NewStats: 3,260,856 , 8,172,828 topics. Date: Tuesday, 27 May 2025 at 09:16 PM 244d556z3e3g |
Nigeria has finished me!! (209228 Views)
Ymodulus: 9:27pm On Jul 07, 2016 |
Carmal90:I sent you 8,000 naira. I decided to increase it. left over 3 youths will share 12k. Check your . Also uncouth your bank details for privacy reasons. Thanks 8 Likes 1 Share |
buteak(m): 9:29pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Yong Modulus , pls can I be a part of this incentive? 1 Like |
Kosy79(f): 9:30pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer:GOD bless u guy. I don H tire for this country me wey fat don slim like say na Hiv i been dey suffer, person wey dey fight corruption never ask him pple if dem don chop, he wan recover d money keep for him generation, see Abacha wey thief thief dem say him no be criminal but if Jonah come talk stealing no be corruption dem go behead am anway Jonah never epp him mah dey enjoy dey follow Buhari fly like say dem be winch, d money wey dem recover frm Abacha i no kw where e dey abi dem still they arrange how to share am even Abacha wife talk say dem no go poor like Dangote wey be our richest. I for say make i Ashawo but e no dey easy na men never see money chop na make dem go bleep? Haba stupidity no reach d@ level. If person take me outside dis fucking Nigeria i swear i go dey pay every month depending on my income. Some pastors get heart dey buy private jets, i go one prayer last month d pastor say make pple wey go close their come me laff tire d@ day cos my money wey dey firstbank #446 even self d@ #446 wey dey d bank dey vex me cos dey no gree make i carry n e reach money for garri and groundnut... Even NDA wey dey bomb no see d politicans accts bomb. Dear make i kukuma dey watch wen d future impossibe tense (Nigeria will be better)go work. Even food no dey again for dreams talkmore of being costly, even some winch don dey retire cos everything hard cos if dey go suck blood dem fit suck Hunger carry go and u no H na incurable for 9ja. Even satan no see person to posses again cos d@ person fit use slap change satan to christain like saul, Even bad market don catch native doctors dem come dey beg for costumers via posters. Make i just dey. Baba GOD pick my call. 18 Likes |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:30pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: 1 Like |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:31pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:0161245703, Gtb. Thanks bro |
Ymodulus: 9:32pm On Jul 07, 2016 |
buteak:Drop your details. No need to post your name. Just your number and bank. When I transfer to you. I will ask you to edit your details. Please no EcoBank. You can give me any other bank |
Holywizard: 9:32pm On Jul 07, 2016 |
Am planning to arrange a kidnap on my head. Just a ransom of #10,000. Pls i need plans on hw to execute it 9 Likes |
Iriruaga100(m): 9:34pm On Jul 07, 2016 |
Op, for only two days wen u nor get lite u dey complain, while people for udu local govt near warri never see lite fr five months. Omo, when idris sing say, nigeria jagajaga poor man dey suffer suffer everything jagajaga, na tru e talk o. Today me n my paddy go run one buka street fr food court in uniben, we chop finish we nor pay n we com gist fr d place fr like ten minis before we move. Honestly, today is my first time of doing it. Omo, I dey tink to enter street sef because d hustle real die o...
5 Likes |
M4gunners: 9:34pm On Jul 07, 2016 |
Klare:This one looks better. |
Re: Nigeria has finished me!! by Nobody: 9:34pm On Jul 07, 2016 |
MaziOmenuko: 5 Likes |
buteak(m): 9:34pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Thanks young Modulus..... grateful sir 3 Likes |
Klare(f): 9:34pm On Jul 07, 2016 |
M4gunners: Thanks 1 Like |
Klare(f): 9:35pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Wow. Me set need money to ooo. Please help me sir. ![]() ![]() |
Ymodulus: 9:36pm On Jul 07, 2016 |
acevic:I sent you 4,000 to your . Thanks Acevic and welcome have a nice day 2 Likes |
Carmal90(m): 9:37pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: ahhh this is generous and kind hearted, 8k for me? so elated...pls can I have your details to say thank you?? 2 Likes |
Missmossy(f): 9:37pm On Jul 07, 2016 |
Such is the present situation of Nigeria,tired of saying it is well these days. All the sectors are dwindling daily,the Nigerian economy isn't smiling at all but still a determined person must stay optimistic.
4 Likes 2 Shares |
Klare(f): 9:38pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Here is mine sir. ... |
Ymodulus: 9:38pm On Jul 07, 2016 |
buteak: Hello Buteak I just sent you 4,000. Log online to . Thanks Buteak and have a nice day. Please reeddit your details on your post for privacy reasons. 1 Like 1 Share |
KazukiIto(m): 9:39pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: Senator no go school abi? But you wey go help steal ballot box during election collect 5k! If better person comot come now without bar, you no go vote for am... Na u be the problem of this country and these so called youths. Youths ma ass! |
Ahmed0336(m): 9:39pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:0046103627 gtb thanks ![]() |
Ymodulus: 9:40pm On Jul 07, 2016 |
Klare:Please Bank ma. |
just2okworld(f): 9:40pm On Jul 07, 2016 |
Klare(f): 9:40pm On Jul 07, 2016 |
Iseoluwani: 9:41pm On Jul 07, 2016 |
DDeliverer: I dey follow you go. Sipping my chilled kunu. Maltina 35cl z #120. Kunu 60cl z #50. All dey go toilet. Mo jaye ori mi 2 Likes |
Ymodulus: 9:43pm On Jul 07, 2016 |
Carmal90:There is no need sir. we talk on nairaland. That's nice and Okay. thanks bro 2 Likes |
just2okworld(f): 9:43pm On Jul 07, 2016 |
Samhay come and laugh
|
Olril18(m): 9:43pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:good one. |
Iseoluwani: 9:44pm On Jul 07, 2016 |
OmoAjowa7: H |
Olril18(m): 9:44pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus:I'm in ooo... 3045816069 firsrbank |
SleemBadGuy(m): 9:45pm On Jul 07, 2016 |
dadebayo1: Is it RIB CRACKING We are talking about here..So the reality of the plight of ur fellow citizen is funny 2 U..No be ur fault..Thank God for yourself.. Think deeply! Ur Country is a failed Project.. |
Ymodulus: 9:45pm On Jul 07, 2016 |
Klare: hello ma. I sent 4000 ma to your . Thanks ma. You can take of your details now for privacy reasons. Thanks. Have a nice day 4 Likes |
Klare(f): 9:45pm On Jul 07, 2016 |
Ymodulus: Do I need to resend sir . ![]() ![]() |
Jega To Announce Presidential Election Results: Part 2
(Go Up)
Sections: How To . 45 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |