NewStats: 3,259,429 , 8,170,067 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 11:05 PM 1x6o256z3e3g |
Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (212274 Views)
Yorubastardz: 6:22pm On Apr 19 |
Samueltemi337:Asmodus talk say FT na 0 - 0 |
MORIERA: 6:24pm On Apr 19 |
Money is really good and I saw it when this guy posted this game o. Data to come online sef turn okôró ![]() ![]()
|
Yorubastardz: 6:25pm On Apr 19 |
MORIERA:That stake is embarassing Something him for knack 1k |
MORIERA: 6:27pm On Apr 19 |
Yorubastardz: Chief you go know? If I were to be the one sef na 1h I go put ontop All EPL played ht draw today 1 Like |
lexylexy(m): 6:29pm On Apr 19 |
tobore4u: Nawa! It's crazy |
erniok(m): 6:31pm On Apr 19 |
MORIERA:No mind the guy. If person know game wey go come, na to leave better money on top, borrow sef. Na person play 7k odds with very low stake. If e know say e go come, e go borrow play am make e scatter area after win. 1 Like |
WhiteIverson: 6:35pm On Apr 19 |
MORIERA:Same as last Saturday. All EPL teams played HT draw. |
Samueltemi337(m): 6:48pm On Apr 19 |
Yorubastardz: You and your asmodus dey craze |
Samueltemi337(m): 6:51pm On Apr 19 |
erniok: Don't compare that ticket with 2 naira stake please |
Samueltemi337(m): 6:56pm On Apr 19 |
Tell me why union berlin and sttugart will play 4 - 4 at halftime Wetin dey happen |
ispreloaded(m): 7:03pm On Apr 19 |
Samueltemi337:na demon cus am 🙄 |
Drforsuiciders: 7:10pm On Apr 19 |
Una wel dun ohhhhh
|
Everyday247: 7:45pm On Apr 19 |
Everyday247:LOST! 😞 |
Everyday247: 7:46pm On Apr 19 |
Samueltemi337:The weather 🤕 |
Yorubastardz: 8:05pm On Apr 19 |
I have a feeling Atletico Madrid will play nonesense tonight.
1 Like |
Samueltemi337(m): 10:03pm On Apr 19 |
Roma and 1 nil win
|
Yorubastardz: 10:09pm On Apr 19 |
akwesenana:Forget i been no believe match fixing until i travel go poland. My flate mate na football carry am come poland. E get one day baba come dey stay hostel instead of going training. I ask wetin dey sup he clear me say dem suspend am. Say dem fix match to play goaless. But them talk am for polish language so the guy no understand. Baba say him score header from corner. Him teamates dey vex for am ![]() ![]() ![]() ![]() My first time i know say money dey that match fixing but na lower teams dey run am . Omo i low key miss that guy.. wherever he is now. Very tall with dreads |
Samueltemi337(m): 10:12pm On Apr 19 |
Yorubastardz: Uganda Uganda
|
Yorubastardz: 10:15pm On Apr 19 |
Samueltemi337:meaning? |
Samueltemi337(m): 10:21pm On Apr 19 |
Yorubastardz: Pick your CAP for ground
|
Yorubastardz: 10:37pm On Apr 19 |
Samueltemi337:🤣🤣🤣 oh you think i'm lying. Well i don't blame you. I was also skeptical but he said its facts and swore on his mother🙆♂️🙆♂️ |
Samueltemi337(m): 10:41pm On Apr 19 |
Yorubastardz: Oga pick your CAP |
Yorubastardz: 10:44pm On Apr 19 |
Samueltemi337:i don't have your time lad, choose to believe anything u want. Ain't gat nothing to prove to nobody |
Yorubastardz: 10:46pm On Apr 19 |
Folks think im lying because i recalled an old story. Lol people will choose to remain in delusion than to seek light. Match fixing is real buddy
|
Yorubastardz: 10:49pm On Apr 19 |
Yorubastardz:Just like i said it happened We've studied these leagues I already knew this folks will play rubbish and cut many bets. I said it |
Yorubastardz: 10:51pm On Apr 19 |
Samueltemi337:come to think of it, i wasn't even replying you or quoting you. Kindly back the Tfck up weirdo |
ispreloaded(m): 11:14pm On Apr 19 |
😎
|
ispreloaded(m): 11:30pm On Apr 19 |
Yorubastardz:the real punters Know about this ..u dont need to announce it again...na somebody play 4-4 for ht so ...con end like dat ft.... Mk one reasonable person tell me reasons why goal no enta second half..😊 2 Likes 1 Share |
PJtech: 11:38pm On Apr 19 |
Yorubastardz: You no rate us for here at all 🤣 4 Likes 1 Share |
PJtech: 11:41pm On Apr 19 |
ispreloaded: Your stup!dity is like Zee world.. Extraordinary everyday 1 Like |
Samueltemi337(m): 11:49pm On Apr 19 |
ispreloaded: You sef nor hear the full gist Na 5 - 4 them agree to play The person way suppose score the 5th goal nor dey understand German na why he end 4 - 4 I hear say them don suspend am sef 1 Like |
ispreloaded(m): 11:52pm On Apr 19 |
Samueltemi337:u can do better than this...too lame ...give a better reasons |