NewStats: 3,259,204 , 8,169,410 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 09:09 AM 1c6z2i 6z3e3g
|
Name Some Nairalanders You Feel Fall Into This Category(photo) - Family - Nairaland r392v
Name Some Nairalanders You Feel Fall Into This Category(photo) (226 Views)
(4)
(1) (Go Down)
TouchNfollow(f): 2:00pm On Mar 26 |
These are the kind of people wey full this forum, especially nairaland politics section.
Name some nairalanders you feel fall into this this category...
It's all for fun oooooooo.. I come in peace..
Read. 👇
People we dey wear dress like this get the following qualities 😬:
1. They like argument and you can't win them for argument....
2. Them sabi current affairs.
3. Them dey always get radio.
4. Them dey like gambling.
5. Na them dey argue about politics for Newspaper stand.
6. Them sabi speak big big English but pocket dry.
7. Them sabi play Draft very well.
8. Them dey plan ahead for the future, incase them later add body..... And their belt get plenty holes incase them no later fat.
9. Na electricians and carpenter work them sabi .
10. Their body dey strong kakaraka.
11. Dey no dey like to pay NEPA bill.
12. Them no dey allow neighbourhood meeting to end on time.
13. Na them dey get 2.1 for university and end up becoming Chemistry teacher.
14. Finally, they can never forgive you in this life.😀

|
Morbeta11(m): 2:10pm On Mar 26 |
Helinues, Yarimo, Benuejosh
1 Like |
|
benuejosh: 8:43pm On Mar 26 |
|
DeltaBachelor(m): 8:48pm On Mar 26 |
Hmmmm
|
RepoMan007: 9:01pm On Mar 26 |
OP is a big fool.
|
Karemarealty288(m): 6:40am On Mar 27 |
RepoMan007:
OP is a big fool.
Why are you panicked if you aren't in that category...silence would have been more beautiful than the words you used.
1 Like |