NewStats: 3,264,126 , 8,182,705 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 07:24 PM 2j1u25

6z3e3g

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp - NYSC (231) - Nairaland 241v4c

NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp (1101764 Views)

(4)

Go Down)

sunex90(m): 3:06pm On May 10, 2016
dejiconde:
and abeg shey bet9ja or nairabet dey dere too cuz dey must pay ooo grin grin grin grin
lol! Na u wan cari bet9ja go camp abi na commandant? My problem b say make plc dey wey i go d watch my match ooo,,else me n dos solders go get issue abt me jumping fence o
Primusinterpares(m): 3:07pm On May 10, 2016
sunex90:
like seriously dis vila d real kip me company o,,i d hardly gist inside but i d always d read una flows..... Na dos village lovers own d even sweet me 2 read ..... Thumb up 2 u guys,,,,u guys r crazily gud
thanks... Cc:sunnepa17 Villagegoat Ray4000 and oda ogas
giftiebrown(m): 3:08pm On May 10, 2016
ray4000:

Abeg no kill my friend, the guy don tire na one trip my guy dey go. Others self dey come #saynototwotrip#
no mind dem...Okitaiji wey neva recover finish na him slimfitdiva 1 kee....
Fraiser(m): 3:09pm On May 10, 2016
marvluv:


infact make u take ogidiga, koboko, agbara, kerewa, wafeku laleyi & co ...no lele..me seff dey there for u..no shaking
yea my babe yaf spoken... Dont worry dear, I will giv it to u just as u wish... Ur satisfaction is my own pleasure babe...
Slimfitdiva(f): 3:09pm On May 10, 2016
sunex90:
lol! Holi gosh fire..... I beg no com disvirgin my innocent ears o... U flows remind me of one of my dear frnd... Enenu 4 lagos but sch 4 nas
Ur ear b virgin b4 nii?. Abeg park wella joor... I go send u tape den abi ur eyes nah virgin too?
sunex90(m): 3:09pm On May 10, 2016
okitaiji:
no worry me nd slimfitdiva will take u along in our private jet since u wil be fannin us with eyes closed
eyes close 4 wetin? I go dey bench incase u no do well make i go fit take over,,,after all over takn is always allow...abi dem tel u say my papa castrate me?
okitaiji(m): 3:09pm On May 10, 2016
ray4000:

Welcome my Angel am back, u for no call me that time now am with does long trout fraiser, giftiebrown, IG, okitiaji as dey hear say na food chaii.
lolz... u no wel, u no kno sey gods suppose bless dat food b4 u eat am?
Fraiser(m): 3:10pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

No worry, d whole village sabi judge too nah
babe judge is not required in wot lvlink nd I are discussin o, we will b d judge of each other
okitaiji(m): 3:11pm On May 10, 2016
Fraiser:
ohhh datx cul, are u sure u gat d liver to wait wen u see it besides its u dat want to see it not all d vilagers, so it will not b kul if dey see wot dey dont want to see...
we are d witness dey want am... shey u kno say na me b d spokeman of d village
giftiebrown(m): 3:11pm On May 10, 2016
heloo kumee
Fraiser(m): 3:12pm On May 10, 2016
kestare:


Men I dey cold on code here o.
d cold dey here too o, bois just dey catch cold since
Slimfitdiva(f): 3:13pm On May 10, 2016
giftiebrown:
*peeps thru d key hole...Mtcheew, una b amateur sef
Na lie b DT..shower curtain. Plus blind dey d door. U no fit see but u can only hear....no try listen oooo. Mk u no go dey screw our door
marvluv(f): 3:13pm On May 10, 2016
okitaiji:
i dey do fasting from dis syd too lol
grin
okitaiji(m): 3:14pm On May 10, 2016
giftiebrown:
I dropped sum drips of cactus plant juice in d water...Happy scratching...
u hav com again abi, i hav detoxicate d water bfor we groove
ayGodsdelight(m): 3:14pm On May 10, 2016
giftiebrown:
ok, enjoy...I go send Lvlink over mk she cum kip yuu company
Dat girl go kill me.... I no dey my boundary



cc Lvlink
giftiebrown(m): 3:14pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Na lie b DT..shower curtain. Plus blind dey d door. U no fit see but u can only hear....no try listen oooo. Mk u no go dey screw our door
una too stingy jhur...Abeg, i want feed my eyes
Slimfitdiva(f): 3:14pm On May 10, 2016
Fraiser:
am enjoying dis, oya kwantiniu...
grin
Fraiser:
am enjoying dis, oya kwantiniu...
sunex90(m): 3:14pm On May 10, 2016
Primusinterpares:
thanks... Cc:sunnepa17 Villagegoat Ray4000 and oda ogas
dos guys r truly d bomb! 4 der sake,,i go waka naked enter camp just 2 show my gratitude
giftiebrown(m): 3:15pm On May 10, 2016
okitaiji:
u hav com again abi, i hav detoxicate d water bfor we groove
groove ko grooove ni...I sha dey peep thru
dejiconde(m): 3:16pm On May 10, 2016
sunex90:
lol! Na u wan cari bet9ja go camp abi na commandant? My problem b say make plc dey wey i go d watch my match ooo,,else me n dos solders go get issue abt me jumping fence o
lol nah true oo. Make we sha dey watch ball
Fraiser(m): 3:16pm On May 10, 2016
okitaiji:
we are d witness dey want am... shey u kno say na me b d spokeman of d village
witness is not allowed...
kestare(m): 3:16pm On May 10, 2016
Fraiser:
d cold dey here too o, bois just dey catch cold since

And them ladies for her dey hide levels frm men. E nor gel o.

Buh.... #may21 and we will see better levels.
Slimfitdiva(f): 3:17pm On May 10, 2016
giftiebrown:
I no sabi knock ooo...I go soon cum una.. I jus want sip small
Guy, go sitting room joor. U go get wine sip for fridge in da kitchen.... Feel at home. BT no keep gran waiting ooo. Melody nd Ella sef wan u
giftiebrown(m): 3:17pm On May 10, 2016
ayGodsdelight:
Dat girl go kill me.... I no dey my boundary



cc Lvlink
lol...wil send loveablechi nd slimfitdiva over...
ray4000(m): 3:17pm On May 10, 2016
okitaiji:
lolz... u no wel, u no kno sey gods suppose bless dat food b4 u eat am?
Which gods, abi no be d gods dey enjoy hin self with Slimfitdiva abegi make d gods park well.
Continue with ur trip u hear later u go dey talk say u sick or u get back pain cont.
okitaiji(m): 3:17pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Owwwww. U such a kill mood....tanx keep DT 2 ursef..we dnt need it. BT wudnt mind sweet essence oil sha....moreover. , is call up letter ready Dts wen we need u
bae tell him wel jor
sunex90(m): 3:18pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Ur ear b virgin b4 nii?. Abeg park wella joor... I go send u tape den abi ur eyes nah virgin too?
lol! Even my left nyash sef na virgin u still d ask after eyes,,,,though i fit giv u d privilege 2 disvirgin me cos i discova say dis ur dude na toy,,,u need real man lyk me,,,,just wana helep u anyway
giftiebrown(m): 3:19pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Guy, go sitting room joor. U go get wine sip for fridge in da kitchen.... Feel at home. BT no keep gran waiting ooo. Melody nd Ella sef wan u
wine is nt gd fr my health...Doc say mk i dey drink milk
marvluv(f): 3:19pm On May 10, 2016
Fraiser:
yea my babe yaf spoken... Dont worry dear, I will giv it to u just as u wish... Ur satisfaction is my own pleasure babe...
I trust u too jare, alaye mi to badden gan.....
giftiebrown(m): 3:21pm On May 10, 2016
sunex90:
lol! Even my left nyash sef na virgin u still d ask after eyes,,,,though i fit giv u d privilege 2 disvirgin me cos i discova say dis ur dude na toy,,,u need real man lyk me,,,,just wana helep u anyway
tiff! wetin b d guarantee say u go last 30secs...

go meet Lvlink, she go train yuu wella
Slimfitdiva(f): 3:21pm On May 10, 2016
ray4000:

Abeg no kill my friend, the guy don tire na one trip my guy dey go. Others self dey come #saynototwotrip#
Wat do u mean 1 trip ray? We dey go till cul up koms out on Fri oooo....u fit help am buy milk, 2 cartons shud do him sha...am sure he will b needing all d energy he can get 2 march 4 camp after dt
ray4000(m): 3:21pm On May 10, 2016
Slimfitdiva:

Na lie b DT..shower curtain. Plus blind dey d door. U no fit see but u can only hear....no try listen oooo. Mk u no go dey screw our door
You, kill okitaiji finish an return d body.
Come na how many trip ur car dey go bfor fuel finish. Me self sabi trip o

Reply)

NYSC 2014 Batch C House

(Go Up)

Sections: How To . 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.