NewStats: 3,259,263 , 8,169,675 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 03:00 PM 1v625o6z3e3g |
Crypto Currency Investors Thread (4675536 Views)
cmoney22222: 7:53pm On Mar 11 |
Serious inwwnt fine am the 20$ so that the Werey go allow us rest . No be say I need anything from the Werey. But as you warn me , I just reason am. Werey want collect my money again. Alexi aka deflover , abeg your make press you 100$ make you leave us alone for here Robnectar: |
doyin01: 7:54pm On Mar 11 |
cmoney22222: Ehn we agree na me be deflover.. Sha post prove that you were scammed by deflover. You know sure again ?? ![]() ![]() |
cmoney22222: 7:55pm On Mar 11 |
How you want take build house and buy motor with this your trade . Omo na you go get the bald head finanlly . No be doyin01 and crazy mommy again. You go enter nite bus go sapele las las Werey ole
Alexas58: |
cmoney22222: 7:56pm On Mar 11 |
Send me your address for prove. No be me be deflover again? Which one you dey talk self this bald headed man. Abi your forensic no legit? doyin01: |
Alexas58: 7:56pm On Mar 11 |
cmoney22222: Because you don’t have sense At least you see say I no dey trade like mumu like you Wey no get senses at all Oya show us your trading history for the past 7 days Make we catch you again You say u loose $2k yesterday ba Breeze don blow now
|
Robnectar(m): 7:57pm On Mar 11 |
cmoney22222:Him dey whine u nih ![]() |
doyin01: 7:57pm On Mar 11 |
cmoney22222: ![]() ![]() ![]() |
cmoney22222: 7:58pm On Mar 11 |
No worry make I reach home . I go continue . Make ima dey tag me oo. I no want miss the fun yabnings this nite abeg 😂
doyin01: |
Robnectar(m): 7:58pm On Mar 11 |
Alexas58: All of us don't have sense like you, Drop wallet address 1st ![]() |
doyin01: 7:58pm On Mar 11 |
But on a serious note , it's good as everyone is catching cruise and laughing ooo..it is better this way than for people to get depressed because of the current way the crypto market is misbehaving.. ![]() Even the OGs on the crypto market are beginning to complain. Trump is doing more harm than good to the crypto market. Even the stock market is affected too , crypto market have turned to pump and dump schemes 4 Likes 1 Share |
Alexas58: 7:58pm On Mar 11 |
cmoney22222: Oga no run E don reach time for you to show proof again U wan turn to coward |
doyin01: 7:59pm On Mar 11 |
Robnectar(m): 8:00pm On Mar 11 |
cmoney22222: Is like futures pay u wella, ![]() U wan still bless deflover aka alexa58 again ![]() |
doyin01: 8:01pm On Mar 11 |
Robnectar: Leave am , him go soon see several monikers starting with deflover ![]() |
Robnectar(m): 8:03pm On Mar 11 |
doyin01: when buhari was announced as the winner his 1st tenure election, people start to dey shout sai baba up and down till their eye cleared, Nah the scenero dey play so ![]() 1 Like |
crazymommy(f): 8:03pm On Mar 11 |
This doyin , Alexa , robnectar are funny I swear if I enter naija back I would love to meet this people physically.. dem don make me laugh tire ![]() 1 Like |
doyin01: 8:04pm On Mar 11 |
Robnectar: I swear , alot of Americans are complaining. |
Robnectar(m): 8:05pm On Mar 11 |
crazymommy: No reason am ![]() ![]() |
Robnectar(m): 8:06pm On Mar 11 |
doyin01: Seems this trump comes for enrichment, I just dey reason am ![]() |
cmoney22222: 8:14pm On Mar 11 |
E pain you deflover aka ole aka sapele local scammer. First your an first . Or show me say you get 1000$ for your trading again . Them I go show yyou prove😂
Alexas58: |
dauntless15(m): 8:20pm On Mar 11 |
Robnectar:Thankgod for internet, if not person like you wey they suppose break like toothpick troway go dey exchange with people wey no be your father mate, keyboard warrior. |
Alexas58: 8:20pm On Mar 11 |
Na your mate show say e loose -1998 But audio Audio Cloth chaser growing bald head |
dauntless15(m): 8:20pm On Mar 11 |
doyin01:who are you again, this is not the way to get me to notice you bro. ![]() |
Alexas58: 8:23pm On Mar 11 |
dauntless15: No notice c money Cmoney say make you send wallet adress say e wan pay $15 for rob class E don reach time to send person wey need money money Baba wan run We hold am By the balls today #justice for deflover |
cmoney22222: 8:25pm On Mar 11 |
In anything you do, not meet alexis aka deflover . I repeat , don’t meet that Werey, make him no organise sapele boys to kipnap you ooo. That’s 45 year man is desperate and depressed. When you lap, put me on call for Intercontinental hotel for island . No be the class of alexis the 1 $ trader dey go there. Person where no fit buy azul. Deflover aka alexis ole Oloshi . I no want insult you for my 100 $ . Well the money don finish , you use scope come with another format for 20$. I wanted to give the Werey the 20$ so make him know say we no dey hungry for here like this sapele militants. crazymommy: |
Alexas58: 8:27pm On Mar 11 |
cmoney22222:A for Apple B for ball C for Coward who cannot show proof #Justice for deflover Bring ur bald head … I spit on am 🤣🤣🤣 1 Like |
Alexas58: 8:28pm On Mar 11 |
Alexas58:A for Apple B for ball C for Coward who cannot show proof #Justice for deflover Bring ur bald head … cmoney22222 I spit on am 🤣🤣 |
cmoney22222: 8:28pm On Mar 11 |
Ole… make we no make noise or disturb peolple again. I go send you 500$ make me self use 500 $ make we turn am to 1500 within 2 weeks. You game? The issue be say , you go run with my money again. You go use make go tell your sapele bald headed vulture say you want buy the land of people whey them kpai them pikin collect the land. No be my money you go see. Sebi you sabi market direction and you never buy car or house since. Ole ole ole 😂 Alexas58: |
Alexas58: 8:30pm On Mar 11 |
cmoney22222: U think say I dey pluck money from trees?? Or I tell u say I don recover from wetin Luna do me? I still value that little $1 profit I dey make from trades.. e no easy na … See mumu goat… If you get mind purchase funded next 100k Make I believe ur weight Na prop firm Make I help you am |
cmoney22222: 8:31pm On Mar 11 |
Na baba illegent wey go loose guard show you him PnL. You don make 13k $ at once for your life’s . Niggar you go get bad belle ooo. Well na so sepele bald head peopl dey do. That’s why for that your picture , you already don get bald head. Hahahahah Alexas58: |
Alexas58: 8:32pm On Mar 11 |
cmoney22222: Audio money….. 🤣🤣🤣🤣 When we see edited screenshot, we sabi am na I spit on your bald head again…. U bully deflover with wrong accusations Very wicked human being |
cmoney22222: 8:35pm On Mar 11 |
How you want buy car , how you want marry , how you want born, how you want pay sch fees, how you want pay of your mama break crate of egg for sapele. How you want pay , if your pikin point toy of 300k for mall or shop rite. You go use slap the pikin. So sad. I no need to shop you screenshot. Okay . Ole ole ole 100 $ , even the 20$ you no go see for here
Alexas58: |
Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts
Viewing this topic: Kollyk11(m), crazymommy(f), Arijude(m), Emmizay12(m), Kobicove(m), GRACEGLORY and 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 41 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |