NewStats: 3,264,761 , 8,184,632 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 10:14 AM r6o6l

6z3e3g

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (53) - Nairaland 6l3848

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (230262 Views)

(4)

Go Down)

Samueltemi337(m): 10:05pm On Jan 08
Pjtech viewing but can't talk
DiskJokeyManic: 10:07pm On Jan 08
Make una come to tink of it....

How person like samueltemi337 go dy troll u nd u go dy vex??... 🫤🫤 A very useless person like Samuel?? 🫤.... Person wy I better 100x fr reality??😌 C'mon.... 😎 Dere re levels to some tins

......Wen pple like Oyewale nd toja.h troll me I fit reason am,,,, no be fr samueltemi337 na... Tufiaaaaaa 🤮

samueltemi337
samueltemi337
samueltemi337
samueltemi337
samueltemi337

watin I tell u,,, u re my Important fool I use u to cure boredom nd I wil always hve ur tym.... Wen u re nw ready to stop bein de coward dat u re... U can Hit me up let's play my boy............🫵😎

1 Like

DiskJokeyManic: 10:09pm On Jan 08
Everyday365:
Thread don quiet! grin grin grin
Wetin happen? 😏

Wetin dey pursue una? sad

I always hve a way of making dis thread go drryyyyyyyy once I land here😂😂😂😂😂😂

It has been tested and trusted

1 Like 1 Share

Samueltemi337(m): 10:11pm On Jan 08
WhiteIverson don't be scared to post here
Na greedy you greedy
You nor kill person
koldrun: 10:13pm On Jan 08
Samueltemi337:
WhiteIverson don't be scared to post here
Na greedy you greedy
You nor kill person
grin grin Freebet record breaker
Samueltemi337(m): 10:15pm On Jan 08
6KieEPWLcWBQbHR1H5PZvwDpP7tXztyBry6Si21TMKtC
Reggzy: 10:17pm On Jan 08
Samueltemi337:
6KieEPWLcWBQbHR1H5PZvwDpP7tXztyBry6Si21TMKtC
nor be wallet address be this?
koldrun: 10:18pm On Jan 08
grin grin grin grin grin grin

1 Like

Samueltemi337(m): 10:18pm On Jan 08
Reggzy:
nor be wallet address be this ?
The person who the post is for knows himself
Everyday365: 10:19pm On Jan 08
WhiteIverson: 10:19pm On Jan 08
Samueltemi337:
WhiteIverson don't be scared to post here
Na greedy you greedy
You nor kill person
Lol
You have to be greedy to succeed

3 Likes 1 Share

Samueltemi337(m): 10:19pm On Jan 08
People are now begging with their wallet address on Twitter

1 Like

Reggzy: 10:19pm On Jan 08
Samueltemi337:
The person who the post is for knows himself

ok then
Everyday365: 10:20pm On Jan 08
Reggzy:
nor be wallet address be this?
egungun be careful na express u dey go! 😏

No go make mistake virus.

1 Like

Reloadedisraelp: 10:20pm On Jan 08
Samueltemi337:
6KieEPWLcWBQbHR1H5PZvwDpP7tXztyBry6Si21TMKtC
lol e don reach this level grin
Everyday365: 10:23pm On Jan 08
WhiteIverson: 10:25pm On Jan 08
Everyday365:
But why....... Why did you do it?! cry cry cry

YOU BROKE THE CIRCLE! BRUH YOU BROKE THE CIRCLE!!!

😞😞😞😢😢😢
Shit happens
That's life
We move regardless

1 Like 1 Share

Everyday365: 10:26pm On Jan 08
Reggzy: 10:27pm On Jan 08
Everyday365:
But why....... Why did you do it?! cry cry cry

YOU BROKE THE CIRCLE! BRUH YOU BROKE THE CIRCLE!!!

omo! Na God save me with him game ooo

i go stake 7k thinking the game go come as usual....

i later cashout 5500 sha grin

2 Likes 1 Share

Samueltemi337(m): 10:28pm On Jan 08
Everyday365:
Omo Samueltemi337, this text wey you post, I dey fear am! 😳

It's even breaking out of Nairaland's bubble. 😨
He be like say the person way get am don go offline
When he see am he go identify him details
Everyday365: 10:28pm On Jan 08
Reggzy:
omo! Na God save me with him game ooo

i go stake 7k thinking the game go come as usual....

i later cashout 5500 sha grin
Samueltemi337(m): 10:28pm On Jan 08
Reggzy:
omo! Na God save me with him game ooo

i go stake 7k thinking the game go come as usual....

i later cashout 5500 sha grin
Omo una dey stake o
Everyday365: 10:30pm On Jan 08
WhiteIverson:

Shit happens
That's life
We move regardless
Reggzy: 10:31pm On Jan 08
Samueltemi337:
Omo una dey stake o
i think say all of us go behappy by the end of the week.... na why i stake am like that

Not knowing na the guy go first lose even though i edited the 2.5 to 1.5...those u21 crystal palace shithole's couldnt make it.
we move sha grin
koldrun: 10:32pm On Jan 08
Samueltemi337:
He be like say the person way get am don go offline
When he see am he go identify him details
I know who you dey refer to grin grin grin
JobAndVacancies: 10:33pm On Jan 08
PJtech:
I don die my fans... Na Opay i dey use fund o, kuda na just alt aza

Make this year favor me abeg... make i win like 100m
how can I check my betting status for opay
koldrun: 10:33pm On Jan 08
Everyday365:
Omo Samueltemi337, this text wey you post, I dey fear am! 😳

It's even breaking out of Nairaland's bubble. 😨
I notice am grin grin

1 Like 1 Share

JobAndVacancies: 10:59pm On Jan 08
WhiteIverson:

Lol
You have to be greedy to succeed
na why you waste that man's bonus?
Dey waste person hard earned money like say you don hustle before.
Useless bst
To even tender apology to that man come hard you.
Fool
omat20(m): 11:00pm On Jan 08
Tottenham wan make me smile tonight cheesy
Samueltemi337(m): 11:00pm On Jan 08
omat20:
Tottenham wan make me smile tonight cheesy
Congrats
You will smile
Reggzy: 11:00pm On Jan 08
Reggzy:
Wetin arne slot dey do na

Na endo e go use pair van dijk

Hope say dem nor go lose this match like arsenal yesterday
omo! Wetin i talk?

How you go dey use endo pair van dijk when konate dey there

Anyway them don lose this one already
Reggzy: 11:02pm On Jan 08
Samueltemi337:
Congrats You will smile
e don enter already

Reply)

Who Is Currently The Richest Man In Nigeria?

Viewing this topic: akwesenana

(Go Up)

Sections: How To . 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.