NewStats: 3,259,379 , 8,169,951 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 07:52 PM 2z2z4

6z3e3g

Crypto Currency Investors Thread - Investment (4370) - Nairaland 4l2lj

Crypto Currency Investors Thread (4676627 Views)

(4)

Go Down)

Alexas58: 9:13pm On Mar 11
Prophetkelly:
You no sabi trade at all

Pay for market direction, you refused😔😔see your tomatoes farm now

He Dey proud of loosing so much money

How did we get such dumb goat in this forum

I pour spit on your bald head cmoney22222 even grace wey u dey mock better you, e dey hide him failures
Prophetkelly(m): 9:14pm On Mar 11
He is not

Alexas58, your expertise to him make em pay you for direction.
cmoney22222:
Your papa fit trade with the amount of money indey use trade. Make I delete my ss before you go use am go scam people Ole
cmoney22222: 9:14pm On Mar 11
I don’ dey wait you since jare . Make i Lafayette small . How you doing man. Market direction kill that ole man for there
Prophetkelly:
You no sabi trade at all

Pay for market direction, you refused😔😔see your tomatoes farm now
Robnectar(m): 9:15pm On Mar 11
Alexas58:


He Dey proud of loosing so much money

How did we get such dumb goat in this forum

I pour spit on your bald head cmoney22222 even grace wey u dey mock better you, e dey hide him failures


Drop wallet address I want pay $20 for market direction 😭 grin
doyin01: 9:15pm On Mar 11
Robnectar do you have the number of that scammer called dauntless ?? I wan expose him and his scams.. I go cast am

1 Like 1 Share

Prophetkelly(m): 9:16pm On Mar 11
He is Doyin01 with no 15k tag

Who are you?

dauntless15:
Introduce yourself fess, you're really trying hard, calm down and introduce yourself fess, who are you again undecided grin

1 Like

Robnectar(m): 9:16pm On Mar 11
Prophetkelly:
He is not

Alexas58, your expertise to him make em pay you for direction.

I don tell am tire😂😂

1 Like

dauntless15(m): 9:16pm On Mar 11
doyin01:


Very boring , those lines don't work on this thread.. you must be a newcomer on this thread for you to think such dry lines work here..

The fact remains that you won't see people to scam here on this thread , if you like cry from now till tommorow.
But no be everybody be your papa wey dey thief to survive, so many years on nairaland not a single soul came out to say I scam them, so if you think your manufactured tag will stick it won't either so rest, or keep barking, but don't manufacture lies just because you wan project your frustrations unto me, I pray you find peace in your miserable life so you can also give others peace, you can't give what you don't have so I understand why you're so pained.
Robnectar(m): 9:17pm On Mar 11
doyin01:
Robnectar do you have the number of that scammer called dauntless ?? I wan expose him and his scams.. I go cast am
I get am +234 706 183 3836
cmoney22222: 9:17pm On Mar 11
Oloshi , show us your 500 balance. Thank god say you know say na so much money. So stfu when gurus where get mind , whey get doings dey talk. I for show you things but I no want motivate you. Ole .. do you want another 100$ . Since you say 2000$ na so much money to you . I weep for you . E go tey before you make am. When last you go vacation ?

Alexas58:


He Dey proud of loosing so much money

How did we get such dumb goat in this forum

I pour spit on your bald head cmoney22222 even grace wey u dey mock better you, e dey hide him failures

dauntless15(m): 9:17pm On Mar 11
doyin01:
Robnectar do you have the number of that scammer called dauntless ?? I wan expose him and his scams.. I go cast am
When exposing pls add proof of where I scammed you.
Alexas58: 9:18pm On Mar 11
cmoney22222:
Oloshi , show us your 500 balance. Thank god say you know say na so much money. So stfu when gurus where get mind , whey get doings dey talk. I for show you things but I no want motivate you. Ole .. do you want another 100$ . Since you say 2000$ na so much money to you . I weep for you . E go tey before you make am. When last you go vacation ?


Na man do man

Small play we dey play
U don dey ask me when last I go vacation

For this Nigeria $2000 na big money to me
cmoney22222: 9:18pm On Mar 11
No need to do that … na men we be…


doyin01:
Robnectar do you have the number of that scammer called dauntless ?? I wan expose him and his scams.. I go cast am
Prophetkelly(m): 9:18pm On Mar 11
Werey 15k no go feed your fada...up your game

No money for you here

Billion billion but dem still drag 15k

dauntless15:
But no be everybody be your papa wey dey thief to survive, so many years on nairaland not a single soul came out to say I scam them, so if you think your manufactured tag will stick it won't either so rest, or keep barking, but don't manufacture lies just because you wan project your frustrations unto me, I pray you find peace in your miserable life so you can also give others peace, you can't give what you don't have so I understand why you're so pained.
Robnectar(m): 9:19pm On Mar 11
cmoney22222:
Oloshi , show us your 500 balance. Thank god say you know say na so much money. So stfu when gurus where get mind , whey get doings dey talk. I for show you things but I no want motivate you. Ole .. do you want another 100$ . Since you say 2000$ na so much money to you . I weep for you . E go tey before you make am. When last you go vacation ?


Person wey dey exile no dey go vacation grin
cmoney22222: 9:19pm On Mar 11
Make i sponsor you go vacation with 3k $ make your body fresh before you look like portable..

Alexas58:


Na man do man

Small play we dey play
U don dey ask me when last I go vacation

For this Nigeria $2000 na big money to me

crazymommy(f): 9:19pm On Mar 11
dauntless15:
who are you again, this is not the way to get me to notice you bro. undecided

But some of you should be comedians oooo , you that are not active on this thread is saying one of the most active monikers on this thread for a long time is trying to get you to notice him.. .if anyone is trying to get noticed , it should be you..

You were never active on this thread , only for you to suddenly crawl out from your cave to tell people to come and buy one nonsense info about survey websites., smh..
dauntless15(m): 9:19pm On Mar 11
cmoney22222:
No need to do that … na men we be…


You no be men, waking up to defame people because you're a troll is what you do for a living, let him post where I scammed him so we can rest.
Alexas58: 9:20pm On Mar 11
Robnectar:


Person wey dey exile no dey go vacation grin

Person Dey play with stick

The guy don go carry ak47

Na so una dey do for here?
Prophetkelly(m): 9:20pm On Mar 11
Is better you pay that dauty abi dummy make em mind rest small..
Robnectar:


Drop wallet address I want pay $20 for market direction 😭 grin
Robnectar(m): 9:20pm On Mar 11
dauntless15:
But no be everybody be your papa wey dey thief to survive, so many years on nairaland not a single soul came out to say I scam them, so if you think your manufactured tag will stick it won't either so rest, or keep barking, but don't manufacture lies just because you wan project your frustrations unto me, I pray you find peace in your miserable life so you can also give others peace, you can't give what you don't have so I understand why you're so pained.

I feel like crying for, iya e ti fi obo jona grin
dauntless15(m): 9:20pm On Mar 11
crazymommy:


But some of you should be comedians oooo , you that are not active on this thread is saying one of the most active monikers on this thread for a long time is trying to get you to notice him.. .if anyone is trying to get noticed , it should be you..

You were never active on this thread , only for you to suddenly come out from your cave to tell people to come and buy one nonsense info about survey websites., smh..
I was active, I just didn't see the need to reply anyone here cuz una no worth am, and I regret the day I did cuz na wetin bring all this one.
Alexas58: 9:20pm On Mar 11
cmoney22222:
Make i sponsor you go vacation with 3k $ make your body fresh before you look like portable..


Make you no whine me ooo

Na small thing dey make me vex
cmoney22222: 9:21pm On Mar 11
Alexis aka deflover say 2k$ na so much money. Chai see poverty . I suppose stop to dry enter am as him talk that thing. But due to say , me self dey enter the yabbing. Nothing to do, I no want go lounge this nite go enjoy myself
Robnectar:


Person wey dey exile no dey go vacation grin
dauntless15(m): 9:21pm On Mar 11
Robnectar:


I feel like crying for, iya e ti fi obo jona grin
Wetin this one dey talk cry
Robnectar(m): 9:21pm On Mar 11
cmoney22222:
No need to do that … na men we be…



He posted my number 1st, so no level dey watch grin

2 Likes

crazymommy(f): 9:21pm On Mar 11
dauntless15:
But no be everybody be your papa wey dey thief to survive, so many years on nairaland not a single soul came out to say I scam them, so if you think your manufactured tag will stick it won't either so rest, or keep barking, but don't manufacture lies just because you wan project your frustrations unto me, I pray you find peace in your miserable life so you can also give others peace, you can't give what you don't have so I understand why you're so pained.

charging people of 15k all in the name of survey websites ??

1 Like 1 Share

Prophetkelly(m): 9:22pm On Mar 11
But you see need to collect 15k

Common sense and you🫱🫲

dauntless15:
I was active, I just didn't see the need to reply anyone here cuz una no worth am, and I regret the day I did cuz na wetin bring all this one.
dauntless15(m): 9:22pm On Mar 11
Prophetkelly:
Werey 15k no go feed your fada...up your game

No money for you here

Billion billion but dem still drag 15k

.......... Sense not found.........
crazymommy(f): 9:23pm On Mar 11
dauntless15:
I was active, I just didn't see the need to reply anyone here cuz una no worth am, and I regret the day I did cuz na wetin bring all this one.

You can simply unfollow the thread if truly you regret it , but I guess you cannot unfollow the thread.. if you unfollow the thread , how will you see clients to scam?
Robnectar(m): 9:23pm On Mar 11
dauntless15:
Wetin this one dey talk cry

I dey perform incantations, weyrey alasho grin

1 Like

dauntless15(m): 9:23pm On Mar 11
crazymommy:


How does that change the fact that you want to scam people of 15k all in the name of survey websites ?? The evidence is there na , even on this thread
Lol so people in my group were all scammed? Na them tell you that one or you manufactured it out your arss

1 Like

Reply)

Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: civilserva, Agentsalt and 4 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 39
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.