NewStats: 3,261,688 , 8,174,793 topics. Date: Friday, 30 May 2025 at 07:18 AM 696o2d

6z3e3g

"The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup - Sports (17240) - Nairaland 1s574t

"The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup (14324827 Views)

(4)

Go Down)

BankyGee(m): 6:10pm On Mar 20
mekabuachi:


While you have your opinions....
My bro please don't quote me again... Almost ten times now, I post you quote me, you have my attention nowπŸ™‚

I love to give out positive energy.... And if you're not aligning with that do no quote me.

Shalom
Dey calm down mama πŸ˜‚

Even if everybody for Nigeria dey positive, if we no go qualify, we no go qualify. Everybody get how them take dey manage expectations βœ…

1 Like

minfelix(m): 6:10pm On Mar 20
charlesemeka85:
Abeg who get link to watch the Benin game? The one wey I been dey use for YouTube I no knw wetin dey do am
search
Federation Beninoise de football on facebook, they are live-streaming it
BankyGee(m): 6:11pm On Mar 20
solonnachi:


Other countries are not as religious biased as we are. Religion is next to football in Naija bros
Oya na
charlesemeka85(m): 6:12pm On Mar 20
mekabuachi:


While you have your opinions....
My bro please don't quote me again... Almost ten times now, I post you quote me,
Wanted to quote you but you no really worth am, you have my attention nowπŸ™‚

I love to give out positive energy.... And if you're not aligning with that do no quote me.

Shalom
well noted 😊
mekabuachi(f): 6:13pm On Mar 20
BankyGee:

Dey calm down mama πŸ˜‚

Even if everybody for Nigeria dey positive, if we no go qualify, we no go qualify. Everybody get how them take dey manage expectations βœ…

Leave positivity sef

I cough this guy go rush quote me almost 10 times now
Ahh wetin
charlesemeka85(m): 6:14pm On Mar 20
BankyGee:

Dey calm down mama πŸ˜‚

Even if everybody for Nigeria dey positive, if we no go qualify, we no go qualify. Everybody get how them take dey manage expectations βœ…
I hv to respect what he said so no hard feelings 🀣🀣

1 Like 1 Share

mekabuachi(f): 6:14pm On Mar 20
charlesemeka85:
I hv to respect what he said so no hard feelings 🀣🀣
She*
charlesemeka85(m): 6:15pm On Mar 20
mekabuachi:


Leave positivity sef

I cough this guy go rush quote me almost 10 times now
Ahh wetin
No vex sir I no go quote again. It wasn’t on purpose but just following the flow of the topic

Kpele πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™

1 Like 1 Share

charlesemeka85(m): 6:15pm On Mar 20
mekabuachi:

She*
oh okay, no vex ma πŸ™πŸ™πŸ™

1 Like 1 Share

villagereporter(m): 6:16pm On Mar 20
charlesemeka85:
My worry isn’t super eagles winning Zimbabwe and Rwanda but Benin and SA go gree lose?

Imagine if this match end like this benin don jump enter 10 points 😳

E no go easy oooooo


The bane of SE is not want of talent but of silly, daft and unserious people at d glass house.
Once upon a time Nigerians will neither be having sleepless nite over SA nor Benin but see where rudderless leadership has taken us to. It is has permeates every facet of Nigeria.

Still it will be a shame if dis generation did not play at d WC

3 Likes 1 Share

Truidstarr: 6:17pm On Mar 20
Benin don dey form injury
mekabuachi(f): 6:17pm On Mar 20
charlesemeka85:
No vex sir I no go quote again. It wasn’t on purpose but just following the flow of the topic

Kpele πŸ™πŸ™πŸ™πŸ™
No wams
I be girl not sir
Try de positive
If you post, I get opinion I go still quote you
No qualms 🀝

1 Like 1 Share

mekabuachi(f): 6:18pm On Mar 20
charlesemeka85:
oh okay, no vex ma πŸ™πŸ™πŸ™
πŸ˜‚

1 Like 1 Share

Truidstarr: 6:19pm On Mar 20
charlesemeka85:
oh okay, no vex ma πŸ™πŸ™πŸ™
No be your fault bro..e get one wey introduce em sef to us as female, e say na male e be now. We no understand.
BankyGee(m): 6:19pm On Mar 20
Truidstarr:
No be your fault bro..e get one wey introduce em sef to us as female, e say na male e be now. We no understand.
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
villagereporter(m): 6:21pm On Mar 20
minfelix:

dey watch na…u are not watching the game…Zimbabwe is really pressuring at them, they lack finishing…
.

Zim truly lack finisher.
charlesemeka85(m): 6:22pm On Mar 20
Truidstarr:
No be your fault bro..e get one wey introduce em sef to us as female, e say na male e be now. We no understand.
to be honest I no say na woman cus the only lady I thought we had here who doesn’t show up much of late na safarigirl

Also quoting her was intentional. I get serious things to get worried about than allowing super eagles matter to cause me unnecessary HBP. Gone are the days bro 🀣🀣🀣
mekabuachi(f): 6:22pm On Mar 20
See sleek es

1 Like 1 Share

Truidstarr: 6:23pm On Mar 20
2-2
BankyGee(m): 6:23pm On Mar 20
Zimbabwe GOOOOOOOOAAAAAOOOOOOOL! πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯πŸ”₯
elyte89: 6:23pm On Mar 20
mekabuachi:
See sleek es


I fear dis Zimbabwe πŸ‡ΏπŸ‡Ό oooo 🀣🀣🀣🀣
BankyGee(m): 6:24pm On Mar 20
mekabuachi:
See sleek es
😍😍
mekabuachi(f): 6:24pm On Mar 20
charlesemeka85:
to be honest I no say na woman cus the only lady I thought we had here who doesn’t show up much of late na safarigirl

Also quoting her was intentional. I get serious things to get worried about than allowing super eagles matter to cause me unnecessary HBP. Gone are the days bro 🀣🀣🀣

Okay🌝😏
villagereporter(m): 6:24pm On Mar 20
minfelix:

SA will Beat lesotho like thiffπŸ€£πŸ€£β€¦i don comot mind for that game o
.

If Leso fit dey on top Nigeria for WCQ , ahbeg INEK magic fit happen wey be say Leso go bit SA.
solonnachi: 6:24pm On Mar 20
Truidstarr:
2-2

GOD OF ALL POSSIBILITIES!!!!
WHERE THOSE GUYS WEY DEY YARN ORKPATA
elyte89: 6:24pm On Mar 20
But rohr mumu sha …u wan go defend 2-1 lead from 45 minutes 🀣🀣🀣🀣🀣
charlesemeka85(m): 6:24pm On Mar 20
Zimbabwe don equalize 🀣🀣🀣🀣

2 Likes 1 Share

mekabuachi(f): 6:25pm On Mar 20
See me dancing πŸ˜‚πŸ˜‚

2 Likes 1 Share

charlesemeka85(m): 6:25pm On Mar 20
https://www.facebook.com/share/v/15GHLg7Xja/?mibextid=wwXIfr

This link is very clear for anyone interested
mekabuachi(f): 6:25pm On Mar 20
God really dey our side who knows 😭

2 Likes

BankyGee(m): 6:26pm On Mar 20
charlesemeka85:
Zimbabwe don equalize 🀣🀣🀣🀣
I no tell you?

Those guys dey play good football! πŸ”₯πŸ”₯

2 Likes

charlesemeka85(m): 6:26pm On Mar 20
Truidstarr:
2-2
yes yes mk referee end match 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣

1 Like 1 Share

Reply)

Viewing this topic: Goke7, Nomyth, lelion, JayromWrites, TheLoneCitizen(m), elyte89 and 43 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.