NewStats: 3,262,365 , 8,176,941 topics. Date: Monday, 02 June 2025 at 01:25 AM x5e326z3e3g |
Gutter Drain: Has Your Phone Ever Fallen Inside Here? (30085 Views)
(1) Go Down)
Ikonse(m): 6:36pm On Mar 02 |
What's your personal experience about this? Share. Now wey phones cost Lamborghini, of you phone mistakenly fall here, you go turn Joe Igbokwe by force, begin dey clean gutters just to find it. πππ 36 Likes |
SeverusSnape(m): 6:41pm On Mar 02 |
Bro!!! ![]() ![]() I have that phobia, Anytime I'm ing on something like this, I just keep my phone inside my pocket, I always imagine it falling through that hole. Damn! 184 Likes 18 Shares |
iamnotillicit(m): 6:41pm On Mar 02 |
Nope...
7 Likes |
Bluntguy: 6:52pm On Mar 02 |
Yes, and my friends and I turned to Joe Igbokwe that day. Ah na so we clean gutter tire. ![]() 119 Likes 4 Shares |
Fibey69(f): 6:52pm On Mar 02 |
E no go funny oh
16 Likes |
Sonnobax15(m): 6:59pm On Mar 02 |
![]() Hell no.. But my Keke keys, and I think once 16 Likes 1 Share |
tadestr: 7:26pm On Mar 02 |
God forbidπ ππ Infact, π in Jesus name I pray π Amen o. God abeg o π mesef no go do mumu Abeg... ![]() ![]() 13 Likes 1 Share |
SporaD8: 7:27pm On Mar 02 |
Bluntguy:Even if you retrieve the phone, what's the guarantee that it will still be working and not drown? 4 Likes |
Kingray10: 7:28pm On Mar 02 |
Yes, but I was lucky bc, there's no water inside. Funny enough, I couldn't pull the concrete alone, I had to ask for assistance. 50 Likes 1 Share |
Sucre6: 7:41pm On Mar 02 |
No matter how I joke and play reach, if I reach this kind place I will respect myself and pocket my phone, omo, I dey imagine my phone falling inside here all the time, ahh God abeg oh π
83 Likes 6 Shares |
timibare(m): 8:49pm On Mar 02 |
It's gone!!!! Even if na water resistant....d resistant go fail
12 Likes 1 Share |
Ikonse(m): 8:51pm On Mar 02 |
timibare: This dry season, water no dey inside the gutter na 7 Likes 2 Shares |
timibare(m): 8:52pm On Mar 02 |
Ikonse:lagos gutter dey dry? 24 Likes |
Ikonse(m): 8:55pm On Mar 02 |
timibare: Oga, nawao. Does everyone here live in Lagos? Majority of gutters are dry now 28 Likes |
Usmanovic95(m): 8:57pm On Mar 02 |
There was a day I was walking along a path like this, the next moment,my brain started playing trick on me. I was picturing my phone dropping inside the open spaceπ.Omo naso i snap out of that imagination, dip my phone inside my side pocket still use hand guide am.
81 Likes 7 Shares |
Kimo21(m): 9:06pm On Mar 02 |
Usmanovic95: ππ 7 Likes 1 Share |
FairlyUSEDpussy: 9:14pm On Mar 02 |
Not my phone tho...... Funnily enough twas my money......was busy counting money while 1k slide and enter through...... Omo me......enter under go pick my money Ooo......dos agege urchins thought I'd leave it .... 37 Likes |
dominique(f): 9:32pm On Mar 02 |
God forbid!!!
1 Like |
Allsmilez999: 9:35pm On Mar 02 |
Before opening the thread, we already know what picture you were going to postπ
41 Likes 5 Shares |
Fisiryorh(m): 9:41pm On Mar 02 |
I go get massive heart attack if e happen oh...π
1 Like |
ItisWell22(f): 10:35pm On Mar 02 |
God forbid. The mere thought sef dey cause intense fear for pesin body. 5 Likes |
Inspirer1: 10:49pm On Mar 02 |
Never, I've got phobia for it , I'm extra careful using my phone near anything that has hole or pit. As a matter of fact it always temind me of a senior corper back then who went to ease himself in a semi wc, upon standing up, his new android phone just slipped from his pocket down into the wc and direct to the soakaway, omoh, they broke the soakaway, searched and searched but couldn't find it. 5 Likes |
StrongAlphMale: 11:24pm On Mar 02 |
Damn! My phones are either in my bag or in my pocket |
TUANKU(m): 11:58pm On Mar 02 |
SeverusSnape:You are smart. 1 Like |
TUANKU(m): 11:58pm On Mar 02 |
floss(m): 12:29am On Mar 03 |
The thought alone can make your phone fall into that hole, but trust Nigerians, they donβt wait to confirm if it will fall before they slide their phone, keys or wallet inside their pocket or bag. If our reflexes could replicate such when it comes to hating corruption and stealing the country dry, Nigeria will be envied by even our enemy Britain 4 Likes |
KingMack(m): 7:18am On Mar 03 |
make your phone mistakenly fall inside here naso people wey gather go dey form wisdom of retrieval π«
5 Likes 1 Share |
Reggzy: 7:21am On Mar 03 |
floss:how this talk take enter the matter wey dey ground? 2 Likes |
Baronthecelebri: 7:30am On Mar 03 |
When I reach that place, I respect myself
1 Like |
teeteepeejay: 7:32am On Mar 03 |
timibare: Like it's only Lagos that has such right. Why are you guys just this dumb 4 Likes 2 Shares |
Gotocourt: 8:18am On Mar 03 |
My own haff loss inside Toto ![]() 1 Like |
Phabulous4(m): 8:20am On Mar 03 |
You 1k nah! lols.
FairlyUSEDpussy: |
(1) Reply)
Permanently Unlock The New Spectranet E5573s-606 Mifi 4G Modem
(Go Up)
Sections: How To . 22 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |