NewStats: 3,263,569 , 8,180,566 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 02:24 PM 54o156z3e3g |
Football (+/Other Sports) Betting Season 13 (3787560 Views)
babyfaceafrica: 9:35pm On Aug 13, 2019 |
Porto fit win o
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:35pm On Aug 13, 2019 |
Boringdraw1:no b u get boringdraw moniker, wey dey give us stew games back then ![]() |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:36pm On Aug 13, 2019 |
NoMoreBan:no, my own get 1attached to my moniker |
gift01: 9:37pm On Aug 13, 2019 |
Porto will equalise at least
|
Afiahomes(m): 9:37pm On Aug 13, 2019 |
fucc12: 9:37pm On Aug 13, 2019 |
LaMujer:I de pray for you bros abeg you go find small thing make I take de when e boom Slovan behave abeg |
iamawara(m): 9:37pm On Aug 13, 2019 |
Fckkkk. 1 game syndrome ![]() ![]() |
LaMujer: 9:38pm On Aug 13, 2019 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:38pm On Aug 13, 2019 |
Boringdraw1: ![]() |
Darksider131: 9:39pm On Aug 13, 2019 |
Yehmy as you win alone for thread full of punters How you dey see yourself, I don't know if you dey pity alabi not lose too much money or what? |
seedorfy134(m): 9:39pm On Aug 13, 2019 |
LaMujer:congrats..... |
Itsmedozie: 9:39pm On Aug 13, 2019 |
rainmoredays: thanks for your contribution from we all at merrybet another reminder to do this again next week ![]() 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:40pm On Aug 13, 2019 |
iamawara:boooooom |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:41pm On Aug 13, 2019 |
iamawara:believeeeeeeeeeeeee boooooooom |
gift01: 9:42pm On Aug 13, 2019 |
Celtic ended up losing 3-4
|
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:42pm On Aug 13, 2019 |
iamawara:97+ b⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽⚽m |
seedorfy134(m): 9:43pm On Aug 13, 2019 |
NoMoreBan:d game never boom jooorh |
Afiahomes(m): 9:43pm On Aug 13, 2019 |
yehmy(m): 9:44pm On Aug 13, 2019 |
Darksider131:I did not win alone someone on this thread won with me |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:44pm On Aug 13, 2019 |
seedorfy134:go check scores jare |
MbyAntia(m): 9:45pm On Aug 13, 2019 |
Cut 2 Today! We go again 2Moro! |
seedorfy134(m): 9:45pm On Aug 13, 2019 |
NoMoreBan:i dey follow d game still 1-0 |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:46pm On Aug 13, 2019 |
seedorfy134:go sell ur phone |
SirDanny7(m): 9:47pm On Aug 13, 2019 |
Maskedtitan:no worry bro i go drop the games for u here or quote u on a dead thread my whatsapp dy pending mood |
udwise123: 9:47pm On Aug 13, 2019 |
gift01:I weak oo For draw were I play 4 inplay |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:48pm On Aug 13, 2019 |
seedorfy134:
|
Maskedtitan: 9:48pm On Aug 13, 2019 |
Darksider131:You be bad belle person. Despite say I don lose my money na the result of the game wey ehn post be this Ajax-Poak(Home to win): 3:2(final result) Clyde-Motherwell(Home to win): 4:0(final result) Tsv-Greuther(Away to win): 0:1(final result) Rosenborg-Maribor(Home to win): 3:1(final result) Olympiacos-Basaksehir(Home win): 2:0(final result) Celtic-cluj(Home win): 3:4(final result) Qarabag- Apoel(Home win): 0:2(final result). 5/7..5 greens, 2 tomatoes ![]() |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 13 by Nobody: 9:49pm On Aug 13, 2019 |
First five people to quote me
|
NewDelhi(m): 9:49pm On Aug 13, 2019 |
Is this a coincidence or what? 8/9 matches are going into penalties.
|
Darksider131: 9:49pm On Aug 13, 2019 |
MbyAntia:but the ticket wey you share cut more than 3.. Guy, don't tell me say you still dey hoard ticket ![]() So you never repent, and you wan win 5k Just tell me wetin happen, make i no dey point fingers yet |
NewDelhi(m): 9:49pm On Aug 13, 2019 |
locust:Quoted |
SirDanny7(m): 9:49pm On Aug 13, 2019 |
SirDanny7:twas such a bumpy ride tho 2 games denied us this beauty we go again alabi must fall |
Football (+Other Sports) Betting Season 11
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |