NewStats: 3,262,929 , 8,178,552 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 06:15 AM 7256z3e3g |
Nigerian Defence Academy ission Processes..........68-76RC (813987 Views)
ZANGA95(m): 11:34am On Apr 08, 2016 |
[/b]
arcike:SIR, do u mean kuli kuli as textbuk while kunu as compendium? haba take ham easy...... ssh.......MEN AT WORK |
Kodext(m): 12:35pm On Apr 08, 2016 |
JOSEjoe99: Noted! Dat Yesterday Na Sleep dey My Eye... Is 15Dayz Remender! U would Make a Good Police Inspector!... |
JOSEjoe99(m): 12:45pm On Apr 08, 2016 |
Kodext:..THANKS Sir, But Wud Appreciate If An Airforce Inspector Is Created Not POLICE..At Least Not In Nigeria...Lolzz |
Kodext(m): 1:06pm On Apr 08, 2016 |
JOSEjoe99: Carry On Soldier "Pilot Officer" |
arcike(m): 1:07pm On Apr 08, 2016 |
ZANGA95: Lol oboi 4qet I no dey jack like man...just 2hrs daily don do me...wetin go b go b... Arm of observation shaa |
ZANGA95(m): 1:47pm On Apr 08, 2016 |
[quote author=arcike post=44514355]I dey notice all of una here. ...mk una carry on I dey watch una while chopping my kuli kuli wit kunu... Bk 2 my post lol.... but oga, if person chop kuli kuli with kunu for 2hrs in a day, haba d person go over satisfy na...... |
arcike(m): 1:56pm On Apr 08, 2016 |
[quote author=ZANGA95 post=44520287][/quote] Hw u won compare me wit all dis boiz wey dey jack 24/7...oboi everything dey God hand |
JOSEjoe99(m): 6:01pm On Apr 08, 2016 |
arcike:u Be Boss Nah,why U Go Wan Jack For Ndaee.Oga Abeg Chop Ur Kulikuli Jor Wen Exam Come U Go Write Am Nd Tear Am.BUT NO FINISH D KULIKULI OOO.We Are All Nda Cadets In Dis Thread,u Gats To Share. Lol.No Vex Ooo.WE R NOT BEGGARS OO IS ASK WE ASK |
Phoebia(m): 6:55pm On Apr 08, 2016 |
MHen Avnt being here since page 68 Well, candidates how prep? I hope jacking tinz on every one's mind We r getting dere |
Xslaze3xd(m): 7:02pm On Apr 08, 2016 |
Phoebia:Amin Sir. 1 Like |
arcike(m): 8:59pm On Apr 08, 2016 |
JOSEjoe99: Lol carry on sir...we shall all get der...na u b d boss ai... |
JOSEjoe99(m): 3:35am On Apr 09, 2016 |
[color=#000099][/color]14 Days To Go..Serious Reading..#notymtoplay#.We R Gehtin Der.
|
Busy2Angel: 5:39am On Apr 09, 2016 |
Fellow, was can I do now? I very been away and just back to find out that that the deadline for choosing exam centre is ed.
|
Kodext(m): 6:45am On Apr 09, 2016 |
Busy2Angel: Yea, it will cum up again nxt yr. 2 Likes |
Kodext(m): 6:53am On Apr 09, 2016 |
JOSEjoe99: Who Seeeeeeeend You! Ehn!? Day never break u don dey write am. And U nor even write am well O! Sum Pple Really Needs 2 Be CourtMarshall! JoseJoe I go Like Face u 4 Combat Oo!... 100% Serious! Lolz! |
Kodext(m): 7:03am On Apr 09, 2016 |
Ehen! Az I waz Zayin fah! Zah Zate Is Viery Nia! Gentlemen Guard Up! [size=20pt]Regularz 14 Dayz Remaininq! . . .[/size] [size=15pt]Day By Day!!![/size] |
Xslaze3xd(m): 7:25am On Apr 09, 2016 |
Busy2Angel:Sorry to say, But it's like you are out, I don't think the portal will be re-open |
Kodext(m): 7:32am On Apr 09, 2016 |
Xslaze3xd: Good Samaritan! U dn't Think OR You Know? Morninq Xlaze3xd... Wey That Dude wey dey Call u Xslave? We Go Courtmarshall dat Clown! |
maryjane1997: 7:37am On Apr 09, 2016 |
Xslaze3xd:no probs sha I dnt knw hw it will happen sha am in onitsha nw |
Kodext(m): 7:39am On Apr 09, 2016 |
See, All This Human Beinq Wey dey Cum dey Observe, dem go Observe cumot, Observe Cumout! THE HOUR OF RECKONING WILL SOON SURFACE! As I dey Post Now, Somethinq wey blik Human Beinq dey View d Post but dem go dey play Anonymous! Xlaze3xd What Should We Do, Should We Report dem to Oluwa Seun Or.... Ehm, Wetin we go write as d "Course"? See All Dos Observer Newspaper wey full dis Thread, Make Una Still Behave nw! Una Never Military Una Mind dey Strong, If una Na Una go even dey Command Una Commander! Uh! Well! |
maryjane1997: 7:39am On Apr 09, 2016 |
Kodext:easy kodext,jst be polite. U always find fault in people's statements...no offence sir am loyal. Good morning |
Kodext(m): 7:41am On Apr 09, 2016 |
A Word Is Enough 4 thy Wise!
|
ChukaLucas: 7:43am On Apr 09, 2016 |
Kodext:Sir, i take God beg you. E never reach the level for court marshal. To my Ogas, Morn Sir!!! |
Kodext(m): 7:44am On Apr 09, 2016 |
maryjane1997: U of all Children Should Know D Definition of d word "Polite" And I dnt find no offence In pple's comment!...U should av a Clean Conscience! And As 4 d "No Offence", Can u really Offend Me? Don't Make Me Turn My Funny but Truthfull Post in2 sumtin u might nt like, Ok? #Mature_Minds! |
Kodext(m): 7:46am On Apr 09, 2016 |
ChukaLucas: No Problem Sir, U don Already Involve God!... There Is Nothinq I Can Do! Lolz! And...Morninq Future Clown! |
Xslaze3xd(m): 7:47am On Apr 09, 2016 |
maryjane1997:I don't have anybody there. Never mind though. Thanks for helping. |
Kodext(m): 7:48am On Apr 09, 2016 |
Icekyng
|
ChukaLucas: 7:49am On Apr 09, 2016 |
You guys should take it easy, we didn't gather here to fight. Na learn we come learn. Future officer cadet Kodext and future officer cadet maryjane1997, pls note the above. Thank you Sirs. |
Xslaze3xd(m): 7:50am On Apr 09, 2016 |
Kodext:It's good to give somebody hope, the dude has been forgiving. 1 Like |
ZANGA95(m): 8:03am On Apr 09, 2016 |
Kodext:I like ur way jor.... very rogged nd still hillarious.... dats y u are my direct oga. permission to stand easy sir!!! |
ZANGA95(m): 8:04am On Apr 09, 2016 |
Xslaze3xd:I hv d compendium nd i am in WARRI as well |
ZANGA95(m): 8:05am On Apr 09, 2016 |
Xslaze3xd:I hv d compendium sir nd i am in WARRI as well |