NewStats: 3,264,201 , 8,182,942 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 07:10 AM 755p6z3e3g |
Huawei P30 Pro Dual Sim(pix) (1938 Views)
(1) (Go Down)
Protein0: 11:02pm On May 30, 2020 |
Open Box Huawei P30 Pro 128gb, Dual sim 220k Nationwide deliveries available Call or whatsapp 07063579846 3 Likes |
Protein0: 8:59am On May 31, 2020 |
Good morning
|
Protein0: 4:09pm On May 31, 2020 |
Afternoon
|
Protein0: 7:32am On Jun 01, 2020 |
Morning
|
Protein0: 9:42am On Jun 02, 2020 |
. Morning
|
Protein0: 1:50pm On Jun 04, 2020 |
Available
|
Protein0: 4:46pm On Jun 04, 2020 |
SOLD
|
GogetterMD(m): 6:08pm On Jun 04, 2020 |
Oga Protein, wetn dey hapun now? Why you go sell this phone without my knowledge? ![]() BTW, my phone fall inside water so e don give up. How much be Xiaomi mi 10/mi 10 pro now make I know which one my money carry (I dey fear ask for the price of that OP8)? If another P30 pro dey ground make I know abeg. |
Protein0: 6:41pm On Jun 04, 2020 |
GogetterMD:I'm sorry boss ![]() This life sha, phone wey Don dey for days, na just hours after I sold it u show ![]() Come whatsapp, let's arrange sth light for u sir ![]() |
GogetterMD(m): 6:47pm On Jun 04, 2020 |
Protein0: I no get any functional phone right now, so I no even get access to my WhatsApp |
battousaiX(m): 1:16pm On Jun 05, 2020 |
Oga Protein0, I need 5 units of Xiaomi Mi 10 o. Urgently sir!
|
Weirdoo(m): 3:27pm On Jun 05, 2020 |
battousaiX: Mi 10 don de ? |
battousaiX(m): 4:19pm On Jun 05, 2020 |
Yessir
Weirdoo: |
Weirdoo(m): 4:30pm On Jun 05, 2020 |
battousaiX(m): 4:59pm On Jun 05, 2020 |
Yeah...a friend got from someone at CV
Weirdoo: |
Weirdoo(m): 6:19pm On Jun 05, 2020 |
battousaiX: Amount pls |
Lucascruiz(m): 6:39pm On Jun 30, 2020 |
Protein0: Boss.. e still dey? |
(1) (Reply)
New Open Box Macbook Pro M1 MAX 16.2inches 32gb 1terrabyte
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |