NewStats: 3,262,154 , 8,176,259 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 01:27 AM 6l3y64

6z3e3g

Nigeria Wowen Are Polyandrous In Nature - Romance - Nairaland 6c2r2j

Nigeria Wowen Are Polyandrous In Nature (815 Views)

(4)

(1) (Go Down)

OtuologyProf(m): 1:21pm On Oct 31, 2024
Una think say na only men people dey use slang of polygamous in nature?
A Nigerian woman dey pick call of man wey dey nak am in front of the husband, just to make light of the discussion.
The mumu husband go dey think say his wife no dey hide anything, therefore doesn't cheat.

Mumu man !
It takes a mumu man to smile when the wife makes jokes like

KC, hahaha
what?
I go report you to your girlfriend, you are not trying at all, hahaha, my husband is fine, how business, hello hello hello
I will call you back later, I think I have a message
grin

2 Likes

AKWATGOLD1(m): 2:19pm On Oct 31, 2024
Gbewudani Husband.
OtuologyProf:
Una think say na only men people dey use slang of polygamous in nature?
A Nigerian woman dey pick call of man wey dey nak am in front of the husband, just to make light of the discussion.
The mumu husband go dey think say his wife no dey hide anything, therefore doesn't cheat.

Mumu man !
It takes a mumu man to smile when the wife makes jokes like

KC, hahaha
what?
I go report you to your girlfriend, you are not trying at all, hahaha, my husband is fine, how business, hello hello hello
I will call you back later, I think I have a message
grin

1 Like 1 Share

Rexymania(m): 3:37pm On Oct 31, 2024
Explain further na... nobody is a saint
OtuologyProf(m): 6:23pm On Oct 31, 2024
Rexymania:
Explain further na... nobody is a saint

Nigeria women have more than one sexual partner
They love different dik like mahd

2 Likes 1 Share

sacajawea(m): 6:46pm On Oct 31, 2024
OtuologyProf:


Nigeria women have more than one sexual partner
They love different dik like mahd
It's nice.
it's good

1 Like

(1) (Reply)

Mom Of Six Reveals Her Date’s Reaction After She Told Him About Her Status

(Go Up)

Sections: How To . 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.