NewStats: 3,261,466 , 8,174,104 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 11:15 AM 6et546z3e3g |
Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (216009 Views)
Peterzoom20: 9:46pm On Mar 16 |
Samueltemi337 this Barca wey I dey watch go trouble inter well ooh.
|
smartlad: 9:46pm On Mar 16 |
PJtech:I though i was gonna be the first on the list |
PJtech: 9:46pm On Mar 16 |
Big man Oyewale I sight you sir 🙌🙌🙌 1 Like |
PJtech: 9:47pm On Mar 16 |
smartlad: E shock Isreal sef 😎 |
smartlad: 9:47pm On Mar 16 |
Alphanugget abeg ooo
|
ispreloaded(m): 9:48pm On Mar 16 |
Samueltemi337:e b like say i offend oga... My name no show shoe nor shine ![]() |
AlphaNugget(m): 9:48pm On Mar 16 |
I have funded those who provided their number
1 Like 1 Share |
christianjoy(m): 9:48pm On Mar 16 |
AlphaNugget Thanks 😊 🫂 |
PJtech: 9:49pm On Mar 16 |
Reggzy: 9:50pm On Mar 16 |
AlphaNugget:thank you man |
Purity07: 9:50pm On Mar 16 |
AlphaNugget:this is tobore4u...bot has blocked my post |
Larryfest(m): 9:50pm On Mar 16 |
AlphaNugget:Congrats |
akwesenana: 9:50pm On Mar 16 |
PJtech:Do me 1k make I take chop. 🙃 |
Samueltemi337(m): 9:51pm On Mar 16 |
Peterzoom20: I nor dey watch the match But them dey lose |
Purity07: 9:51pm On Mar 16 |
smartlad: 9:51pm On Mar 16 |
AlphaNugget:I have provided abeg |
Peterzoom20: 9:52pm On Mar 16 |
Samueltemi337:Atletico just score. This atletico sef strong. No wonder them hold real madrid go pk. |
AlphaNugget(m): 9:52pm On Mar 16 |
Purity07:Send a screenshot of your banned moniker profile page |
Samueltemi337(m): 9:52pm On Mar 16 |
Purity07: WTF |
smartlad: 9:52pm On Mar 16 |
Fourthpredator: 9:52pm On Mar 16 |
AlphaNugget:Boss abeg make I drop |
Samueltemi337(m): 9:52pm On Mar 16 |
Purity07: |
akwesenana: 9:53pm On Mar 16 |
AlphaNugget:Abeg run me small thing bro. 8169363961 opay Thanks |
Purity07: 9:54pm On Mar 16 |
AlphaNugget:
|
Joeblaze26(m): 9:54pm On Mar 16 |
AlphaNugget: 9061138565 |
Purity07: 9:54pm On Mar 16 |
Indeed devil is a liar
|
Reggzy: 9:54pm On Mar 16 |
Purity07:lol, busted ![]() |
tojahh(m): 9:55pm On Mar 16 |
Ah! Them don sideline me again. Even after paying for form and induction ![]()
|
AlphaNugget(m): 9:55pm On Mar 16 |
Purity07:Done |
smartlad: 9:56pm On Mar 16 |
Reggzy:he busted himself ![]() 1 Like |
Purity07: 9:56pm On Mar 16 |
Samueltemi337(m): 9:56pm On Mar 16 |
1 Like |
ANALYSED COST OF RUNNING A PURE WATER BUSINESS IN NIGERIA + START-UP MANUAL
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 15 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |