NewStats: 3,265,398 , 8,186,595 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 06:27 PM 4y711q

6z3e3g

Having Difficult Times Securing A Job, Or Need A Side Hustle? Check This Out! - Jobs/Vacancies (29) - Nairaland 4y6r16

Having Difficult Times Securing A Job, Or Need A Side Hustle? Check This Out! (359311 Views)

(4)

Go Down)

AududuNine11: 7:48pm On Mar 13, 2020
Abeg, make corona no hold our Feb money o grin grin Local man must buy new phone

1 Like

moneyest(m): 7:50pm On Mar 13, 2020
Nathphil:

Lolz @ blooded. Amen to you prayers, he is a good man.

Na so my bro
God's blessings fall on u too

1 Like

moneyest(m): 7:53pm On Mar 13, 2020
AududuNine11:
Abeg, make corona no hold our Feb money o grin grin Local man must buy new phone

cheesy cheesy cheesy

you no want stories that touch the spirit abi?
Re: Having Difficult Times Securing A Job, Or Need A Side Hustle? Check This Out! by Nobody: 7:54pm On Mar 13, 2020
moneyest:


I dey tells u my man grin
no be everybody go yarn u how him take dey run him parole so. dem go just dey hala "na God na God" like say na Mami water I dey go reason with every Sunday
E no hard to notice pesin wey get beta heart at all.
If my man Aududu enter house of rep today as I dey yarn u so, e don beta 4 him constituency be that ooo because e sure me die say him go helep him constituency and community pipu wella. The guy no dey like many of these street urchins wey full national assembly, representing their pot bellies.
Well, I no even sabi if my guy dey interested for politics sha but wetin I sabi be say, anything wey him dey find for baba God hand, him go get am dis year.
Aududu, you be my man of the year. I dey salute you to the left. Bless up bro
Ameen!!!

1 Like

Re: Having Difficult Times Securing A Job, Or Need A Side Hustle? Check This Out! by Nobody: 7:56pm On Mar 13, 2020
AududuNine11:
Abeg, make corona no hold our Feb money o grin grin Local man must buy new phone
I no say February allawee go surely enter next week.
Na last week HQRR I dey reason make dey release on time.
AududuNine11: 7:57pm On Mar 13, 2020
moneyest:


cheesy cheesy cheesy

you no want stories that touch the spirit abi?
Corona no hold back Xiaomi from launching their new model, Redmi Note 9 Pro, and Pro max... I no wan hear say agents weh go transfer our money no open grin grin

All in all, man go still survive... There must surely be a way out...
AududuNine11: 8:03pm On Mar 13, 2020
GentRoyal:

I no say February allawee go surely enter next week.
Na last week HQRR I dey reason make dey release on time.
sure
moneyest(m): 8:06pm On Mar 13, 2020
AududuNine11:
Corona no hold back Xiaomi from launching their new model, Redmi Note 9 Pro, and Pro max... I no wan hear say agents weh go transfer our money no open grin grin

All in all, man go still survive... There must surely be a way out...

grin Abi oooo
Anyway, nothing go happen to your money
God dey!! wink

1 Like

Ustec: 8:30pm On Mar 13, 2020
Answering 50 this weekend smiley

1 Like

AududuNine11: 8:31pm On Mar 13, 2020
Ustec:
Answering 50 this weekend smiley
Lol...
Re: Having Difficult Times Securing A Job, Or Need A Side Hustle? Check This Out! by Nobody: 8:59pm On Mar 13, 2020
Ustec:
Answering 50 this weekend smiley
Well done sir.
Show us way oo cheesy
Clemexy20(m): 9:12pm On Mar 13, 2020
Pls how do I sign up for this?
AmKen(m): 9:48pm On Mar 13, 2020
AududuNine11:
Abeg, make corona no hold our Feb money o grin grin Local man must buy new phone

And phone Foreign man must buy.

Your money sure die.

Bro, I do owe you some too.
chrisnando: 9:49pm On Mar 13, 2020
Just take a look at someone's answer. From the name I think he's Nigerian

AmKen(m): 10:48pm On Mar 13, 2020
chrisnando:
Just take a look at someone's answer. From the name I think he's Nigerian

This is unbelievable.
sameereinstein(m): 10:53pm On Mar 13, 2020
I have two questions please.
1. Would they pay us from when we started answering question to 15th when they send report? Or it'll only be for the number of questions answered in February only.
2. Recently questions in chemistry, physics and mathematics has gone so low. Any other section where I can find easy questions such as the above to answer correctly o abeg with/ without help of google?
kingopta(m): 11:19pm On Mar 13, 2020
chrisnando:
Just take a look at someone's answer. From the name I think he's Nigerian

This life sha.. And some people are finding it difficult to get onto the platform.. Chai.. They haven't gotten back to me sef.. 10 days don o
wisdomremz(m): 12:50am On Mar 14, 2020
Oya report Don show 100% HQRR

make alert follow.. lolz
Youngtekkey(m): 1:13am On Mar 14, 2020
And I just started answering questions on Feb 24th o, I no even dey answer question on Saturday and sunday. Na small remain make e reach $30 I for collect money for February Sha but na $26 be my estimated. For my first week on the platform 100% rating. For over 30 questions.
I no dey do my power, na only four subjects I dey answer questions from and I see sey people no too dey reason those subjects, na person wey sabi way sabi book o

1 Like

wisdomremz(m): 3:53am On Mar 14, 2020
Youngtekkey:
And I just started answering questions on Feb 24th o, I no even dey answer question on Saturday and sunday. Na small remain make e reach $30 I for collect money for February Sha but na $26 be my estimated. For my first week on the platform 100% rating. For over 30 questions.
I no dey do my power, na only four subjects I dey answer questions from and I see sey people no too dey reason those subjects, na person wey sabi way sabi book o

if pay is not up to $30..will be carried over to the next month

2 Likes 1 Share

Re: Having Difficult Times Securing A Job, Or Need A Side Hustle? Check This Out! by Nobody: 6:42am On Mar 14, 2020
chrisnando:
Just take a look at someone's answer. From the name I think he's Nigerian
Lolz grin
I'm sure he'll edit it
whycee001(m): 7:18am On Mar 14, 2020
Good mawn
Pls advice
is it advisable to quit one"s present job because of brainly
i dey receive wat my current job dey pay me
i bn thinking abt ds all time

1 Like

AmKen(m): 7:21am On Mar 14, 2020
whycee001:
Good mawn
Pls advice
is it advisable to quit one"s present job because of brainly
i dey receive wat my current job dey pay me
i bn thinking abt ds all time

A wise man have multiple sources of income.

I do a lot at the same time, and still on LH.

Dont let go of your day hussle for one of your side hussle.

Shalom

3 Likes

whycee001(m): 7:23am On Mar 14, 2020
AmKen:


A wise man have multiple sources of income.

I do a lot at the same time, and still on LH.

Dont let go of your day hussle for one of your side hussle.

Shalom
you are right
thanks

1 Like

chrisnando: 8:09am On Mar 14, 2020
GentRoyal:

Lolz grin
I'm sure he'll edit it

He won't edit anything. He just did me bad today again, after I typed answer for more than 20mins only to submit and see that this guy just typed one short word. I was so pained...

Who else has seen last month earnings report?

Youngtekkey(m): 8:13am On Mar 14, 2020
wisdomremz:


if pay is not up to $30..will be carried over to the next month
I know, that's why I said I almost make it fur up in February despite ing on the last week of February

1 Like

sameereinstein(m): 8:49am On Mar 14, 2020
Please I'm I the only one that has not received monthly report? I started fully on 22nd

1 Like

AmKen(m): 8:58am On Mar 14, 2020
.
Re: Having Difficult Times Securing A Job, Or Need A Side Hustle? Check This Out! by Nobody: 9:27am On Mar 14, 2020
sameereinstein:
Please I'm I the only one that has not received monthly report? I started fully on 22nd
also started on 22nd i just recieved my report this morning 100%HQRR

2 Likes

Ustec: 9:38am On Mar 14, 2020
AmKen:


Please bro weekend is remaining 2 days.

How do you wanna do it?

I want to learn your style.

Show me the way too.
Nothing actually,
Just that I have all the time for latinhire during weekends.

1 Like

sameereinstein(m): 9:41am On Mar 14, 2020
Nenyezz:
also started on 22nd i just recieved my report this morning 100%HQRR
Ok, I'll just wait then. Is the payment up to what we worked during d month of March? Or strictly till 29th of February?

Reply)

Nigerian Airforce Direct Short Service Course (DSSC) 2013

(Go Up)

Sections: How To . 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.