NewStats: 3,261,528 , 8,174,255 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 01:57 PM 4ni676z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3704631 Views)
amodu(m): 12:54pm On Feb 24, 2016 |
MissOyin: We will yab you all and not him alone |
Kbs468(m): 12:56pm On Feb 24, 2016 |
katerine7:Bia, pu tam! Ogini? Osi gini? Yes you must still give CECH all the credit then if you begin to the saves he made enroute the victory then. Besides, VINCENT ENYEAMA had a similar record against MESSI too nauw b4 the unthinkable happened when he conceded 2 goals too. Does that mean he is not good too? But sha o, you sef don ask d question 'why dem kan dey do EPL like this na' ![]() ![]() ![]() |
LogoDWhiz(m): 12:56pm On Feb 24, 2016 |
biotechshola: Done |
Fraiser(m): 12:57pm On Feb 24, 2016 |
doublezero7:bros! Na girls sku u dey? Abeg take am easy for dia o |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 12:58pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:keeps saying transaction failed ober a week now... Green card is d normal best viewed with mozilla shit den it returns to d homepage |
Julidab: 1:00pm On Feb 24, 2016 |
if you know you have not paid the 3,045 naira to bank, you better rush and pay to complete your registration because the ICT i did mine, the man said it was before they were doing you can pay or not.. But now na must ooo... Is better you borrow money and pay if you no get than to cry later.. Success.. Abeg when is callup coming out? Me don taya oo...
|
amodu(m): 1:01pm On Feb 24, 2016 |
SC31: I am hale and hearty dear Congratulations on your convocation sweetie Are we invited ![]() |
kratoss(m): 1:01pm On Feb 24, 2016 |
amodu(m): 1:03pm On Feb 24, 2016 |
hardie14:Why are they pocknosing in our matter self ![]() |
Julidab: 1:03pm On Feb 24, 2016 |
tuffpivot:... Check where you ed and compain.. It maybe their fault. Maybe they did not it well.. Is ending this week. So be fast anytin u r doing.. Success |
Fraiser(m): 1:04pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola:yes o, na hin make me love am o, na club wife u won make I marry? Cc blizzydoDo |
amodu(m): 1:05pm On Feb 24, 2016 |
CROBBOY: I laff No condition is permanent. Things will soon return to normal. |
LogoDWhiz(m): 1:05pm On Feb 24, 2016 |
tuffpivot: Ohh. I'll mail yu now and we wil discuss on mail |
LogoDWhiz(m): 1:06pm On Feb 24, 2016 |
kratoss: Done |
Fraiser(m): 1:10pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola:how malaria no go help u manage ur body wen ur gbewudani husband sent4rina no fit manage u well |
Kbs468(m): 1:10pm On Feb 24, 2016 |
tuffpivot:Haaa Bros and you didn't the details we have been giving here after how many days and we are now in the last lap. By the way, he can't print any Green card except when his payment is confirmed. And making phone calls and/or sending mails now could be risky because we have only 4 days left for registration. Again, today is almost gone already office closing hours things. And Saturday as the last day is weekend. So technically, you only have Thursday and Friday is also half day, SO, THE BEST BET NOW IS FOR YOU GUYS TO GO TO THE NYSC SECRETARIAT IN YOUR PRESENT LOCATION. VERY IMPORTANT because I when someone said First Bank refused him to pay through Bank deposit claiming it's an order from NYSC. Else, B16 would be loading ooo. By the way, what state are you in now ![]() |
kratoss(m): 1:13pm On Feb 24, 2016 |
@LogoDWhiz thanks bruh..
|
LogoDWhiz(m): 1:14pm On Feb 24, 2016 |
kratoss: welcome bro |
Fraiser(m): 1:14pm On Feb 24, 2016 |
Rukkyola:abeg carry ur mosquito belle comot dis city kiakia, no com dey lay mosquito like egg for here, we say no to malaria. Bur if d malaria no gree leave u, u fit com reason wit me make I giv u treatment |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 1:15pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:owk boss |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 1:34pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468:owk boss i'm in delta.. I dey water since na Monday i enta town, dats wen he started complaining sef |
katerine7(f): 1:40pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468:no mind them we(EPL) go shock them ![]() |
Fraiser(m): 1:41pm On Feb 24, 2016 |
Aleora:lol... Alovera... ohh!! Sorry Aleora I no dey scope u o, I don decide say I no go scope any woman again as I don promise my blizzydoDo say I go dey sincere. I just lyk ur name ni nd I no go mind givin dat name to my first child. Bur still on still we can still b partners in progress sha. |
okitaiji(m): 1:45pm On Feb 24, 2016 |
BlizzydoDo:yea my dear... i hop u checked ur CUL during d hackers' days? where hav u bn posted to |
Fraiser(m): 1:46pm On Feb 24, 2016 |
tjmc:you dont need to pay d 3K if u want to collect d callup letter in sku bur mind u its only callup letter u will get in sku but not green card. Green card is only for dos dat paid |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 1:47pm On Feb 24, 2016 |
LogoDWhiz:boss abeg mail mi [email protected] |
Fraiser(m): 1:51pm On Feb 24, 2016 |
Oyehomie:lol... Na e b say u dey sing am in ijaw or urhobo accent 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 1:53pm On Feb 24, 2016 |
Fraiser:hmmmmm...fraiser,ok..kontinu. God we c us. 1 Like |
Kbs468(m): 1:56pm On Feb 24, 2016 |
tuffpivot:Abeg make una trace them through the below
|
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 1:58pm On Feb 24, 2016 |
Kbs468:kbs , GOD bless u for being ionate about selfless service... 1 Like |
Kbs468(m): 2:00pm On Feb 24, 2016 |
katerine7:Abi.I believe you wella |
Kbs468(m): 2:02pm On Feb 24, 2016 |
justified10:God bless us all Brother. |