NewStats: 3,264,494 , 8,183,883 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 10:05 AM a5u6d6z3e3g |
NYSC 2016 Batch B Corps House (2826537 Views)
chalsixtus(m): 10:22pm On Oct 14, 2016 |
yhenny: sure babe borno set well for u you can go into arms business seff or hawk bomb |
WilsonMayowa(m): 10:24pm On Oct 14, 2016 |
PapTzy: We go dey hope |
justifiedcoyy(m): 10:24pm On Oct 14, 2016 |
ibroh22:guy, no reason am. network go hang. eksu just dey look base on say we get connection with nysc.. u get. |
selflove99(f): 10:27pm On Oct 14, 2016 |
Abeg any news from benue state university. D tension don dey high Gan.
|
gpranky: 10:28pm On Oct 14, 2016 |
FEDERAL POLY NEK WHICH WAY.....................................!
|
grizeal(m): 10:29pm On Oct 14, 2016 |
DESUITE any update I never see my name oh
|
WilsonMayowa(m): 10:29pm On Oct 14, 2016 |
Heeyhun: Na so |
monteco(m): 10:32pm On Oct 14, 2016 |
selflove99:I been hear say una don begin see una names since last week naw, abi na job? |
adezjamz(m): 10:34pm On Oct 14, 2016 |
surpriseMe:Thanks |
justifiedcoyy(m): 10:36pm On Oct 14, 2016 |
chalsixtus:badt boy. make yhenny dey hawk bomb. fear God na |
dipson546: 10:39pm On Oct 14, 2016 |
PapTzy:that's exactly what the woman at the student affairs told me today |
selflove99(f): 10:42pm On Oct 14, 2016 |
monteco:My dear na job. That one na list wey dem paste for school na. Nobody don see name for nysc portal. Them tell us say we go see d names today but nothing show |
chiefojiji(m): 10:43pm On Oct 14, 2016 |
dipson546:shey I tolded you.... |
kisssley: 10:45pm On Oct 14, 2016 |
justifiedcoyy:she capable..na hidden talent She go discover am. ![]() |
Tosaino21(m): 10:47pm On Oct 14, 2016 |
My gud people well done... Pls hope dis wont affect my mobilization? I was itted for mechanical engineering and I nw studied urban and regional planning and on jamb ission status is still showing mechanical engineering
|
justifiedcoyy(m): 10:48pm On Oct 14, 2016 |
selflove99:bae, We dey same league . if our name no show, registration go dey on hold.. relax. calm down ![]() |
justifiedcoyy(m): 10:50pm On Oct 14, 2016 |
Tosaino21:nysc no need ur jamb ission whatever.. if ur name is not on ur skul's "error list" and u c ur name on nysc portal, u are good to go. |
justifiedcoyy(m): 10:53pm On Oct 14, 2016 |
kisssley:that biz go get money sha. I sure |
Phabulous4(m): 10:54pm On Oct 14, 2016 |
HONOURABLE Gateway Poly ing 2016 Delta State... So help me God As a matter of fact, I just confirmed my name on the NYSC portal 'Senate list' today. |
Tosaino21(m): 10:55pm On Oct 14, 2016 |
justifiedcoyy:tanks bro... But can dat cause someone name to be in error list? 1 Like |
WilsonMayowa(m): 10:56pm On Oct 14, 2016 |
dipson546: Please text me ur whatsapp num |
justifiedcoyy(m): 11:02pm On Oct 14, 2016 |
Tosaino21:most times, jamb registration number is d reason why most pple find demsefs on error list. like, if ur jamb reg number or name is different from the one with ur skul. ******.which skul did u graduate from ? and did ur skul paste any error or senate approved list? |
fabby26(m): 11:04pm On Oct 14, 2016 |
Comrades I hereby do solemnly officially remove Unique uniport from NASS list( National Association of Silent Schools); my unique collegue if you agree with me say AIYE....thank baba God for confirming my name after a year of idleness or should i say menial job...i rep Unique Uniport
1 Like |
justifiedcoyy(m): 11:06pm On Oct 14, 2016 |
fabby26:AIYE kor, EYE ni. guy, congrats. |
selflove99(f): 11:06pm On Oct 14, 2016 |
justifiedcoyy:Lol. I hope so because I no want late to come end up for sambisa. God them 1 Like |
justifiedcoyy(m): 11:09pm On Oct 14, 2016 |
selflove99:but Benue is not far to sambisa na. y u dey fear? anyway, no worry..u won't end up in borno but jigawa . ![]() |
justifiedcoyy(m): 11:12pm On Oct 14, 2016 |
night AF com, sleep AF follow. gudnyt. EKSU behave ursef before morning o. |
Tosaino21(m): 11:14pm On Oct 14, 2016 |
justifiedcoyy:OOU and no error list for nw |
justifiedcoyy(m): 11:16pm On Oct 14, 2016 |
Tosaino21:no senate approved list was pasted too. that skul sha. anyway, that shouldn't be a problem. just check ur name.when ur skul s.. u no get wahala baba. |
QueenVina(f): 11:17pm On Oct 14, 2016 |
gpranky: I think it has bin ed... Some have seen theirs |
Tosaino21(m): 11:19pm On Oct 14, 2016 |
justifiedcoyy:no list |