NewStats: 3,263,876 , 8,181,702 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 01:18 PM 4j1u19

6z3e3g

Tell Chat Gpt To Borrow You Money And Post The Response - Romance - Nairaland 5d4o2g

Tell Chat Gpt To Borrow You Money And Post The Response (2928 Views)

(4)

(1) Go Down)

TheOldGods: 11:13pm On Jan 10
Let's laugh out small abeg. I don run am oo

3 Likes 1 Share

Sucre6: 3:14am On Jan 11
The second response mad oh πŸ˜‚πŸ˜‚

30 Likes

Kingray10: 3:40am On Jan 11
See braking face grin grin

2 Likes 1 Share

ARISHEM: 4:30am On Jan 11
Sapa don reach chatGpt

13 Likes

Flows001(m): 4:32am On Jan 11
grin grinπŸ˜πŸ˜πŸ˜…

1 Like

TheOldGods: 5:30am On Jan 11
Sucre6:
The second response mad oh πŸ˜‚πŸ˜‚
I swear smiley

5 Likes

CamelCase: 6:30am On Jan 11
lol.. chatgpt na werey o

Padipadi: 6:42am On Jan 11
Those that created chatgpt knew you these jobless boys will ask lots of mumΓ» questions and programmed many weird answers to entertain you all.

13 Likes

helinues: 7:11am On Jan 11
Wait, na chat GPT dey use my guy, hahahaha

I don laugh tired here.

grin cheesy

7 Likes

louken(m): 7:20am On Jan 11
Epic responses.

1 Like

Peakdesign23(f): 8:25am On Jan 11
Chatgpt don suffer for una hand walai. grin

1 Like

Adegbem01(m): 8:37am On Jan 11
Padipadi:
Those that created chatgpt knew you these jobless boys will ask lots of mumΓ» questions and programmed many weird answers to entertain you all.
Olodo this is not programmed, it a generative thing, but am sure you will not understand that, try Google out some sh*t or ask gpt itself

12 Likes 1 Share

criuze(m): 8:40am On Jan 11
Why your own chatgpt dey blow pigin like vdm

Anyway I use Normally whatapp llama

CamelCase: 10:00am On Jan 11
criuze:
Why your own chatgpt dey blow pigin like vdm

Anyway I use Normally whatapp llama

that yeye LLM wey meta dey use for WhatsApp na olodo . e no too dey intelligent like GPT or Gemini

7 Likes

Sucre6: 10:19am On Jan 11
criuze:
Why your own chatgpt dey blow pigin like vdm

Anyway I use Normally WhatsApp llama

Whatsaap AI no dey speak pidgin ke, dey play πŸ˜‚πŸ˜‚

1 Like 1 Share

obinna58(m): 10:35am On Jan 11
My own ai na mumu

7 Likes

timibare(m): 10:58am On Jan 11
obinna58:
My own ai na mumu
grin grin

3 Likes

Sucre6: 11:01am On Jan 11
obinna58:
My own ai na mumu

Guy, I don laugh tire, say him own ai nah mumu πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Brainmytool: 11:38am On Jan 11
I love how Chatgpt uses a mixture of Igbo and pidgin😁

1 Like

marlow1962(m): 12:02pm On Jan 11
My own chatGPT no sabi speak pigin.
wiseone28: 12:18pm On Jan 11
E be like say na naija politician dey control that AI

2 Likes

Sucre6: 12:18pm On Jan 11
marlow1962:
My own chatGPT no sabi speak pigin.

All chat GPT can speak pidgin, nah u no sabi prompt am
wiseone28: 12:27pm On Jan 11
grin grin

2 Likes

criuze(m): 12:38pm On Jan 11
Sucre6:


Whatsaap AI no dey speak pidgin ke, dey play πŸ˜‚πŸ˜‚


Your Ai na street oo

1 Like

EmmyMaestro(m): 1:26pm On Jan 11
The next person wey go ask Chatgpt for money, e go vex come shout ". this one wey everybody de ask me for money, I no understand ooo "

grin grin grin grin grin grin grin grin

1 Like

Crucialgem(m): 1:46pm On Jan 11
wiseone28:
grin grin

You sure say na ai they talk this one like this
Sucre6: 1:54pm On Jan 11
criuze:



Your Ai na street oo

Nah me train am laidat πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

1 Like

wiseone28: 1:58pm On Jan 11
Crucialgem:


You sure say na ai they talk this one like this
Na Meta AI dey tell me say e don marry 🀣🀣

1 Like

YoungBlackRico(m): 2:18pm On Jan 11
Padipadi:
Those that created chatgpt knew you these jobless boys will ask lots of mumΓ» questions and programmed many weird answers to entertain you all.
Olodo say na programmed.

2 Likes

Sucre6: 2:37pm On Jan 11
YoungBlackRico:
Olodo say na programmed.

Lack of knowledge no good oh, and the worst is showing it in public, aswear that guy u quoted no get sense
Sucre6: 2:38pm On Jan 11
marlow1962:
My own chatGPT no sabi speak pigin.

That means u no sabi prompt am be that, all chat GPT speaks any language if prompted accurately
criuze(m): 4:32pm On Jan 11
Sucre6:


Nah me train am laidat πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

You don finally blend the ai


No wam naa

(1) Reply)

If You Love Someone, Come In..

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.