NewStats: 3,261,257 , 8,173,538 topics. Date: Wednesday, 28 May 2025 at 05:14 PM 4w51156z3e3g |
The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! (3754 Views)
Bigkoko: 6:54pm On Sep 12, 2024 |
Omo this cold 🥶 quick start this year ohhh. We go talk later. Make I go enter train Biko
|
Meagainstthem: 2:02pm On Sep 13, 2024 |
Meagainstthem: 2:02pm On Sep 13, 2024 |
Bigkoko: You lamented just as I predicted |
Meagainstthem: 2:03pm On Sep 13, 2024 |
Bigkoko: Why are you angry? Are you an hungry man? Because I heard that an hungry man is an angry man ![]() |
Bigkoko: 3:16pm On Sep 13, 2024 |
In Bulablu voice....your lamentation just started. Odey you sabi any other sentence...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Person wey dey inside shithole dey complain say person wey dey one of the top rated countries on earth dey lament, no be better mumu you be so? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Meagainstthem: |
Bigkoko: 3:17pm On Sep 13, 2024 |
So the rotten cassave wey you eat yesterday never digest ni? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Meagainstthem: |
Meagainstthem: 8:54pm On Sep 13, 2024 |
Bigkoko: Nneka no dey disturb me
|
Meagainstthem: 8:55pm On Sep 13, 2024 |
Bigkoko: Oh you dey Canada zoo? ![]() |
Bigkoko: 5:11am On Sep 14, 2024 |
This my gee. I no dey Canada..... I dey somewhere better. Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 Meagainstthem: |
Bigkoko: 5:13am On Sep 14, 2024 |
Egbon Werey mi. See how the gorilla 🦍 resemble you. Na Olusegun born you? Meagainstthem: 1 Like |
Meagainstthem: 1:51pm On Sep 14, 2024 |
Bigkoko: That Nneka na your family ba? |
Meagainstthem: 1:52pm On Sep 14, 2024 |
Bigkoko: Ok you dey okigwe ![]() ![]() ![]() |
Bigkoko: 3:45pm On Sep 14, 2024 |
The first Asiwaju er wey actually dey cool enough to make me laugh! I just finished work now. I dey the extreme north of Europe. That sun supposed tell you my location. Na after 9pm I take that pishures. Omoooo...... Asiwaju supposed agree say he Don na? Meagainstthem: |
Bigkoko: 3:46pm On Sep 14, 2024 |
Yes ohh.... That one your sister born na... We no dey reject our pikin because of elections. Even if na Asiwaju born, we go still give am he entitlement! Meagainstthem: |
Meagainstthem: 3:58pm On Sep 14, 2024 |
Bigkoko: My sister no dey marry Osu with tiny preek ![]() |
Meagainstthem: 4:00pm On Sep 14, 2024 |
Bigkoko: I get it now ![]() You're one of Bello turji's boys ![]() |
Bigkoko: 5:36pm On Sep 14, 2024 |
So na the one wey una newly learn be this? To change person comment to suit una agenda.... Ndi mmadu sef! I prefer this cold 🥶 than your people heat for borno Meagainstthem:
|
Bigkoko: 5:39pm On Sep 14, 2024 |
I dey tell my nigga. Those people from osun State ehh? They no dey try at all. That's why Asiwaju deny say he come from Iragbiji....lol 🤣 🤣 🤣 🤣 Ndi osun State sef. Many of them na werey with tiny preek. But that your sister sef, you sure say no be bore hole she carry? Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 how you take know say she no dey like tiny preek? Ndi osun State sef! Meagainstthem: |
Meagainstthem: 7:00pm On Sep 14, 2024 |
Bigkoko: If you wan know werey people with small preek,ask all those Igbo girl wey swear that they will never marry Igbo guy. |
Meagainstthem: 7:01pm On Sep 14, 2024 |
Bigkoko: Why una dey cry? Abi I dey deal with you big time? |
Bigkoko: 1:46pm On Sep 15, 2024 |
Hahahahaha.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dey duty, so I go dey reply you when I get chance. Just dey drop, you go dey get feed back ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Meagainstthem: |
Bigkoko: 1:53pm On Sep 15, 2024 |
HAhahahhahahahha awon werey. So you lie about your sister or you feel hurt? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You mean the half cast igbos, with at least an igbo parent? well, they are one of us...we no dey reject our own, but we go do DNA fess, because a lot of offsprings from the fallen demon are now claiming igbos! While we wait for this, abeg package fummi come make we use borehole ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You go learn why people dey avoid my e-wahala ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Meagainstthem: |
Gov. Uduaghan’s Thugs Strikes Again Headed By Michael Diden(aka Ejele) In Sapele
(Go Up)
Sections: How To . 29 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |