NewStats: 3,259,201 , 8,169,384 topics. Date: Saturday, 24 May 2025 at 08:44 AM 126v3q

6z3e3g

Crypto Currency Investors Thread - Investment (4366) - Nairaland 5v5l2j

Crypto Currency Investors Thread (4674328 Views)

(4)

Go Down)

cmoney22222: 7:26pm On Mar 11
Na Werey. No mind the Werey whey I suppose help with 20$ that time if no be you even save me self

Robnectar:


U now pleading for yourself now, I'm crying for you 😭

U dey use style increase d price idiaat, you play too muchgrin
Alexas58: 7:26pm On Mar 11
Robnectar:


Once again, e no go better for your dealer,. undecided

See as u playing yourself,.. taaah there, stop playing deflover angry

Dem
Go pay 15k for you

If truly e no be audio money, but you must learn to respect your new teacher

Because with this ride signs you are exhibiting I don’t want the money to go in vain

But with these signs, I know you can never make it in life
Alexas58: 7:27pm On Mar 11
cmoney22222:
Na Werey. No mind the Werey whey I suppose help with 20$ that time if no be you even save me self


Shut up!
I tell u say I no need ur $20….
All the people wey say dem go pay
I tell them say make them no worry.

Wetin u dey cap like market woman?
cmoney22222: 7:28pm On Mar 11
My friend go and your and collect 200$ . I no play ooo. Make inshow you my usdt bal ? So you go ?
Alexas58:


See mumu goat

Na audio money u dey use make mouth?

Common show workings and pay 15k for rob
Alexas58: 7:28pm On Mar 11
cmoney22222:
My friend go and your and collect 200$ . I no play ooo. Make inshow you my usdt bal ? So you go ?

Oga 15k na $11

You no fit pay 15k na person you wan send money…

Bring that your bald head closer make I slap am 🤣🤣🤣
cmoney22222: 7:29pm On Mar 11
Like I said , I no dey insult again, but you be deflover . Go and and claim the money. No sey form mr oga
Alexas58:


Shut up!
I tell u say I no need ur $20….
All the people wey say dem go pay
I tell them say make them no worry.

Wetin u dey cap like market woman?
cmoney22222: 7:30pm On Mar 11
Bvn kwa… you want make him no again ?
Robnectar:


I don tell Alexa58 to his deflover 1st,.. drop his wallet address with bvn number grin
Alexas58: 7:30pm On Mar 11
cmoney22222:
Like I said , I no set insult again, but you be deflover . Go and and claim the money. No sey form mr oga
As you old reach you Dey chase clout for Nairaland

You get sense at all?

Because you don deactivate the after chasing clout and you can’t it again

Now person need common $11 to play for online survey class to help him from being jobless

You don dey talk from both sides of the mouth

See as your yansh don blow open now
cmoney22222: 7:32pm On Mar 11
Deflover , you suppose don enter 45 years now oo. lol. You still dey hustle for 20$ . I go send you 100 $ . Just first 😂
Alexas58:

As you old reach you Dey chase clout for Nairaland

You get sense at all?
Robnectar(m): 7:32pm On Mar 11
cmoney22222:
Na Werey. No mind the Werey whey I suppose help with 20$ that time if no be you even save me self



Ok alexa58, no ur deflover , drop wallet address, I will contribute to what cmoney will send you,
Others can also help ur movement as I don't wanna tag their moniker grin grin
cmoney22222: 7:33pm On Mar 11
This man wey you dey . Our gateman and police officer aka deflover
doyin01:


Alaye we don settle the case .

You were never scammed ..EOD.
Alexas58: 7:33pm On Mar 11
cmoney22222:
Deflover , you suppose don enter 45 years now oo. lol. You still dey hustle for 20$ . I go send you 100 $ . Just first 😂
Mumu…
You no fit avoid this thing again
E good as them take catch you this evening


Show proof say you send money to deflover

Any means you take send that money
We go track the id now

We are ready for you bitch

#justice for deflover
cmoney22222: 7:34pm On Mar 11
[walai I go send am 100$ but pride no go gree the Werey deflover aka alexis

quote author=Robnectar post=134495607]


Ok alexa58, no ur deflover , drop wallet address, I will contribute to what cmoney will send you,
Others can also help ur movement as I don't wanna tag their moniker grin grin[/quote]
cmoney22222: 7:35pm On Mar 11
Oya tracker. No tracker am leave am. Na you we want tracker. Drop wallet address . Kwasia
Alexas58:

Mumu…
You no fit avoid this thing again
E good as them take catch you this evening


Show proof say you send money to deflover

Any means you take send that money
We go track the id now

We are ready for you bitch

#justice for deflover
Robnectar(m): 7:36pm On Mar 11
cmoney22222:
Deflover , you suppose don enter 45 years now oo. lol. You still dey hustle for 20$ . I go send you 100 $ . Just first 😂

He's close to 50 now I guess, e pain me say I don lost d phone I have his pictures eating left over at one canteen in festac, then he always post fake forex winnings with his deflover , dude thought we jonzins in here grin grin
Alexas58: 7:37pm On Mar 11
cmoney22222:
Oya tracker. No tracker am leave am. Na you we want tracker. Drop wallet address . Kwasia

You fit do $10k??

Na wetin obi cubana dem dey do when them wan help person

Big men doings
cmoney22222: 7:37pm On Mar 11
Yes I agree. Send your wallet for 20$ or deflover$ whey be 100 $ . No dry disguise oga
Alexas58:

As you old reach you Dey chase clout for Nairaland

You get sense at all?

Because you don deactivate the after chasing clout and you can’t it again

Now person need common $11 to play for online survey class to help him from being jobless

You don dey talk from both sides of the mouth

See as your yansh don blow open now
cmoney22222: 7:38pm On Mar 11
Oga send your wallet first. With your 1$ drop ma him you want make Obi Cubana help you? Lol. Drop wallet address first
Alexas58:


You fit do $10k??

Na wetin obi cubana dem dey do when them wan help person

Big men doings
cmoney22222: 7:40pm On Mar 11
I still dey am for my post nah, very dirty and haggard somebody. With him lips full of igbo smoke aka alexis the deflover
Robnectar:


He's close to 50 now I guess, e pain me say I don lost d phone I have his pictures eating left over at one canteen in festac, then he always post fake forex winnings with his deflover , dude thought we jonzins in here grin grin
doyin01: 7:40pm On Mar 11
Alexas58:


Oga post prove how deflover take scam you.

Cos if you get evidence show people
Cos I no understand why you bully the person till e deactivate

I go go back to 2022 and re read those chats again

I tire for him..him dey shalaye grin grin
Alexas58: 7:40pm On Mar 11
cmoney22222:
Oga send your wallet first. With your 1$ drop ma him you want make Obi Cubana help you? Lol. Drop wallet address first
You fit do $10k?

You wan come Dey stress me for chicken change

If you no fit do money wey go help my life

No stress me

1 Like

doyin01: 7:41pm On Mar 11
cmoney22222:
This man wey you dey . Our gateman and police officer aka deflover
Hahahaha aka deflover right , e reach time wey dem ask you to show prove that you were scammed by deflover , you begin shift goal post grin
Robnectar(m): 7:41pm On Mar 11
cmoney22222:
Bvn kwa… you want make him no again ?

I don reduce d conditions,.. make alexa58 drop his wallet address, I go contribute and everybody will too,..
Doyin01 might love to, I bliv grin grin
Let's help d kid useless life like dat,
y'all can see how he is going full retard,grin grin

1 Like

Robnectar(m): 7:43pm On Mar 11
doyin01:

Hahahaha aka deflover right , e reach time wey dem ask you to show prove that you were scammed by deflover , you begin shift goal post grin

It's okay, let's help alexa58 life,
abeg doyin01 tell him to drop usdt wallet address grin grin
Robnectar(m): 7:44pm On Mar 11
Alexas58:

You fit do $10k?

You wan come Dey stress me for chicken change

If you no fit do money wey go help my life

No stress me

No need to ask how much drop wallet please, I'm on my knees sir grin
Alexas58: 7:45pm On Mar 11
Btc don Dey use style dey go up small small

Time to liquidate the shorters

This market go make u cry

😭
cmoney22222: 7:45pm On Mar 11
Hahahahha .. send me your address make I bring the prove. Be like say na you self be deflover . Una dey confuse me , na you or alexis be deflover for here . The 100$ never finish for una life? 😂
doyin01:

Hahahaha aka deflover right , e reach time wey dem ask you to show prove that you were scammed by deflover , you begin shift goal post grin
cmoney22222: 7:47pm On Mar 11
So that 20$ you been dey adv for na him go help your life. Oya drop wallet make indouble am, rob go me too and your fellow bald headed goat doyin01 go help you too 😂😂😂😜😜
Alexas58:

You fit do $10k?

You wan come Dey stress me for chicken change

If you no fit do money wey go help my life

No stress me
Robnectar(m): 7:47pm On Mar 11
cmoney22222:
[walai I go send am 100$ but pride no go gree the Werey deflover aka alexis

quote author=Robnectar post=134495607]


Ok alexa58, no ur deflover , drop wallet address, I will contribute to what cmoney will send you,
Others can also help ur movement as I don't wanna tag their moniker grin grin


The weyrey go say grin grin



Message me for $20 market direction grin cheesy grin
cmoney22222: 7:49pm On Mar 11
But you say make them short jasmy nah, Werey dey form signal poster. Werey Mumu deflover, must you scam in all ways ? You no sabi you no sabi be that
Alexas58:
Btc don Dey use style dey go up small small

Time to liquidate the shorters

This market go make u cry

😭
Robnectar(m): 7:50pm On Mar 11
cmoney22222:
I still dey am for my post nah, very dirty and haggard somebody. With him lips full of igbo smoke aka alexis the deflover


Shiiiit, u have described d picture finish, abeg post am make I screenshot am nah grin grin
Alexas58: 7:53pm On Mar 11
cmoney22222:
But you say make them short jasmy nah, Werey dey form signal poster. Werey Mumu deflover, must you scam in all ways ? You no sabi you no sabi be that

Position history
7 days

Mumu wey no get sense dey clout chase

As you no sabi trade na , you don chop hot loss of audio money

And I still get active position wey I open today to try to catch this first pump… mumu wey no sabi trade

Wan help my life

Reply)

Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts

Viewing this topic: Alexas58, Uptober, Emmex45(m), Bet9jaVirtual and 8 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 49
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.