NewStats: 3,261,938 , 8,175,589 topics. Date: Saturday, 31 May 2025 at 06:55 AM 4x1m3c

6z3e3g

Big Nyash In The Church - Romance (2) - Nairaland 1p4a61

Big Nyash In The Church (19822 Views)

(4)

Go Down)

lonelydora: 5:47am On Mar 18, 2019
Dannidom:
Girls can be wicked ehn.

Today I say make I go church sey e don tey wey person put leg for inside church, It was one Redeemed church like that, and because na person invite me unto ceremony tins, free jollof stuffs. Na so I enter church na, everywhere dope, guys and babes come sharp especially the babes. There's this babe that caught my attention... Guys I concede, exotic girls no dey for club again, na for church you go find them plenty. This babe set in every essence of the word, front, back shocked kai I swear her bumbum wan fall off, upon that she dey seductively waka upandan fa I vex relocate to her row, atleast make she dey folow my face because she dey inside for that row.

Mehn! Offering time come reach grin grin I come smile for inside heart, you know as redeem people dey take dey give offering na. Music start, we dey prepare to file in line, I come dey for my seat dey delay unto say I dey look for something beacause I dey outside the row, codedely waiting for her to first , make I follow her for back na tongue Omo oba as she , me and devil smile together, sharp sharp, I follow her for back, you go fear dance na.

She rock me sha. Her bumbum soft like kilode tongue. Music people come change to one bad song like that, omo oba she wan come dance go back for my already swollen dick i shout for am no try am o! angry angry you wan cause trouble for here fa. She look me smile, come comtinue her normal dance step till we reach go drop our offering. She still rock me small as we go back to our seats.

I give am one kind eye after we don sidon, she smile again, I say ok na. Church finish I follow her reach gate come collect her number.

E don be for that nyash cos wetin I go do her if she come my trap. Forget! angry angry

I come dey ask myself wetin I dey find go club again? Since wetin I dey find for club dey for church.

I love Jesus cool cool. Amen.

Weyrey
Boxer007(m): 7:54am On Mar 18, 2019
tee59:
Just see your life. An adult been controlled by his dick. May God forgive you.

I beg commit. You gold digger. I don't like u sir
Boxer007(m): 7:56am On Mar 18, 2019

And talking about nyansh, brother, can u or do u wear thong sir and bra? Bro u should look beautiful
Dannidom(m): 8:05am On Mar 18, 2019
Boxer007:

And talking about nyansh, brother, can u or do u wear thong sir and bra? Bro u should look beautiful
Delete this rubbish from my theead now!

Boxer007(m): 8:41am On Mar 18, 2019
Dannidom:
Delete this rubbish from my theead now!

Brother, But can't u be gay for just one week? U will learn great tricks about dik
Dannidom(m): 8:52am On Mar 18, 2019
Boxer007 post=767560 06:

Brother, But can't u be gay for just one week? U will learn great tricks about dik
Oh great! I will like to use a razor blade, my rusty but sharp cutlass, even my awka made pistol in your anus shey you go enjoy am
blacq2009(m): 10:04am On Mar 18, 2019
I love your write up style.
anochuko01(m): 11:10am On Mar 18, 2019
tee59:
Birds of same feathers.
fvck together....Sorry, flock!
BIGGIE121(m): 12:31pm On Mar 18, 2019
Holy ghost fire brother u need 12 babalawos and 12 prophets for your delyverance
Boxer007(m): 4:32pm On Mar 18, 2019
Dannidom:
Oh great! I will like to use a razor blade, my rusty but sharp cutlass, even my awka made pistol in your anus shey you go enjoy am

.Brother u sound like real man and I like u sir. Sir,
Are u man enough to gimme blowwwjob while am taking a $hit?
Dannidom(m): 4:48pm On Mar 18, 2019
Boxer007:

.Brother u sound like real man and I like u sir. Sir,
Are u man enough to gimme blowwwjob while am taking a $hit?
I'll like to puke in your hollow skull after I'd have severed it from your body. Deal?
Boxer007(m): 5:04pm On Mar 18, 2019
Dannidom:
I'll like to puke in your hollow skull after I'd have severed it from your body. Deal?

If it will make u happy sir. Brother dint u suk dik growing up? Is this why u always abusive? Sir u need a good dik in your mouth to help u 're.ain humble and sweet. You look like a sweet guy in person. Bro u suk dik?
Re: Big Nyash In The Church by Nobody: 6:05pm On Mar 18, 2019
this guy no well
BabbanBura(m): 6:18pm On Mar 18, 2019
tee59:
Just see your life. An adult been controlled by his dick. May God forgive you.

Woman, respect that word woo!
Re: Big Nyash In The Church by Nobody: 9:41am On Jun 14, 2020
Dannidom:
Girls can be wicked ehn.

Today I say make I go church sey e don tey wey person put leg for inside church, It was one Redeemed church like that, and because na person invite me unto ceremony tins, free jollof stuffs. Na so I enter church na, everywhere dope, guys and babes come sharp especially the babes. There's this babe that caught my attention... Guys I concede, exotic girls no dey for club again, na for church you go find them plenty. This babe set in every essence of the word, front, back shocked kai I swear her bumbum wan fall off, upon that she dey seductively waka upandan fa I vex relocate to her row, atleast make she dey folow my face because she dey inside for that row.

Mehn! Offering time come reach grin grin I come smile for inside heart, you know as redeem people dey take dey give offering na. Music start, we dey prepare to file in line, I come dey for my seat dey delay unto say I dey look for something beacause I dey outside the row, codedely waiting for her to first , make I follow her for back na tongue Omo oba as she , me and devil smile together, sharp sharp, I follow her for back, you go fear dance na.

She rock me sha. Her bumbum soft like kilode tongue. Music people come change to one bad song like that, omo oba she wan come dance go back for my already swollen dick i shout for am no try am o! angry angry you wan cause trouble for here fa. She look me smile, come comtinue her normal dance step till we reach go drop our offering. She still rock me small as we go back to our seats.

I give am one kind eye after we don sidon, she smile again, I say ok na. Church finish I follow her reach gate come collect her number.

E don be for that nyash cos wetin I go do her if she come my trap. Forget! angry angry

I come dey ask myself wetin I dey find go club again? Since wetin I dey find for club dey for church.

I love Jesus cool cool. Amen.

This is probably the 5th time (since when you posted it last year) I am reading this and it's still super funny ������

Reply)

Ladies!!!! If Your BF Doesn't Wake Up Like This.. Dnt Marry!!! Photo

(Go Up)

Sections: How To . 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.