NewStats: 3,263,046 , 8,178,954 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 01:56 PM 1a6ev

6z3e3g

BBNaija 2020 Live Updates Thread - TV/Movies (327) - Nairaland 17503f

BBNaija 2020 Live Updates Thread (5822471 Views)

(4)

Go Down)

Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:33pm On Jul 22, 2020
Anyone notice Hausa babe is always covering her butt and thighs grin
nazablossom(f): 10:34pm On Jul 22, 2020
Should:
naza naza I hope Doratitts have nothing on you grin cheesy
Be elaborate please grin
Akshow: 10:34pm On Jul 22, 2020
safarigirl:


In Lagos alone, aspiring rappers fit reach 200k sef.

Even for Abuja wey we no plenty, aspiring rappers full from Nyanya down, and all of them get access to IG, because dem gats beg Olamide and Davido to sign them.

Another 2k Lagos rappers just ed the WhatsApp group grin cheesy

1 Like

MMXX: 10:36pm On Jul 22, 2020
safarigirl:


My guy, my name na safariGIRL, my picture dey profile
is that your real face?

I love your nice set of teeth, and the smile.i want to kiss so we can ship cheesy

Choi Laycon no rap reach me
Eeghe(f): 10:37pm On Jul 22, 2020
Blackhawk01:


Arghhhh, I meant "fave" jhor.

Doratits and Of lay lay lay, of Laycon. grin cool


I understood you well well.
I was doing one kain of wordplay laikke dat...obviously didn’t work.
Those your two are in my fav list too.
Broobembem: 10:37pm On Jul 22, 2020
Even Kaisha wan explore.

Explore don suffer!!

Explore ntooooooor!

2 Likes

ArchAngeI: 10:37pm On Jul 22, 2020
Akshow:


Another 2k Lagos rappers just ed the WhatsApp group grin cheesy
funny enough na only poor people dey jump follow like that


Na dem dey send left and right online to like and post things because of 5k

2 Likes

safarigirl(f): 10:40pm On Jul 22, 2020
Akshow:


Another 2k Lagos rappers just ed the WhatsApp group grin cheesy
could be Abuja rappers too.

Let's hope they came with money grin


Nobody needs broke followers. They can be very noisy, but dem no dey vote.
ArchAngeI: 10:40pm On Jul 22, 2020
Praise na true you talk

Staying with a girl isnt easy

Small 1 month, my blood will rise

1 Like

Nexus25(f): 10:41pm On Jul 22, 2020
Motech
MJBOLT: 10:42pm On Jul 22, 2020
it seems relationship is the theme for this season undecided i hope it wont be boring like dem cee c own
Broobembem: 10:42pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
funny enough na only poor people dey jump follow like that


Na dem dey send left and right online to like and post things because of 5k
Hurray!!! Giveaway on the bit!!

Are you all ready? First, go to ItsLaycon's IG page, follow him, screenshot and show me.

I'll be choosing randomly.


Na dem!!

6 Likes

EwuGambia: 10:42pm On Jul 22, 2020
Should:
EwuGambia is kayode a bastard? grin cheesy

No o....kayode is the older brother of Lamba....he is also the father of mily, who is the grand daughter of the owner of big brother Naija.... undecided

Him papa dey kampe... undecided

2 Likes

ArchAngeI: 10:43pm On Jul 22, 2020
Broobembem:

Hurray!!! Giveaway on the bit!!

Are you all ready? First, go to ItsLaycon's IG page, follow him, screenshot and show me.

I'll be choosing randomly.


Na dem!!
poverty crew and bandwagon
Munzy14(m): 10:44pm On Jul 22, 2020
Blackhawk01:


Bruhhh! This season looks bright for shippers oooo, plenty gbasgbos, goals and "my bbn bf is my bbn bf, my man is my man" oooo grin tongue

Na season of entanglementsss. lipsrsealed lipsrsealed
I am entangled to relaxation...cheesy and having fun this time around....my last year ship is heading miami...cheesy
Eeghe(f): 10:45pm On Jul 22, 2020
yunafa:
Dominique, Eeghe...I see you


Welcome yunafa
Good to see you
Should: 10:46pm On Jul 22, 2020
nazablossom:
Be elaborate please grin
I mean if you keep grudges at heart like Doratitts.. Do you love Cowbell grin cheesy
Timil: 10:47pm On Jul 22, 2020
When will this people start fingering themselves naa..
Especially Praise, Ka3na, Neo, Vee, Eric and Lilo.
Omo I go like lamba Kaisha, Ka3na and Nengi. wink
Any Kaisha, Ka3na and Nengi in the house? grin
onyeomanono24(f): 10:47pm On Jul 22, 2020
Oya oo kayode carry camera go meet the side contributor angry
Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by Nobody: 10:48pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
Praise na true you talk

Staying with a girl isnt easy

Small 1 month, my blood will rise

Praise go know so? angry
Munzy14(m): 10:48pm On Jul 22, 2020
nazablossom:
cheesy
Mana lotakwa na a naghi ahu oka na filling station, Maka oku ogbugba grin
If them push am, she go give way ,make them push another person....grin
ArchAngeI: 10:49pm On Jul 22, 2020
Prince- I have heard cheesy of girls that paid bf rent

Prince we know its you

1 Like

MJBOLT: 10:49pm On Jul 22, 2020
Timil:
When will this people start fingering themselves naa..
Especially Praise, Ka3na, Neo, Vee, Eric and Lilo.
Omo I go like lambsa Kaisha, Ka3na and Nengi. wink
Any Kaisha, Ka3na and Nengi in the house? grin

1 Like

Akshow: 10:49pm On Jul 22, 2020
safarigirl:
could be Abuja rappers too.

Let's hope they came with money grin


Nobody needs broke followers. They can be very noisy, but dem no dey vote.

I agree with you, broke followers are useless. Just like all these small small come and buy data for me hungry girls slay mamas, that will make up 99 percent of Ozos followership. grin

2 Likes

ArchAngeI: 10:50pm On Jul 22, 2020
Akshow:


I agree with you, broke followers are useless. Just like all these small small come and buy data for me hungry girls slay mamas, that will make up 99 percent of Ozos followership. grin
broke followers and you mention ozo

If no be the ugly and poverty similarities

E no get reason why una love laycon

4 Likes

Rossycee(f): 10:51pm On Jul 22, 2020
Praise and K'aisha discussion though about relationship.

2 Likes

Should: 10:51pm On Jul 22, 2020
EwuGambia:


No o....kayode is the older brother of Lamba....he is also the father of mily, who is the grand daughter of the owner of big brother Naija.... undecided

Him papa dey kampe... undecided
Beorn said otherwise cheesy
MJBOLT: 10:52pm On Jul 22, 2020
kaisha and love questions undecided abeg na only teenagers dey fall in love within a week

1 Like

Rossycee(f): 10:52pm On Jul 22, 2020
Broobembem:
Even Kaisha wan explore.

Explore don suffer!!

Explore ntooooooor!
Haba na is she less human.. Free the babe make she explore joor..

5 Likes

Rossycee(f): 10:53pm On Jul 22, 2020
Lucy said you can fall in love within hours.. Okay o.

1 Like

safarigirl(f): 10:54pm On Jul 22, 2020
Akshow:


I agree with you, broke followers are useless. Just like all these small small come and buy data for me hungry girls slay mamas, that will make up 99 percent of Ozos followership. grin

LOL.

Make e be them, people wey their boyfriends dey feed na who dey rush the guy.

Wetin concern me with Ozo? You sef, you no look target, before you shoot.
Akshow: 10:54pm On Jul 22, 2020
ArchAngeI:
broke followers and you mention ozo

If no be the ugly and poverty similarities

E no get reason why una love laycon

That ugly gan gan gan gan... Na im make us like laycon. Poverty na for those that are selling sob stories and hardship tales for house. My guy is from a decent and humble background.

7 Likes

Reply)

Viewing this topic: 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.