NewStats: 3,261,361 , 8,173,784 topics. Date: Thursday, 29 May 2025 at 12:36 AM 2147416z3e3g |
Crypto Currency Investors Thread (4691968 Views)
SINisSIN(m): 9:22am On Mar 08 |
Tell him to give me abeg...I need money right now abegi
Prophetkelly: |
SINisSIN(m): 9:23am On Mar 08 |
Person dey reject money? I never hear am before.
cmoney22222: |
cmoney22222: 9:23am On Mar 08 |
Oga you too dey insult person . You no go like rest? π πππππ , no use your bad mouth pursue our helper , me I need the 2k oo. Make I buy bread and beans and 7up. Make I gauge this morning first ππππ
Prophetkelly: |
Prophetkelly(m): 9:25am On Mar 08 |
2k on top billions billions...himself no go try am Na 2k you drop for deflower then? cmoney22222: 1 Like |
Lexzeey: 9:26am On Mar 08 |
Prophetkelly:Because hunger does so many things to people, you're a broke and bitter person, it's not rocket science to figure out hunger is the cause of your erratic and miserable lifestyle, you no get shishi, I bet my life you don't have shit, get a life, I no go tell you again. |
Prophetkelly(m): 9:28am On Mar 08 |
Bros na like this you go end your giveaway πππ As I'm hungry now, the 2k you wan send wetin I go use am do? All their mouth and giveaway no dey 2k..poor people Lexzeey: |
Lexzeey: 9:28am On Mar 08 |
Prophetkelly:Show my worth to a bunch of nitwits, abeg listen to yourself, so I should strive to prove myself to a bunch of babbons whelping online all day, very inconsequential set of people. |
Lexzeey: 9:29am On Mar 08 |
Prophetkelly:you're worth 2k, drop your acc, na you I want to send it to, drop your acc, beggar. |
Prophetkelly(m): 9:30am On Mar 08 |
Okay oya help me give your mama make she use am guide. On top billions na only 2k dem worth π
π
Lexzeey: |
Prophetkelly(m): 9:31am On Mar 08 |
Werey no be you dey ask for acct? Person wey dey ask for acct wetin e wan proof? Senseless mofo
Lexzeey: |
cmoney22222: 9:31am On Mar 08 |
Omo we plenty wey need the give away.. do giveaway as rich man, him say no, I even apologize for been a cheerleader make I see 2k, I still collect insult . Na wa for this thread oo. Make I dry observe una from top of mango tree Prophetkelly: |
Lexzeey: 9:32am On Mar 08 |
Prophetkelly:I wan feed you so you can be happy for few minutes cuz na hunger dey cause how miserable you are. How many times I go tell you before e sink into your thick skull. |
cmoney22222: 9:33am On Mar 08 |
Your English is too much , you no speak English our super pack for here . I need the 2k make I chop first . That guy no need am . Na me need am abeg
Lexzeey: |
Lexzeey: 9:35am On Mar 08 |
cmoney22222:I'm done with you, scurry back to oblivion or wherever the fvck you metamorphosed from insect. |
cmoney22222: 9:37am On Mar 08 |
Are you not entertained?π I still need the 2k.. wait do you mean 2k$? Lexzeey: |
Prophetkelly(m): 9:39am On Mar 08 |
Omorh poverty don build house for this one brain....so na 2k you dey use feed daily..why werey no go create group πππ wetin you wan use 2k buy? Watery beans and bread I guess. Werey come Onitsha make I show you ways..na like this your mama go enjoy youπ€£π€£ 2k 2k Lexzeey: 2 Likes |
Lexzeey: 9:45am On Mar 08 |
Prophetkelly:Na 2k they dy use feed dog like you. Local ekuke without worth, I just decided that's what you're worth, why would I give you more when you're this worthless, abi you don't know people valuate you based on your actual value, go school you no gree, money I worked for make I dash urchin plenty to prove what, I just wan feed one local street ekuke. |
LincolnOnyeabor: 9:47am On Mar 08 |
I'm of the Opinion that a New Thread be created! We can't just be having these things everyday here na. Na wa ooo 2 Likes |
Prophetkelly(m): 9:49am On Mar 08 |
Audio millionaires in every small misunderstanding drop acct make I feed you no dey do 2k because that's worth. If they commot 50k, 100k from their acct, na 6months dem go use hustle am back so I understand na why I initially say e no go better for you if you want to drop below 100k. Na your mate here drop $100 not 100k ooo but our Lexzeey groups and sons can only do 2k, their feeding money for today. They can chew on garri till tmwr πππ Lexzeey: 3 Likes |
Lexzeey: 9:49am On Mar 08 |
LincolnOnyeabor:Exactly, this thread is gone, the fact that this happens everyday and the size of those idiots is alarming, how una dey take cope, coming here today I felt so disturbed, are the nairaland mods sleeping. |
Prophetkelly(m): 9:50am On Mar 08 |
Fool ain't you part of the useless idiots here. Atleast you are today. Quote your reasonable posts here so far make I apologise, you no fit. Na 2k you fit afford. Mumu boy boy Lexzeey: 1 Like |
Lexzeey: 9:52am On Mar 08 |
Prophetkelly:so because I wan feed local brainless ekuke I should empty my acc, you have alot to learn, your opinion means nothing, I just wanted to be charitable to one angry, hungry bitter little man, other people dy 100$ bla bla bla. Other people, you never referenced your own you did once, once o, no one here is attesting that you changed their life, na only trolling be your purpose in life, I'm done with you sef, I have bags to chase idiot, if u no drop rest. |
cmoney22222: 9:52am On Mar 08 |
The mods too need the 2k. Are you dropping it or not β¦
Lexzeey: |
Chilipepper: 9:53am On Mar 08 |
I don't think we can run away from things like this. That's why they always lock groups like this in telegram and WhatsApp. And here, I realised the more active a thread is, the more engagement and the more money so nothing the mod can do expect the poster violate one of the rules. LincolnOnyeabor: |
Lexzeey: 9:53am On Mar 08 |
Prophetkelly:Even if the moon comes down it won't be reasonable, can't you see it's pointless proving anything to a nitwit that isn't capable of learning anything new. |
Prophetkelly(m): 9:56am On Mar 08 |
Lol thank God you finally it you no get na show off you just dey do. So $100 is emptying of acct now...broke smelling goat. My dog spends more than 2k daily so basically my dog is better than you. Na other people o because I no dey brag dey ask for acct details because I wan proof wetinπ€£π€£π€£ Broke people and send acct let me feed you 5&6 Lexzeey: 1 Like |
Prophetkelly(m): 9:56am On Mar 08 |
Ooh..what is the new thing you posted? I might have missed that ππ
Lexzeey: |
Lexzeey: 9:58am On Mar 08 |
Prophetkelly:Sarcasm you no Sabi, alliteration, you no Sabi, personification you no Sabi, irony you no Sabi, I doubt you can spell your name, see who I dey argue with since, I'm ashamed of myself fr, goodbye dufus. |
Prophetkelly(m): 9:59am On Mar 08 |
Yes na e don turn sarcasm when it comes to send acct...na 2k they can afford. 100k I can't empty acct..na sarcasmπππboy boy 2k Send acct, let me feed you π€£π€£π€£you don chop 5&6 Lexzeey: 1 Like |
cmoney22222: 10:04am On Mar 08 |
Who add the prophetkelly for this thread self. ππππ . You no dey ever tire. Doyin sef dey tire sometimes . But you na lie
|
megawealth01: 10:23am On Mar 08 |
Hope they ain't trying to buy people out of the bull run abi na same game of pump and dump ni? Maybe they want to pump again |
seanwilliam(m): 10:46am On Mar 08 |
LincolnOnyeabor:just like market has its way of correcting itself , the thread will also correct itself .. Tinubu and crypto will ensure that, sit back and watch.. ![]() 6 Likes |
Nigerian Stock Exchange Market Pick Alerts
Viewing this topic: 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 47 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |