NewStats: 3,264,043 , 8,182,405 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 12:14 PM 3676q6z3e3g |
UMIDIGI DISCUSSION THREAD (2135434 Views)
Lexusgs430: 5:11am On Dec 11, 2018 |
Mustack: After the meeting, we climb mountain...... |
Mustack: 5:12am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:Oga.. those network ppl no get respect again... Oga sir, I fall flat for your leg sir.. my eye come by wide open when I hear gbagaun... More respect sir |
Lexusgs430: 5:12am On Dec 11, 2018 |
Mustack: Make i no marry optionally again?...... |
Mustack: 5:13am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:No mind Dem.. aprokos.. Dem wan do watin boiz never sabi |
Lexusgs430: 5:13am On Dec 11, 2018 |
Jidibia: You dey put leg for wall, when you dey sleep?...... |
Mustack: 5:15am On Dec 11, 2018 |
Jidibia:Me oga at the top....
|
Lexusgs430: 5:15am On Dec 11, 2018 |
We now have the professor from rivers states, standing by....... NEPA too don supply full light...... Nah counting we dey so...... |
Mizik(m): 5:15am On Dec 11, 2018 |
Mustack:the phone suppose 100$ sef |
Mustack: 5:17am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:You hear so.. if you get mind follow us...
|
Mustack: 5:20am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:Oga, I no want make e b like baba nla palava |
Mustack: 5:21am On Dec 11, 2018 |
Mizik:My fear now is January.. |
Lexusgs430: 5:22am On Dec 11, 2018 |
Umidigi One Max....... The sequel.....
|
Mizik(m): 5:23am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:too fresh and clean
|
Mustack: 5:23am On Dec 11, 2018 |
Oga lexusgs430, I hope the price of umi A3 pro no go climb mountain?
|
Lexusgs430: 5:23am On Dec 11, 2018 |
Mustack: No worry, my ant no go cari wetin am.... Optionally, we dey wait ó....... |
Mizik(m): 5:24am On Dec 11, 2018 |
auto wallpaper to automatically change the wallpapers already in your phone. Taoet only changes its own wallpaper Lexusgs430 |
Sgbate(m): 5:24am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:the prof never see way? ........ |
Lexusgs430: 5:24am On Dec 11, 2018 |
Mizik: You would love Niagara launcher.......... Niagara and Tapet........ A match made in Umidigi heaven... |
Mizik(m): 5:25am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:very frosh and simple |
Lexusgs430: 5:25am On Dec 11, 2018 |
Mustack: 5:25am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:Oga I wan wear same same dat day oh |
Mizik(m): 5:26am On Dec 11, 2018 |
Jidibia:lol |
Sgbate(m): 5:26am On Dec 11, 2018 |
Mizik:diz ur s dem dey play with ma dopamine pa!...... |
Lexusgs430: 5:26am On Dec 11, 2018 |
Mizik: Tapet changes wallpaper, from tapets collection....... |
Mizik(m): 5:26am On Dec 11, 2018 |
Mizik:Today na work sef |
Mustack: 5:26am On Dec 11, 2018 |
Mizik:All these no move me.. I only need something to change my wallpaper |
Mizik(m): 5:27am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:Jidibia come and see what i was talking about o |
Lexusgs430: 5:27am On Dec 11, 2018 |
Sgbate: No worry, just keep enjoying the show...... |
Mizik(m): 5:27am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:Damn dat phone got me tripping seriously |
Sgbate(m): 5:28am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:eheheheh wetin make buhari do now,mizter jega?...... ![]() |
Mustack: 5:28am On Dec 11, 2018 |
Lexusgs430:For watin |
Mizik(m): 5:28am On Dec 11, 2018 |
Someone somewhere in umidigi is really cracking his/her brain
|