NewStats: 3,259,558 , 8,170,498 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 03:04 PM 6e40446z3e3g |
The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! (3750 Views)
Bigkoko: 2:25pm On Jun 13, 2023 |
While we try as much as possible to put senses into Nigerian politicians & their surrogates....the bad ones ohhhh, abeg take time check https://bigkokogroup.com We dey sell different items/services wey fit help you cope with naija stress.......and also make money where ever you dey. Brothers quarrel no dey reach bone, my late father once told me! Whether the drug mule like it or not, after we collect our mandate, we go settle with everyone including him. Come to think of it, i really like aunty Remi..... i wish she no be the drug mule wife, say Osibanjo wife. So calm sha. Congratulations to Bigkoko Group Inc. It will soon be possible for people in seven countries (Five in East Africa, One in West Africa & one in Southern Africa) to be linked together in a gigantic market place where dollars is dead and the means of exchange is your local fiat currency matched against each other and Bigkoko Gift Cards...... Hurray!!! Nigeria. Zambia. Kenya. Uganda. DRC Congo. Tanzania. Rwanda. What you can do In Bigkoko Market Place? * a location independent Limited Liability Company with jus a click of a button. "Location independent" means, regardless of where you reside, we can a Ltd Liability Company for you without you having the need to visit the Country! * Purchase some essential services necessary to run your Business. * Pay with just a click of button. Flutter-wave is our payment processor. * Buy & Sell any item or service right from your country. We are the bridge between South, East & West Africa. We are the king of Small Business in Africa! * Buy Bigkoko Gift Cards, confirm gift cards, check gift card balance, Redeem & use gift cards, see vendors we work with! Click on our web link below to learn more about this noble offerings of ours! Insure your future! https://bigkokogroup.com * Seek donations. Donate to individuals or Charities in any of the seven countries. Receive donations. Raise funds from family, business partners & friends. Be smart and live sharp. Na we get Africa! Think Big, Think Africa, Think Bigkoko! Need further information? Visit us: Rwanda. 1KN 78 St Kigali Rwanda, Sweden. Birger Jarlsgatan 57 C, 113 56 Stockholm, Sweden Nigeria. 7 Dakala Street Abuja Nigeria
|
Re: The Race Is On For Who Will Be Acting President Via Senate President Job! by Nobody: 12:56pm On Jun 14, 2023 |
Bigkoko:No such thing as mid west. They are the western region |
Bigkoko: 8:50am On Jun 20, 2023 |
I hear a voice shouting..."Acting president....." If you put Godswill Akpabio na you sabi!
|
Bigkoko: 3:54pm On Jun 20, 2023 |
Acting "P" Godswill Akpabio, us for your kingdom ohhhhhh...... All we need na just a credible INEC Chair, a well define guideline for elections, published for the whole candidates and their ers to see. No inducement of any kind. At least make the sane humans elect sane leader for once! |
MisterBanny(m): 3:58pm On Jun 20, 2023 |
There's no Judge born of a woman that can mess with TInubu's presidency. That judge wan die??
|
Bigkoko: 4:07pm On Jun 20, 2023 |
We know the threats the honorable justices currently faces. But they are men of honor and courage. They will deliver a clean judgement based on their conscience, fear of the Creator and evidences, not threat delivered on June 12 Msg or from propaganda mules like you....... When the honorable justices deliver judgement, na drag we go drag the drug mule comot there. I trust you too go us shaaaaa! MisterBanny: |
MisterBanny(m): 4:36pm On Jun 20, 2023 |
Bigkoko: |
Bigkoko: 9:47am On Jul 07, 2023 |
GEJ & Akpabio are some of the luckiest politicians alive in Nigeria. GEJ became acting president without breaking a sweat. And i'm hearing kepu kepu from the Oracle that HE Godswill Akapbio will add acting president of Nigeria to his CV very soon! What a lucky bastard!!! Presidency wey person dey shout emilo kan every where na they wan carry dash you! |
Stantentech: 9:07pm On Sep 11, 2024 |
I have 6k Jumia voucher for sell going for 5k interested should reach me on whatsapp 08032396657.
|
Meagainstthem: 9:28pm On Sep 11, 2024 |
Bigkoko: I would have troll this op but unfortunately he ed away after Supreme Court dashed his hope 1 Like 1 Share |
Meagainstthem: 9:29pm On Sep 11, 2024 |
Bigkoko: This one don accept his fate now ![]() 1 Like 1 Share |
Ttalk: 9:43pm On Sep 11, 2024 |
Meagainstthem: For where He still throw some lamba here after he's done lying to his village people 1 Like |
Meagainstthem: 7:03am On Sep 12, 2024 |
Bigkoko: 4:05pm On Sep 12, 2024 |
See this mumu. You wan troll who you? Dem really swear for una. Bring it on odey! You see your life? If the Op begin do you wetin Amaka talk say she go do, shey this vseless ediat go begin dey shout ahhhh like cow wey carry gonnohria... Una go first insult but when them give una back, all of una both uneducated agbero like you or educated agbero like that old ugly Wich abike go begin dey shout like mumu! No be my mouth you first hear say that thing wey dey Aso Rock naim go away! Meagainstthem: |
AntiMarxist: 4:06pm On Sep 12, 2024 |
Bigkoko: Ndi IPOB and foolishness |
AntiMarxist: 4:07pm On Sep 12, 2024 |
Bigkoko: Schizophrenic IPOB lout. |
Bigkoko: 4:10pm On Sep 12, 2024 |
Hahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 one mad man think say I go answer am..lol. Not when I don hear say he escape from psychiatric hospital..... I dey stingy with my mentions, reply and response. ntoorrr I no go reply you!! Omoooo na PO response to pasta Reno naim dey reign Biko! |
Bigkoko: 4:12pm On Sep 12, 2024 |
Hahaha 🤣🤣🤣🤣..... Ogbonge.....lol. For where I dey sell my reply and response. If you get 10k USD or a gallon full of tears, and a heart teared away with frustrations, then i fit managed, reply you lol..... Otherwise, you go post tired. You no go get mentioned, replied or even looked at! Hahaha 🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 |
AntiMarxist: 4:14pm On Sep 12, 2024 |
Bigkoko: Lunatic Ndi IPOB |
Bigkoko: 4:16pm On Sep 12, 2024 |
Such a handsome fella. Damnit. Eh no easy to be man with some level of finest Biko! If you think say you strong, oya go embassy go collect visa ni! Omoooo na this bull from Tesla I dey hope to buy this Christmas ni. Online miscreants go meet Asiwaju for your own Biko. Lazy bone agberos! 1 Share |
Bigkoko: 4:26pm On Sep 12, 2024 |
10k USD for response. I accept cryptos, tears from online miscreants and broken heart of Ronus (Note, you must vent your frustrations here, and curse Asiwaju before we accept broken heart as proof of payment of the 10k). Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣 |
Bigkoko: 4:40pm On Sep 12, 2024 |
Wey those miscreants wey shout jagaban on empty stomach.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Before you say i dey show off, yes i dey show off. If easy make you too show off..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Who no work hard, no go chop. Na so ebi.
|
Bigkoko: 4:43pm On Sep 12, 2024 |
Who go buy my response ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Bigkoko: 4:44pm On Sep 12, 2024 |
Where this clown dey? make sure you eat belleful before you troll me ohhhh...... e get why? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Meagainstthem: |
Bigkoko: 5:01pm On Sep 12, 2024 |
This Asiwaju too wicked sha. carry work wey bros Seyi no go gree do, give agalagba dem. But wait fess...na who tell them to be vseless to the point where asiwaju go carry this kind heavy work give you on empty stomach? Even fine boy no pimple with all the perks of aso Rock resigned because the wahala defending a drug mule too much, yet these mumu dem wey never eat one good, well cooked meal since asiwaju stole the people's mandate, dey talk. Well, like one stud said, the 30k still dey shack the newer recruits! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Send me tombo, i will send you bits from this my homemade sauce biko. |
helinues: 5:21pm On Sep 12, 2024 |
So all those epistle na purely waste of time Chai |
Meagainstthem: 5:46pm On Sep 12, 2024 |
Bigkoko: Werey me wey dey drink big stout ![]() 1 Like |
Meagainstthem: 5:47pm On Sep 12, 2024 |
Bigkoko: You me for your mumu brain ![]() I know before today's run out you will still lament on x. Werey original |
Bigkoko: 6:49pm On Sep 12, 2024 |
My dearest mumu, no be big stout ohh. I know say you be 🤡 🤡 🤡 but at least you supposed know say na palmy be the way forward na? Big stout Gini? Abeg carry your mumu go Bourdillion... Aunt Remi dey cook bobozi Meagainstthem: |
Bigkoko: 6:51pm On Sep 12, 2024 |
Hahaha 🤣 🤣 🤣 it takes one mumu to look for another mumu. But chaiii when mumu come go be Asiwaju er, mhmmmmm he own don finish. Sorry bro. He go better na fowl name! Meagainstthem: |
Bigkoko: 6:52pm On Sep 12, 2024 |
Significance Of A State Visit! - Temitope Ajayi
(Go Up)
Sections: How To . 63 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |