NewStats: 3,261,413 , 8,173,915 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 07:34 AM 4a6a1s6z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3704509 Views)
Oyehomie(m): 9:58am On Feb 23, 2016 |
amodu:Ooooo...yeah...i av bn wondering y tu, bt me yet tu get a particular answer.... |
IghravweIG(m): 9:59am On Feb 23, 2016 |
justified10:Lol. U nor well o |
spixytinxy(f): 10:00am On Feb 23, 2016 |
Oyehomie:ehn ehn, iyen na nice, na garri with omi tutu lo le se for dis kind hot weda, so u go say wella, just position d garri for where dem dey sell eja dindin |
Oyehomie(m): 10:02am On Feb 23, 2016 |
justified10:Patience is a Virtue and av learnt that with time... |
amodu(m): 10:07am On Feb 23, 2016 |
spixytinxy: I never buy anything ooo I am use to this fire brigade approach 1 Like |
jubrealguy(m): 10:07am On Feb 23, 2016 |
Fraiser:lol............wetin too much joy go cause.....ehn! |
Oyehomie(m): 10:07am On Feb 23, 2016 |
spixytinxy:Lolz.....ahhhh...u like spicy tns...no wondat u adopt dat monika.....it is not garriflakes o.....it is Flour...Iyefun Elubo |
amodu(m): 10:09am On Feb 23, 2016 |
Oyehomie: Perhaps because nothing tangible on ground for now. They will surface again when registration ends. 1 Like |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 10:11am On Feb 23, 2016 |
Oyehomie:I am working on it sha..e get as e b |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 10:12am On Feb 23, 2016 |
IghravweIG:lol..I no wan make d guy stress himself ni. |
Fraiser(m): 10:13am On Feb 23, 2016 |
spixytinxy:lol... Na d paraga wey I dey drink dey giv me ispirixu o, abi u know see hw everytin I dey talk dey sense make ni? Dont worry go soon open one paraga t in dis city in ur name ''madam spixytinxy aka iyalaje paraga t'' na dia bois go dey chillax for eveni |
Fraih(f): 10:14am On Feb 23, 2016 |
spixytinxy:Hanhan ![]() ![]() Shammak is not Fake ![]() ![]() *** Amodu, I dey gallant ![]() Jubrealguy, what's up? Nice dp you've got ![]() 1 Like 1 Share |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 10:15am On Feb 23, 2016 |
spixytinxy:dat is a better and cheaper option..I no knw ur size for d short I for help u buy am com... but ma instinct tells me u no fat.. |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 10:15am On Feb 23, 2016 |
justified10: U won spoil my runz. Organize babe for me, am a stranger in Lagos |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 10:18am On Feb 23, 2016 |
drjoshua2000:I am not an organizer of babes, I am a stranger in lekky too..let's stranger togeda. lol |
Fraiser(m): 10:20am On Feb 23, 2016 |
spixytinxy:hw u go take sabi buk, no b wen teacher dey teach for class u go put ur head under table dey rub powder for face. Na only oge u sabi do |
Fraiser(m): 10:26am On Feb 23, 2016 |
justified10:why u go dey interrupt for dis kyn critical tym na, me wey I dey one corner dey learn u tink say I no sabi wetin I dey do ni? As I dey here I dey wit jotter nd biro dey put all d scope down, may b I go fit use dem for aleora, oh oh sorry I don marry |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 10:27am On Feb 23, 2016 |
Fraiser:no vex fa..mesef dey learn ni o.. |
smileeey(f): 10:30am On Feb 23, 2016 |
LogoDWhiz:indeed, it's really helpful. Everyone should endeavor to it, you won't regret it. Thanks so much LogoDWhiz 1 Like |
Fraiser(m): 10:33am On Feb 23, 2016 |
justified10: |
Fraiser(m): 10:36am On Feb 23, 2016 |
spixytinxy:why e come b say na only garage u sabi? U don do agbero bfor? |
dominion92: 10:36am On Feb 23, 2016 |
justified10: Paadi mi, buy for me also. What are friends for? ![]() |
Fraiser(m): 10:40am On Feb 23, 2016 |
justified10:u need to take patience jonathan as ur sugar mummy b dat o may b u go fit get patience because of dat |
Fraiser(m): 10:43am On Feb 23, 2016 |
drjoshua2000:you no get pet make u take am wit u? If u know fit go alone |
FolabiBret(m): 10:44am On Feb 23, 2016 |
Ani se, dis forum just too tap sense. Big-ups to Logodwhiz and Kbs48...Awon temi!
1 Like |
johndanny(m): 10:49am On Feb 23, 2016 |
Oyehomie:lolz Mr Justified10 abeg go concentrate |
LogoDWhiz(m): 10:50am On Feb 23, 2016 |
amodu: I don't know what's wrong with NL server as it is ing the documents. Let's do it this way: Send me your e-mail addy and i'll send it there |
LogoDWhiz(m): 10:51am On Feb 23, 2016 |
FolabiBret: ![]() You are welcome bro Glad i could help |
LogoDWhiz(m): 10:53am On Feb 23, 2016 |
smileeey: ![]() ![]() Thanks for the affirmation. Everyone should endeavour to this. You are welcome dear |
LogoDWhiz(m): 10:56am On Feb 23, 2016 |
1 Like |
topealonso(m): 11:00am On Feb 23, 2016 |
Fraiser:I was also posted to kaduna...I stay in Abuja and believe me from what I've been hearing, we d have fun and be productive there... |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 11:08am On Feb 23, 2016 |
dominion92:. I no know ur Size too..bt my instinct tells me u are chubby..lol |