NewStats: 3,263,889 , 8,181,782 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 04:06 PM 6n6v5o6z3e3g |
NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1101596 Views)
Lvlink(f): 1:56pm On May 15, 2016 |
Precious91:Oya take me to Silverbird Cinema. Lol 2 Likes |
kovy077(m): 1:57pm On May 15, 2016 |
FROM THE PHONE CONVERSATION IN THE STUDIO NIG INFO
|
BlackGoldBoy: 1:58pm On May 15, 2016 |
kovy077:Tnk you... wat tym Tho? Curious |
Fraiser(m): 1:59pm On May 15, 2016 |
IghravweIG:ok make I go chill den dis one dem don even dash me slimfitdiva, make I go dey follow her play den till tomoro... |
ABB1(m): 1:59pm On May 15, 2016 |
Fraiser:Respect to you boss, hope you re good? Jubrealguy I hail |
Ifabernard(m): 1:59pm On May 15, 2016 |
kovy077: spreading untrue rumours since 1651. haba fear God na. wie u hear dis 1 again? abi na ur grandfather wey de work for secretary to nysc assistant DG tel u again |
Fraiser(m): 2:02pm On May 15, 2016 |
Precious91:lol... Baba no worry about dat, na my friend, hin don already tell person make hin go handover slimfitdiva to me, am capable of d emotional , u too u fit take over abishaddy till hin go come... |
kovy077(m): 2:02pm On May 15, 2016 |
Ifabernard:Its upto you, by tumaro when you dont get yours you would surf me |
BlackGoldBoy: 2:02pm On May 15, 2016 |
Becos Hornessli, nigeria info has being talking abt futball EPL abi na Abj own u hear am
|
IghravweIG(m): 2:03pm On May 15, 2016 |
Fraiser:lol. Na so. |
Precious91(m): 2:03pm On May 15, 2016 |
Lvlink:anything for you bae. |
Pinkyberry2(f): 2:04pm On May 15, 2016 |
eaglevision:yes ooo, I even called my grandma bf, who is the DG and he told me that all those who filled IPOB states will be in stream 4, because of the recent herds men attack.. and Enugu is my second choice.. am soo sad right now. pls console me... |
anochuko01(m): 2:04pm On May 15, 2016 |
BREAKING NEWS! Camp is August ooooo! I mean Redeem Camp (Convention)! *takes baton from usain bolt, and dashes away* 1 Like |
eaglevision(m): 2:04pm On May 15, 2016 |
Oyehomie: ok bro,oya i command u to start following me as well,u have to be my disciple lol |
kovy077(m): 2:05pm On May 15, 2016 |
BlackGoldBoy:come to the studio and see for your self, am at the seat chamber abj 1 Like |
Precious91(m): 2:05pm On May 15, 2016 |
Fraiser:am a faithful somebori.Am a ok with lvlink ![]() |
SMartins1(m): 2:05pm On May 15, 2016 |
Lvlink:you're sighted sugar, latest Tuesday before 2pm, we must have gottn our POD. I'm very positive. |
BlackGoldBoy: 2:05pm On May 15, 2016 |
anochuko01:kolo 1 Like |
sobahairyfem(m): 2:07pm On May 15, 2016 |
Abeg una mean say no body see NYSC DG for church today to ask am abt our CUL ![]() ![]() |
BlackGoldBoy: 2:07pm On May 15, 2016 |
kovy077:i no fit i dy lag ![]() |
Precious91(m): 2:07pm On May 15, 2016 |
anochuko01:Runs like Clark Kent.Collect baton from him and bangs on his head ![]() |
dejiconde(m): 2:07pm On May 15, 2016 |
Fraiser:paddy mi abeg jes dey observe d situation like mi. Ibi rere loma Jasi. Ijn |
BlackGoldBoy: 2:08pm On May 15, 2016 |
sobahairyfem:d guy na muslim bt nah sinx early mor mor im go mosque |
kovy077(m): 2:09pm On May 15, 2016 |
BlackGoldBoy:den if you are a prospective corp member for stream ii just wait and you would thank God and thank me for my infos |
anochuko01(m): 2:10pm On May 15, 2016 |
Precious91:bros, ahnahn...what did I do naa, and you're beating me 1 Like |
Slimfitdiva(f): 2:10pm On May 15, 2016 |
Fraiser:No worry, we go play tinko tinko.....suwe and tenten jare...even who is in d garden |
eaglevision(m): 2:11pm On May 15, 2016 |
Pinkyberry2: bwahahahaha! grandma bf ko?oya enter my villa lemme console u very well dear. lot of funny peeps here mehn,make we dae use nysc matter laugh na in remain jare 2 Likes |
Fraiser(m): 2:13pm On May 15, 2016 |
nurmanteasynoni:lol... See dis man o, na pap u won make I dey chop for morni bfor? Me no sabi d fud wey dem no dey chop abi wey dem dey chop at any particular tym of d day o, wen I dey sku sef na very solid fufu dey win am for bois in d morni o, u go don know sey na eveni fud u go dey luk up to, I no fit forget mandate, cms nd chapters dis three carteen fufu dey really epp bois aswear... |
Slimfitdiva(f): 2:13pm On May 15, 2016 |
Fraiser:Lmao.......DT mean oki ask u 2 follow d bible verse that says....be ur brodas keeper ba. |
kovy077(m): 2:14pm On May 15, 2016 |
eaglevision:walais this post burst my head enter my intestine comot shit from my nyash, den kary am enta my mouth back, i don laf pieces |
barongmj(f): 2:15pm On May 15, 2016 |
Nawa o, un don nearly beat una seff for here...lol Kole to yen na |
Fraiser(m): 2:15pm On May 15, 2016 |
Precious91:lol... Your head dey dia my guy... Eba dey always come wit extra strenght from d factory of garri nd boiled water... |