NewStats: 3,262,203 , 8,176,468 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 11:21 AM 643v6i

6z3e3g

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (624) - Nairaland 3i6h3h

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (219061 Views)

(4)

Go Down)

Reloadedisraelp: 12:35pm On Apr 08
RollinTNDA:
you in particular. You no dey post game na to dey carry won tickets dey show us.. for what?

Seewin na baba wey sabi
And we play his games and give him his accolades and gift him sometimes.
Not to come here with that nonesense childish behaviour of posting won tickets to show off.
.. getat abeg u have nothing to say...win ur own n post....e nor take shish from anybody...
RollinTNDA: 12:37pm On Apr 08
Samueltemi337:


By 9pm Madrid will be two goals up already
you think champions league is monkey post grin. When you see 1-0 FT
You go humble. Arsenal will be a thorn on madrid flesh tonite!!
RollinTNDA: 12:38pm On Apr 08
Reloadedisraelp:
.. getat abeg u have nothing to say...win ur own n post....e nor take shish from anybody...
i no send ur papa. Dey post your rubbish dey go

1 Like

Reloadedisraelp: 12:41pm On Apr 08
RollinTNDA:
i no send ur papa. Dey post your rubbish dey go
so my won ticket is now ur headache... Ok na .,.mk u slf dy do fasting n prayer mk i nor win na. tongue
RollinTNDA: 12:42pm On Apr 08
You dey post already won ticket
Make we clap for you
Make we hype you

Carry your low self esteem getat
Always looking for attention
seewin(m): 12:42pm On Apr 08
S4UJQ5

1 Like 1 Share

RollinTNDA: 12:44pm On Apr 08
seewin:
S4UJQ5
🙌🏾🙌🏾⚽️✅
Reloadedisraelp: 12:48pm On Apr 08
RollinTNDA:
You dey post already won ticket
Make we clap for you
Make we hype you

Carry your low self esteem getat
Always looking for attention

... E nor easy to boom ...if e easy do am mk we see.... 10 odd nor go too hard na cool
Reloadedisraelp: 12:51pm On Apr 08
RollinTNDA:
🙌🏾🙌🏾⚽️✅
lol show us tickets nor be to dey do cho cho...
RollinTNDA: 12:56pm On Apr 08
Reloadedisraelp:
... E nor easy to boom ...if e easy do am mk we see.... 10 odd nor go too hard na cool
did i call myself a punter
I only come here to play seewin game. I just observe u seek attention with won tickets..
If you are legit post games. If it boom. No be to dey showcase ur childish character for here..oo pele

1 Like

Reloadedisraelp: 12:59pm On Apr 08
RollinTNDA:
did i call myself a punter
I only come here to play seewin game. I just observe u seek attention with won tickets..
If you are legit post games. If it boom. No be to dey showcase ur childish character for here..oo pele
rest nothing for u....NO N0 nO 🥴
RollinTNDA: 1:02pm On Apr 08
Reloadedisraelp:
rest nothing for u....NO N0 nO 🥴
na me bleep up follow u talk sef.
Carry your low self esteem getat..
Play ur rubbish in peace
Reloadedisraelp: 1:06pm On Apr 08
RollinTNDA:
na me bleep up follow u talk sef.
Carry your low self esteem getat..
Play ur rubbish in peace
lol.. grin i get cs of 0-0 can u put ur 2k mk i send the game. grin
RollinTNDA: 1:14pm On Apr 08
Reloadedisraelp:
lol.. grin i get cs of 0-0 can u put ur 2k mk i send the game. grin
oboy stop tahging me. Post your rubbish if you want to. Don't disturb me. Im not interested
Samueltemi337(m): 2:04pm On Apr 08
Mary911:


I have my degree and practicing but things are tight though. I am thinking to get something from this group though but not lucky

You sef na teacher 😂
Life

1 Like

RealityKings1: 2:07pm On Apr 08
Mary911:


So all Abiodun are male.

Because you took my name from my Gmail.

What a dunce.

Hello
RealityKings1: 2:08pm On Apr 08
Mary911:


U go still sell am to gamble

Haa nooo
RealityKings1: 2:09pm On Apr 08
Mary911:


Quit gambling

I doubt if it's about it gambling
RealityKings1: 2:13pm On Apr 08
Mary911:


Nah.
No matter how insultive. Its the truth.

There is
What they call provocative change or .

His he not a serial begger


Hahaha hahahaha
Everyday247: 2:46pm On Apr 08
Modified
Joeblaze26(m): 2:53pm On Apr 08
Mtcheew. Nonsense!!
Following people up and down like a jobless goat and quoting their post from another thread only to bring it here to mock or disgrace them. I wonder what you gain from this childish attitude.

Dem swear for you? 😩🫵
Omo. Na wa ooo 🤦‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️

1 Like

WowSweetGuy(m): 4:06pm On Apr 08
ELsmile:
I repeat,
FT Score
Arsenal 1:3 Madrid
Maybe
tobore4u(m): 4:16pm On Apr 08
RollinTNDA:

Na person wey don lose lose lose scatter dey always write long epistle like this grin grin grin

How much dem chop u
Alabi nor be your mate
As a man, if u depend on a game of chance to make it in life.....then you are a failure coz the tendency to go far is very slim.

2 Likes

Joeblaze26(m): 5:26pm On Apr 08
This club is inarguably the best football club this season

NEOM SC 🥰🙌
Samueltemi337(m): 5:30pm On Apr 08
Joeblaze26:
Mtcheew. Nonsense!!
Following people up and down like a jobless goat and quoting their post from another thread only to bring it here to mock or disgrace them. I wonder what you gain from this childish attitude.

Dem swear for you? 😩🫵
Omo. Na wa ooo 🤦‍♂️🚶‍♂️🚶‍♂️


You scared to mention me? 😂
Be a man

When the same person was going around mocking me calling me a scammer where was this energy? 😒
WhiteIverson: 5:36pm On Apr 08
Levadia Tallinn nawa o

Just over 2

Antwan99: 5:46pm On Apr 08
WhiteIverson:
Levadia Tallinn nawa o

Just over 2
It'll come in injury time
Antwan99: 5:54pm On Apr 08
WhiteIverson:
Levadia Tallinn nawa o

Just over 2

WhiteIverson:
Levadia Tallinn nawa o

Just over 2

It'll come in injury time


Told you!
WhiteIverson: 5:56pm On Apr 08
Antwan99:





Told you!
Omor after 1-1 i press cashout
Antwan99: 5:58pm On Apr 08
WhiteIverson:

Omor after 1-1 i press cashout
Shit!!


All good. Nothing lost.
WhiteIverson: 6:00pm On Apr 08
Antwan99:
Shit!!


All good. Nothing lost.
I for no press am o but I also carry Riga for Latvia over 2 and dem dey play 0-0 HT.

I just say make i cashout.
Antwan99: 6:05pm On Apr 08
WhiteIverson:

I for no press am o but I also carry Riga for Latvia over 2 and dem dey play 0-0 HT.

I just say make i cashout.
Sharp

Reply)

ANALYSED COST OF RUNNING A PURE WATER BUSINESS IN NIGERIA + START-UP MANUAL

Viewing this topic: Busycityng, MyPlugEx, Reloadedisraelp, JAOS(m) and 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.