P4paulaa(f): 11:00am On Jul 08, 2016 |
Pls sir. 0013634517 .Access bank
Ayo7:
I will like to 10 youths with 5k each...Kindly pm me your number. Transfer will be tomorrow morning. Regards
|
dmanj: 11:00am On Jul 08, 2016 |
theresaese:
PLEASE dmanj Incase you want to send it I prefer ecobank to access bank its closer to me I gave agarawu23/ymodulus cos he said its not easy to make e-transact on ecobank.
My eco bank acct 2611262883. Thank you once more
no probs tho access wud have been pretty easy for me, but no wahala, I go try so u go smile as I and oga harry de smile
1 Like |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 11:04am On Jul 08, 2016 |
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
1 Like 1 Share |
Onuohasworld(m): 11:06am On Jul 08, 2016 |
At all all..0044568236 access bank...make I just feed today abeg..
|
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 11:06am On Jul 08, 2016 |
ghikoppu
|
Onuohasworld(m): 11:07am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
At all all..0044568236 access bank...make I just feed today abeg..
|
venahoro(m): 11:07am On Jul 08, 2016 |
agarawu23:
Ymodulus, hadura29 , Ayo7 should confirm the numbers below haven't received money from them plz.
Pls do confirm there is no error. You Will be credited today. God bless our hustle.
Pls. If i no pick u, dnt be angry cos the mention are too much and i just have to do what i have in power. We can't satisfy everybody.
Sir! I dont know how my accnt was left out...still yet to receive any alert though u listed me on ur benefiary list.....thanks once again!
|
richylee(m): 11:07am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
please let it be me 3042721476 firstbank.
|
ayusbobs(m): 11:07am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
Bross i dey here o
|
dmanj: 11:07am On Jul 08, 2016 |
bebe2:
Plenty babes just ignore this free gift be cos dem know say name dem go collect the one we the guys recieve
come ooooo, u b guy, heyyyyyy nawaoooooo
hope ds is not a case of one human being, 20monikers
|
baba11(m): 11:07am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
|
Jesusloveyou: 11:09am On Jul 08, 2016 |
OmoIgala:
Naija people, una too dey gbadun awoof ehn!
See as thread don almost reach 60 pages on top free money.
People are suffering oo.
i was suprise o, from page 4 to 60 in less than an hour. may my God bless both d giver and d receiver
2 Likes |
greggng: 11:09am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
Zenith 2007820971
|
wyse24(m): 11:09am On Jul 08, 2016 |
|
emartu(m): 11:09am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
|
Teespice(f): 11:10am On Jul 08, 2016 |
Odunharry:
Welcome.. You can apply for graduate jobs too aside law firms.. Be watchful of postings on vacancy section
thank you again.
really grateful.
|
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 11:11am On Jul 08, 2016 |
.
|
agrovick(m): 11:11am On Jul 08, 2016 |
macarena:
I just saw this now.
This is the first time someone has ever favoured me this way.
I didn't apply for the giveaway because I want to do project or school stuff. It was just to keep hunger at bay.
I have experienced hunger that have made me consider going to stand at a junction and doing what my fellow girls do.
You dont know me from Adam, you just picked me without expecting anything in return.
Thank you very much Sir. Thank you.
God bless you.
Amen, I'm glad I was able to be of help. I wasn't planning on getting involved initially as me self still dey look for epp but your course of study made me change my mind (I studied Agricultural Economics also and I can vividly how hunger almost made me fail in 400 level).
I wish you the best.
1 Like |
haywhy59(m): 11:12am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
Baba... Abeg let me be d lucky one.... These suffering is too much.... 0119270607... Hammed Ayobami.... Gtb... Thanks
|
defemidefemi(m): 11:12am On Jul 08, 2016 |
coolestdude01:
My brother. If I tel u say u and I dey the same shoes, u no go believe am. I read so tey... Since 2014 wey I finish service... No way. ... Some days.. I go just vex take trams sleep go. Maybe if I wake up, things go change. Go interviews.,reach last stage before u know regret mail. E get one mumu one wey I go them say na customer service recruiting firm..imagine, me wey dey find work, then dey tell me to pay 25k for training, say employment na guarantee. So, I get 25k and I dey send call me back to my paddy wey thanks to him popsi wey get level, he dey work for ministry, to remind am to me if any openings dey?
My brother, I don sign.. Na lappy and connection I need. Hustle some e money. Move out.
Abeg, anybody with sure body ip... Holla biko. Some of my friends for fb go dey hustle for likes unto pictures wey them post. I go just dey vex. I no blame them, them no get problem at all.
street things my brother
1 Like |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 11:12am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
3064041147 first bank. Thanks
|
BJ4REEL(m): 11:14am On Jul 08, 2016 |
Not funny at all!
1 Like |
Odunharry(m): 11:14am On Jul 08, 2016 |
dmanj:
no probs tho access wud have been pretty easy for me, but no wahala, I go try so u go smile as I and oga harry de smile
Lmao.. You wan wire cash to me??
|
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 11:15am On Jul 08, 2016 |
.
|
Ugosample(m): 11:15am On Jul 08, 2016 |
BJ4REEL:
Not funny at all!
What is not funny?
|
Ugosample(m): 11:15am On Jul 08, 2016 |
BJ4REEL:
Not funny at all!
What is not funny?
|
tomquest: 11:15am On Jul 08, 2016 |
macarena:
I just saw this now.
This is the first time someone has ever favoured me this way.
I didn't apply for the giveaway because I want to do project or school stuff. It was just to keep hunger at bay.
I have experienced hunger that have made me consider going to stand at a junction and doing what my fellow girls do.
You dont know me from Adam, you just picked me without expecting anything in return.
Thank you very much Sir. Thank you.
God bless you.
Do not give up sister!
1 Like |
tomquest: 11:16am On Jul 08, 2016 |
macarena:
I just saw this now.
This is the first time someone has ever favoured me this way.
I didn't apply for the giveaway because I want to do project or school stuff. It was just to keep hunger at bay.
I have experienced hunger that have made me consider going to stand at a junction and doing what my fellow girls do.
You dont know me from Adam, you just picked me without expecting anything in return.
Thank you very much Sir. Thank you.
God bless you.
God will turn your sorrow into laughter sooner than you expect.
|
Tobitrueman(m): 11:16am On Jul 08, 2016 |
adeekiti:
I want to offer 2k to just one person here Cos me sef Dey God hand , I know one day Nigeria will be great and all our tears will be wiped out..
Na the man be this.
firstbank 3066997963

|
Odunharry(m): 11:16am On Jul 08, 2016 |
wyse24 go edit ur post n remove your name
|
defemidefemi(m): 11:17am On Jul 08, 2016 |
signature2012:
Guy,what I will just say is,never give up!
I one time I had only a single Jean,na dis Jean I dey wear daily,this tori don tey small o.
One particular day,na so I wear this same Jean,I dey road dey go,something fell for my hand,as I say make I pick am,na so my Jean just dey tear,I just turn am to crazy Jean,but today,things don better,life don change for good,don't rely on any govt but God,so as far life dey,their is hope.
which path u follow weh make story change for u? I get interest for that path.
|
Kooldude01: 11:17am On Jul 08, 2016 |
Ymodulus:
Initially shared 40,000 to 5 students from my pocket. Then AntiWailer also sent me 51,000Naira to share N5,000 TO 10 students. He further stated i am at discretion to share how i like.
I state on this thread that i have recieved a credit alert of 50,000 from AntiWailer and will begin the sharing immediately here and now.
@DDeliverer, can you state your details?
Also brother if you are a GRADUATE of any of this course without a job, Architecture OR Quantity Surveying or Building?
If yes please me, i have something for you.
1 Like |