NewStats: 3,259,450 , 8,170,137 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 03:55 AM 6z3f596z3e3g |
Gov Diri Applauds Bayelsa Youths For ‘abstaining From National Protest’ (296 Views)
(1) (Go Down)
blamingthedevil: 1:05pm On Aug 01, 2024 |
Righthussle: 1:07pm On Aug 01, 2024 |
Ok
|
Curious346: 1:09pm On Aug 01, 2024 |
Normally ,bayelsa people are under a prolonged curse .
1 Like |
Curious346: 1:12pm On Aug 01, 2024 |
Normally ,bayelsa people are under a prolonged curse . 🧲.Jonathan was president for 6yrs but didn't drill a single borehole ,not build a single road , nor erect a single NEPA pole in his village. It was Buhari who came and gave drinking water to his people . 🧲bayelsa is the least populated state in Nigeria yet, their allocation is the 4th highest , yet they are the poorest 🧲 |
Chinkoalhaji34: 1:18pm On Aug 01, 2024 |
Toh Toh Toh, this one no be surprise at all. If you ask me, na wisdom dey reign for Bayelsa. No need to any protest wey go turn to wahala. Dem no fit control am, and we don see am for other states. Wetin we go gain? Just more trouble and chaos. Better to focus on building our communities rather than adding more stress to the already plenty wey dey ground. Make we no dey follow crowd wey no get sense. Na so we go dey go forward! 2 Likes |
Coolabbie: 1:35pm On Aug 01, 2024 |
Bayelsa na state abi na village? Dem dey call animal with horns, snail too dey stand up. 1 Like |
Ouchbabe(f): 1:36pm On Aug 01, 2024 |
They are still enjoying dead whale washed ashore. Their eyes go soon clear
1 Like |
Anunakeeh: 5:00pm On Aug 01, 2024 |
Curious346: No be small curse. Bastards sitting on one of the world most valuable resources but living from hand to mouth. |
(1) (Reply)
Vice President, Kashim Shettima, GCON At 58: A Birthday Wish And A Call For.....
(Go Up)
Sections: How To . 9 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |