NewStats: 3,263,897 , 8,181,798 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 04:32 PM 524t3i6z3e3g |
VeryDarkMan's Message To Burna Boy, Paulo After Speed Darlington's Arrest (20572 Views)
(1) Go Down)
TruthsFM: 9:11pm On Nov 28, 2024 |
VeryDarkMan has a word for Burna Boy, Speed Darlington & Paulo after Speed Darlington got arrested again yesterday. https://www.youtube.com/watch?v=9fh6KnRMs94 14 Likes 3 Shares |
TruthsFM: 9:12pm On Nov 28, 2024 |
Omo nawaoooo, burna boy Dey strong for this country oooo πππππ
3 Likes |
Zonefree(m): 9:17pm On Nov 28, 2024 |
If anything happens to Akpi Nwamama, this country no go contain all of us.
75 Likes 8 Shares |
NothingDoMe: 10:27pm On Nov 28, 2024 |
Zonefree:π€£π€£π€£π€£π€£π€£ 7 Likes |
NothingDoMe: 10:32pm On Nov 28, 2024 |
I still believe this VDM na scam. Write am down.
47 Likes 8 Shares |
Pharaohny: 11:30pm On Nov 28, 2024 |
I think at this stage I'll have to step in , enough of the oppression ![]() 9 Likes |
FuckTheMod: 8:19am On Nov 29, 2024 |
All of una be MUMΓ including darkman
18 Likes 2 Shares |
Christ4ever: 8:19am On Nov 29, 2024 |
Zonefree:Wetin you go do? 1 Like |
Kavod: 8:19am On Nov 29, 2024 |
NothingDoMe: OYA BE THE REAL AND LEGIT ONE. NA HATE BE THIS!!!!!!!!!!! 49 Likes 2 Shares |
Emmastan291: 8:19am On Nov 29, 2024 |
If I go missing na you!!!! If you go missing, No be Me!!!! 14 Likes |
donmixc: 8:19am On Nov 29, 2024 |
very dirty pig you mean ![]() 2 Likes 2 Shares |
Skydivine: 8:20am On Nov 29, 2024 |
Instead of him to just ignore that Akpi. I donβt know why people give attention to irrelevant things.
7 Likes |
Sultty(m): 8:20am On Nov 29, 2024 |
good riddance. That akpi guy needs to to taught a bitter lesson
6 Likes |
MerlinsBeard(m): 8:20am On Nov 29, 2024 |
Tire
|
Jaycenvirtualse: 8:21am On Nov 29, 2024 |
TruthsFM:What do you mean by oppression? No one is addressing the way he has been running his mouth endlessly. Trouble dey sleep, Iyanga go wake am. 7 Likes |
nolzautoz(m): 8:21am On Nov 29, 2024 |
Can only happen in Naija. Can Burna try all these in UK or US? Yes or no? 25 Likes 1 Share |
tobby20: 8:22am On Nov 29, 2024 |
Zonefree:akpi wey u dey stream him music abi . |
Tobokongs: 8:23am On Nov 29, 2024 |
Lol Finally this guy wey post hin small preek for internet don turn celebrity dey chook mouth for everything. To get fame for this country, just do stupid thing like posting your masturbation video just like vdm. Vdm no lie sha, Paulo na agbaya 8 Likes |
Algold: 8:23am On Nov 29, 2024 |
Savedday2: Y did your mom and dad produce you. They should have abandon you in the gutter after birth. Or feed your flesh to carcass. Rubbish 10 Likes |
ATEAMS: 8:25am On Nov 29, 2024 |
Their yawaa
|
IPDGP: 8:25am On Nov 29, 2024 |
NothingDoMe: You and who |
SPENCERD(m): 8:26am On Nov 29, 2024 |
Zonefree: What have you done since they arrested your zombie Nmamdi Kanu 5 Likes |
IPDGP: 8:28am On Nov 29, 2024 |
Algold: That guy na bastard , people go just come online dey talk rubbish, na thier type go dey beg woman for room 5 Likes |
WowSweetGuy(m): 8:29am On Nov 29, 2024 |
Eno concern me
1 Like |
Flangelo12: 8:30am On Nov 29, 2024 |
Extra30(m): 8:30am On Nov 29, 2024 |
Savedday2: God bless you for this. They are all the same. I mean ALL ALL |
Maliqcious: 8:32am On Nov 29, 2024 |
Zonefree:see this one 1 Like |
Maliqcious: 8:33am On Nov 29, 2024 |
donmixc:which one you and your papa be 1 Like |
Zackattack: 8:34am On Nov 29, 2024 |
NothingDoMe:Na true na. A genuine mad man believe say every other person is insane. 3 Likes |
(1) Reply)
You Canβt Be A Fat Girl All Your Life β Uche Ogbodo
(Go Up)
Sections: How To . 14 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |