hear I schooled in London on Monday, she follow Kiddwaya

Nengi hear, I'm a Prince on Tuesday, she follow Prince.

See, I hope this is her last bus stop. Prince actually seems to like her too. Make dem dey do pageant couple, dey give housemates.
more like bimbo couple
Broobembem: 11:06pm On Jul 22, 2020
Rossycee:

Haba na is she less human.. Free the babe make she explore joor..

Explore go hear whiiiiii

1 Like

ArchAngeI: 11:07pm On Jul 22, 2020
These ones they chop anyhow, na vacation angry

E go soon clear for their eyes

Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.