NewStats: 3,262,897 , 8,178,493 topics. Date: Wednesday, 04 June 2025 at 01:10 AM 3m4u3t6z3e3g |
NYSC 2016 Batch A Corp House (3709071 Views)
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 5:20pm On Feb 21, 2016 |
Pls i really need una help...a married female friend of mine made a mistake during registration instead of married d cafe attendant selected single,pls d dar anytin that can be done 2 reverse dz.tnx
|
Abbeyunique2(m): 5:22pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:Lol, kbs468 will explain berra |
Fraiser(m): 5:24pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:d only woman i recognise as ur wife here is spixytinxy may d odas re not living in ur home or dey neva luv u lyk spixytinxy because dey re not used to followin u to social occasions wen u re invited |
Abbeyunique2(m): 5:25pm On Feb 21, 2016 |
habib55:Has she submitted? if yes, nah yawa o. but she can nysc mail or go to nysc office. but nah longshot |
eaglevision(m): 5:28pm On Feb 21, 2016 |
Magymagz: My! Oh! My! I knw u've got me baby,nd I'm gonna tell d whole world abt us,any1 wu cares to listen will listen,anybody wey wan hate,we imprison them dear. |
Fraiser(m): 5:30pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision:lol... Nice one bur d truth is dat her body is wit u while her heart is wit somone else, heart is much more important dan body u know because one day d body will definitely take to d decision of d heart. Cc bolagabriella |
Shammak(m): 5:38pm On Feb 21, 2016 |
*enters thread Shouts Goal! *runs out |
Shammak(m): 5:41pm On Feb 21, 2016 |
*enters thread with face covered Retrieves my goal *walks out |
Fraiser(m): 5:41pm On Feb 21, 2016 |
merikims:heat won kill u ke? Where? Wen? Why? How? E no possible wen i still dey dis city, how heat go kill u wen AC dey waste for my hurt for here, u can com asap to en d cool breeze wit me or better still make I order for brand new AC for u I wil tell a technician to com nd fix it asap |
Fraiser(m): 5:41pm On Feb 21, 2016 |
stlaibrowne:hello |
Re: NYSC 2016 Batch A Corp House by Nobody: 5:44pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:she don submit,nysc even send her culup no. Today sef. |
obajemj(m): 5:48pm On Feb 21, 2016 |
good people of this city we the association of followers of the forum which to bring to your notice that we enjoy your contribution by turning our forum to be loving zone without complaining but please when any of you have important message to , help and repost or repeat it for the benefit of all because this forum is really moving fast as in 20 page a day # continue enjoy yourself
|
Fraiser(m): 5:50pm On Feb 21, 2016 |
IghravweIG:hmm na everybody likes my sis personalty, all tanks to our mama, dat woman sabi train children no b small |
Fraiser(m): 5:53pm On Feb 21, 2016 |
merikims:lol... tank God say na ampit d cloth tear o, no b dat syd |
Fraiser(m): 5:56pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468:ohh!! So chelsea get match, ogogoro go plenty for field b dat o, make I call my guy abbeyunique2 we need to b dia |
eaglevision(m): 5:57pm On Feb 21, 2016 |
IghravweIG(m): 6:01pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:Lol. U don print ur Green Card. |
eaglevision(m): 6:06pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser: To ri olorun,y u always on my case nw,I collect ya wife ni?bros na by force I say I no do nw biko. |
biotechshola(m): 6:07pm On Feb 21, 2016 |
Matthew4u: since u printed last week, jst ignore the cal, not for u. |
Abbeyunique2(m): 6:08pm On Feb 21, 2016 |
Fraiser:Oya let's go there. but the blues are struggling with this young citizens squad. one would tot blues would be leading by 3 goals margin now |
Fraiser(m): 6:13pm On Feb 21, 2016 |
jubrealguy:baba hw far na, longest tym, u too go sabbatical? |
eaglevision(m): 6:19pm On Feb 21, 2016 |
obajemj: Eeeeeeeeyah, I smell jealousy here,u for talk say u need babe for this city,I for find one for u nw,wetin dm dae use Bello do for Ilorin,anywaiz ur observation has bn noted and d appropriate authority will see to that,enjoy ya stay *hands u emu oguro* |
Abbeyunique2(m): 6:25pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:I eat my word. blues don destroy the young citizens |
Shammak(m): 6:26pm On Feb 21, 2016 |
*enters thread, beats chest.. Shouts Iyalaya won *Goes out... Straight to the mountain |
Shammak(m): 6:27pm On Feb 21, 2016 |
Abbeyunique2:Yes! We're leading by 3 goals |
Abbeyunique2(m): 6:34pm On Feb 21, 2016 |
Shammak: |
Fraiser(m): 6:34pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision:lol... Na wia u saw me o... because i neva comot my house since morni |
Fraiser(m): 6:43pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision:lol... because of ur mata I dey ready to gbegele sef, u neva know anytin abi I don leave u alone ni |
Armynu(m): 6:43pm On Feb 21, 2016 |
MemphisDepay:Kbs468 is an Arsenal fan |
Armynu(m): 6:46pm On Feb 21, 2016 |
Kbs468: I just want to bliv he will come good maybe not this season but the next and probably under a new Manager. |
Fraiser(m): 6:47pm On Feb 21, 2016 |
eaglevision: eaglevision:lol... because of ur mata I dey ready to gbegele sef, u neva know anytin abi I don leave u alone ni |
katerine7(f): 6:54pm On Feb 21, 2016 |
where them dey, oya na, we are mouthed cc kbs468 |