NewStats: 3,263,468 , 8,180,223 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 05:00 AM 6l6n1k6z3e3g |
Who Will Be The First To Be Caught (29002 Views)
(1) Go Down)
TouchNfollow(f): 2:44pm On May 25 |
Who will be the first to be caught.
|
brain54(m): 2:48pm On May 25 |
Davido... That guy can't survive low key. Followed by burna... that one na wey he dey go buy kpo them go catch am. Wiz go be the last because he go dey low key! 194 Likes 8 Shares |
Celestialsword: 2:50pm On May 25 |
It's Burna's, because he's an extrovert and very bossy and intimidating. On the other hand,wizzy is an introvert,he doesn't show himself, you can't predict his next move. Davido is cunning, you cannot predict his next move too, 40 Likes 6 Shares |
WhiteIverson: 2:54pm On May 25 |
I would say Wizkid because he no be street. Davido dey roll with bad boys so him get small street sense. Burna boy wey don run go Ghana to hide from naija police before. He don sabi the game already. 26 Likes 4 Shares |
Zonefree(m): 3:11pm On May 25 |
Na through woman dem go use catch WizKid.
80 Likes 9 Shares |
columbus007(m): 3:59pm On May 25 |
Give wiz kid woman guy you go hear were him dey
15 Likes 3 Shares |
bigdammyj: 10:47am On May 27 |
Reading...
|
BeginsAtHome(f): 10:47am On May 27 |
Wizkid!!! Dem go catch am for woman bed!!! She tell me say.... 60 Likes 5 Shares |
omoredia: 10:47am On May 27 |
"Lo, children are an heritage of the Lord: and the fruit of the womb is his reward." – Psalm 127:3
22 Likes 2 Shares |
Kobicove(m): 10:48am On May 27 |
I think it would be Davido
1 Like |
PigTormentor: 10:48am On May 27 |
Davido, too lousy.
80 Likes 3 Shares |
MrPresident1: 10:48am On May 27 |
Na the one wey dey do lau lau dem go first catch
|
AllBlack: 10:48am On May 27 |
brain54: And you know this because...? |
Kobicove(m): 10:49am On May 27 |
8 Likes |
AllBlack: 10:49am On May 27 |
Na WizKid dem go catch
|
Mistersolar: 10:50am On May 27 |
i agree
Zonefree: |
bigdammyj: 10:50am On May 27 |
Okay.
|
Sultty(m): 10:50am On May 27 |
[quote author=TouchNfollow post=135502403][/quote]i think it's burna boy. Anywhere he is he likes making headlines
|
Mistersolar: 10:50am On May 27 |
dem go catch wiz and burna first because na cana t dem go first look
|
TotoSuckker: 10:50am On May 27 |
Just like me David cannot do without tø.tô so he will definitely be the first to be caught ![]() ![]() ![]() |
SEGLIZ: 10:50am On May 27 |
shoooooooooo na my personal person na. omo ologo, OBO ara omo ye kò balè rárá. davido for sure very restless, even before he comes out den go catch. I just love the guy. next na that big head Africa giant I doubt if dem fit catch wizkid o, that boy na snake, very sneaky in nature. 1 Like 1 Share |
tosyne2much(m): 10:51am On May 27 |
It should be Wizzy
|
Dogalmighty17: 10:51am On May 27 |
.
|
ponlear(m): 10:51am On May 27 |
Na Davido dem go fess catch.. he would have been panting at a quarter mile. Then Burna.. that one na muscles he carry. He no go fit run Then Wiz, base on say na bird, e go dey fly.. agility dey, stamina dey e sit come fit am. BTW, I’m a core team 30BG 9 Likes 1 Share |
damoobaba: 10:51am On May 27 |
Been laughing
|
killuminati(m): 10:51am On May 27 |
Imagine.. Una wan whine me this early momo ![]() Una know weda man don Wales ![]() |
damoobaba: 10:52am On May 27 |
PigTormentor: Lol 1 Like 1 Share |
Badexx: 10:53am On May 27 |
![]() |
Felabrity: 10:53am On May 27 |
The ones who talks too much, and the one who likes showing off
|
lordkay10(m): 10:54am On May 27 |
Davido
2 Likes |
inoki247: 10:54am On May 27 |
Lol the one that love SM... Mak Dem still come use woman lure am... 2 Likes |
(1) Reply)
Stephanie Okereke-Linus Celebrates 4th Wedding Anniversary
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |