NewStats: 3,261,082 , 8,172,996 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 07:38 AM 1z1m4v6z3e3g |
Forex Trade Alerts / Discussions: Season 25 (58961 Views)
samfelly: 6:59pm On May 16 |
Donsheddy: Omo, to carry that out, successfully, one needs to be armed with virtually all the FN games' rules o. And, old players, like una, go too use new player like me shine, sha ![]() ![]() |
infofirst(m): 7:03pm On May 16 |
Elliotwaveforec: All |
samfelly: 7:05pm On May 16 |
Petah: Omo, I turn X upside down participating in reliable Prop giveaways, but those yeye Host/Influencers dey always 'colobi' the s to themselves and their subordinates. Painful ![]() |
Donsheddy: 7:07pm On May 16 |
samfelly: E no hard just follow dey do copy and paste... Within a week you go dey familiar with the rules This current one don go far sha... 3 Likes 1 Share |
samfelly: 7:19pm On May 16 |
infofirst: Ah, boss, naw im you dey talk small small. Oya, eyin men and ladies, lets burn down dis house, asap. I dey come make I go bring fuel, BTroMax, abeg, bring match 2 Likes |
Skanas(m): 7:26pm On May 16 |
Hmmmm.... Alhamdulillah.....π |
samfelly: 7:29pm On May 16 |
samfelly: 7:36pm On May 16 |
Elliotwaveforec: Correct ![]() ![]() I dey come make I go call everybody wey get grievances with you for FTA Telegram to come settle their cases here, once and for all ![]() ![]() Page 300 no go fit contain the brouhaha ![]() |
gloriana(f): 7:39pm On May 16 |
samfelly:I'm doing great my brother. Hope the pips dey enter |
infofirst(m): 7:40pm On May 16 |
samfelly: ππππππππππ |
samfelly: 7:45pm On May 16 |
infofirst: We go call the title of the FTA (Netflix) vawulence To All Peeps I've Banned Before ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
Elliotwaveforec: 7:46pm On May 16 |
samfelly:Sam, na me and you o! I know say you no Sabi vawulence like that but you get fans wells. I get straight funded acct (tentrade) to deal with first, when I withdraw a fit get time for vawulence sha. Meanwhile, make nominate BTromax and alexas58 as our contestants 1 Like |
samfelly: 7:58pm On May 16 |
Elliotwaveforec: Did you say Funded ? Oya, I don tell them to hold off the vawulence. Quick press the withdrawal, no too delay. Make I chop your money before you chop my own ![]() Mama Ada don keep one plate of pepper soup for me. Alireza go supply the Heineken to wash it down ![]() 2 Likes |
Elliotwaveforec: 8:15pm On May 16 |
Gold: A close below 3193 today caps the asset on the weekly. A retracement may occur after today's confirmation.
|
seeteazain(m): 8:24pm On May 16 |
Omo in less than 24 hours , pages don plenty more than a week own before
2 Likes 1 Share |
CrusaderX: 8:30pm On May 16 |
Abeg who trade EU well and make profit this week? Because since on Monday, EU just dey eat my stoploss back to back |
Davigle(m): 8:31pm On May 16 |
seeteazain: just dey play |
CaptainJune: 8:34pm On May 16 |
infofirst: Wonderful packages for the lucky people (I hope I will be among). I think you are the head and shoulders of this thread. I loud it with you that FTA is our origin. Telegram is very important for those times when nairaland goes offline, but this is where our dear forex trades alerts was born. Boss, may your resources be replenished twice more than they are spent. 5 Likes 1 Share |
Davigle(m): 8:39pm On May 16 |
Donsheddy: miss road ke, who no go answer when daddy infofirst calls Im don use motivation snatch me from ftatg branch come here, Ah no like am but ah no get choice Besides ooooo, make wuna come help me settle family issues oooo, my wife don dey misbehave again ooo, ah buy am for morning she sell, ah con sell am for evening she buy. Ah dey really vex oooo, ah no dey like nonsense behavior, oga Sam come and talk sense to her ooo, if I begin cheat on her na she go con dey para, ah say make ah stay small with her, after one week she don dey misbehave ooo, 3 Likes |
realone12(m): 8:41pm On May 16 |
Something me, donsheddy and dmahn been dey talk about for telegram, but we were all attacked
3 Likes |
realone12(m): 8:45pm On May 16 |
Omo for this thread to quickly move far, we need pristine and boss gabsonfx kind of battle. And I'm not sure if there can ever be a battle as magnitude as that.. |
BinaryRocks: 8:48pm On May 16 |
samfelly: ![]() ![]() ![]() |
richgen(m): 8:50pm On May 16 |
I'm also ing my presence here. @infofirst long time. 1 Like |
samfelly: 9:40pm On May 16 |
seeteazain: ![]() ![]() ![]() More than 3 months' own, you mean? ![]() |
samfelly: 9:45pm On May 16 |
CrusaderX: Just forget EU o. I used 1 lot on EU trade, but na $4 profit I closed the trade, cos she refused to go up nor down from my entry, as I anticipated |
samfelly: 9:50pm On May 16 |
Davigle: You don too shower her with love that's why. Go play for US30 side, small. She dey eye you with everything she get ![]() 3 Likes |
Petah(m): 9:55pm On May 16 |
CrusaderX:π |
Petah(m): 9:56pm On May 16 |
realone12:hahahahaha |
Petah(m): 9:57pm On May 16 |
samfelly:na me dey push am down. I sit-down for him neck. π€§π€§π€§ 1 Like |
Petah(m): 9:59pm On May 16 |
infofirst:God replenish your pocket chief. I hope get picked when da time comes. Even if na 5k. ππ |
Petah(m): 10:00pm On May 16 |
samfelly:as in. Nai make me no dey retweet again jaare. Moreover I no get that much chance. You go win big soon. |
Davigle(m): 10:11pm On May 16 |
realone12: You say what, you mean you were attacked ? Abeg mention dem make ah report dem to my oga at the top make im sentence dem to im banning prison @fmaster aka elliotwaveforex, To be sincere Sam we suppose don turn fmaster to nl bot, hw far naw hw you see am, so that the service we have been receiving on ftatg branch can be replicated here πππ 1 Like |
TLK Voucher: Ademola Ajibola Creates Own βCurrencyβ In Ijara-Isin, Kwara State
Viewing this topic: samfelly
(Go Up)
Sections: How To . 37 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |