NewStats: 3,259,242 , 8,169,582 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 01:08 PM 1s5e4t6z3e3g |
Crypto Currency Investors Thread (4675218 Views)
Alexas58: 8:36pm On Mar 11 |
cmoney22222:Na so dem teach you β¦ to inherit other people Problems? I like as God give everybody problems Face your own. Make I face my own β¦. Na why I say if you wan send me money Send me $10k make you help me lifeβ¦ you begin mock me ππππππππππ Na man dey do man ooo Because man man |
cmoney22222: 8:38pm On Mar 11 |
I helped your life with 100$. Now you say make I show you prove. I talk am again. We know people where get doings for here wey get money . Na them I fit show prove not a 1 $ trader like you. Oga show us proof say you get 1000$ for Binance , I go send you 100$ Ole Deflover The bald headed vulture. You never see anything . Them go lap you for nite bus go sapele this week . No worry Alexas58: 1 Like |
Robnectar(m): 8:39pm On Mar 11 |
dauntless15: If e pain u wella, drop ur house address only me go show up, seems we play too much ![]() 1 Like |
Alexas58: 8:39pm On Mar 11 |
cmoney22222: People no dey for your community wey never chop this night wey you wan dash outsider audio $100 U don see us as small pikin finishβ¦ If you get mind. Show us say you be big boy Do 1 million naira give away for here Make we feel U think say we be all those local mgebeke girls wey u dey impress with your calabar accent Your weight πΆ |
cmoney22222: 8:40pm On Mar 11 |
Beggi beggi . Beggi beggi . I don reach house oo. No be Uber ooo. Na crypto money I use buy mops oo. See the s for the mops . Oloshi deflover the scammer and beggar with orimapa balder head vulture. I say I no want insult person today , no provoke me ooo. π Alexas58: |
Alexas58: 8:41pm On Mar 11 |
cmoney22222: Welcome home Big man with Lamborghini How many lambo you say you pack for house again?β¦ make you motivate me, make I think about my life come cry this night Baff, chop, Then come make I drag you like tiger generator |
cmoney22222: 8:42pm On Mar 11 |
Who be the us? Talk for yourself . You no get Wetin to talk again. You don dey defend. Person whey I respect him mouth here na prophetkelly . The machi get reply for mount no be you. You don sexy defend. Oloshi scammer Alexas58: 1 Like |
Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11 |
cmoney22222: π€£π€£π€£ 1 Like |
Robnectar(m): 8:43pm On Mar 11 |
Alexas58: Send wallet address for the big man, make him bless ur useless life once more ![]() 1 Like |
Alexas58: 8:44pm On Mar 11 |
Lamborghini man πππππππππ He say he get 5 lambo ππππππππππ Life why are you unfair to me |
cmoney22222: 8:44pm On Mar 11 |
1$ trader dey envisage Lamborghini. Lol. Show use your balance , you no gree, make we help you for your life, you want scam us. How you want take make am at 45 years.lolππ
Alexas58: |
dauntless15(m): 8:44pm On Mar 11 |
Robnectar:Na you suppose drop na, na u be the urchin with a big mouth who's jobless and trolls people online 24hrs everyday for a living. 1 Like |
Robnectar(m): 8:45pm On Mar 11 |
cmoney22222: Him wan dey for Sergio Ramos, person wey dey form low budget cr7 before ![]() |
cmoney22222: 8:45pm On Mar 11 |
[BecUse you scam for 20$ and 100$ . You no get shades again? π quote author=Alexas58 post=134496767]Lamborghini man πππππππππ He say he get 5 lambo ππππππππππ Life why are you unfair to me [/quote] |
Robnectar(m): 8:46pm On Mar 11 |
dauntless15:stop crying, and if I drop ur useless papa no go show up ![]() 1 Like |
dauntless15(m): 8:46pm On Mar 11 |
Alexas58:lol I no even Sabi all this people you dey mention, na cruise I dey use the bunch of jokers here catch, when I wan unwind I come this thread and comment because I'm sure the jobless trolls must respond, it's like clockwork, I wish I can bet on it, they must respond. |
doyin01: 8:46pm On Mar 11 |
dauntless15:You must think anyone cares...get away fucking scammer looking for 15k that his miserable father did not work for , thief !!!!! ![]() 1 Like |
doyin01: 8:47pm On Mar 11 |
dauntless15: Oh it is suddenly cruise , but if they had paid you the 15k you will collect it ba ? Ole jati jati..I hate scammers with ion ![]() |
Robnectar(m): 8:48pm On Mar 11 |
doyin01: 15k survey menthrol crumbs hunter ![]() ![]() E dey pain me say I dey pay d bastard attention ![]() E b like say I lost 50naira, dats how useless he is ![]() |
cmoney22222: 8:48pm On Mar 11 |
I don tell am say , make we enter trade contest with 500$ to see who go turn am to 1500$ in 2 weeks. But the issue be say, the Werey never see 500$ for a very long time . Make him no piantee with my money .alexis money na hard earned, my money no be hard end because na crypto.
Robnectar: |
Alexas58: 8:49pm On Mar 11 |
cmoney22222: How you dey take start your Lamborghini? |
doyin01: 8:49pm On Mar 11 |
Robnectar: Na una wey give am attention cause am. , if not that scammer won't have mouth to be talking |
Robnectar(m): 8:50pm On Mar 11 |
cmoney22222: Person wey em still dey feed for house at his age,.. he just hunting for who to prey on, Make him drop wallet address or never to post shiit about market direction again , I don vex ![]() |
Robnectar(m): 8:51pm On Mar 11 |
doyin01: Ahswear down, to be frank ![]() |
Alexas58: 8:51pm On Mar 11 |
cmoney22222: I will take the challenge β¦. You go first. Fund your Trade for two weeks Show us daily entries of all your trades For two weeks When you are done If you make the $1500 Iβll start β¦. I wan compete with person wey get 5 Lamborghini ![]() When you enter position here, you let us know So we will track it in real Time |
cmoney22222: 8:52pm On Mar 11 |
Come and contest and stop making noise deflover. You no get shot again? Come and contest . But donβt think you can run with my money this time. Ole 1 1 dollars. Wey want your 1 $ buy lambo π
Alexas58: |
Robnectar(m): 8:52pm On Mar 11 |
Alexas58: When ur papa no fit afford bicycle tire, u dey ask how em dey take start Lamborghini ![]() |
cmoney22222: 8:52pm On Mar 11 |
Good one. Show us say you get 500$ first for your . No long talk Alexas58: |
Robnectar(m): 8:53pm On Mar 11 |
cmoney22222: Him go fade out, japaa ![]() ![]() |
Alexas58: 8:54pm On Mar 11 |
cmoney22222: You get sense? You no wan start to show me say you get $500 for your own ? Or you think we believe in audio U called the shots show working little bitch Make everybody see as you take dey chase clout |
cmoney22222: 8:54pm On Mar 11 |
Na me go personally carry him matte for head this thing. You think say I get anything doing. That ole no go get rest for here again Robnectar: |
Alexas58: 8:55pm On Mar 11 |
cmoney22222: I accept the challenge Fund your $500 and start If you make $1500 in two weeks Iβll fund my own and start U Dey talk like market woman U don jam your match |
Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts
Viewing this topic: MamaFutures, opella(f), seon01, Alexas58, Deasegun19(m), dapaiks and 9 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 43 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |