NewStats: 3,261,837 , 8,175,326 topics. Date: Friday, 30 May 2025 at 06:16 PM 703a5i

6z3e3g

Oyo Residents Hardship Protest - Politics - Nairaland 1h2i4e

Oyo Residents Hardship Protest (72288 Views)

(4)

(1) Go Down)

NGsultan(m): 10:32am On Aug 01, 2024
Oyo

110 Likes 17 Shares

Chinkoalhaji34: 10:36am On Aug 01, 2024
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not for protest wey no go carry dem anywhere.

168 Likes 24 Shares

Cajal(m): 10:38am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not for protest wey no go carry dem anywhere.
Oyo wey 23rd of the land mass na arable land
Dey protest hunger

118 Likes 11 Shares

helinues: 10:39am On Aug 01, 2024
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors

134 Likes 22 Shares

Ikaeniyan0: 10:40am On Aug 01, 2024
It's their right to peacefully protest

51 Likes 6 Shares

Smartcitizen: 10:41am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not for protest wey no go carry dem anywhere.


Cry cry baby, go and tell Tinubu to start working.

261 Likes 18 Shares

EyeCumInPiss: 10:41am On Aug 01, 2024
Thïefnubu! Thïefnubu!! Thïefnubu!!!
How many times I call you.

Na Fly wey no dey Hear Word dey Follow Dead Body Enter Grave.

93 Likes 10 Shares

BaddestQueen(f): 10:41am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
yes ooo we move!
kwem kwem kwem
bekulu bekulu bekulu
hiohiohiohiohiohio
helinues is crying
children of God are dancing
hiohiohiohiohiohio

138 Likes 13 Shares

hosemujica: 10:41am On Aug 01, 2024
This can’t be Oyo, but if this is Oyo then these are definitely Igbos.

11 Likes

Ikaeniyan0: 10:42am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
I know it's going to flop. Sowore is on his bed in the USA sleeping while his boys are on the street in Nigeria

15 Likes 5 Shares

Ikaeniyan0: 10:43am On Aug 01, 2024
hosemujica:
This can’t be Oyo, but if this is Oyo then these are definitely Igbos.
That's Ibadan, Oyo state.

12 Likes 2 Shares

trutharena: 10:44am On Aug 01, 2024
Oyo residents are just wasting their time; this protest is nothing but a cover for criminals to cause chaos and steal. Enough is enough!

85 Likes 4 Shares

helinues: 10:44am On Aug 01, 2024
Ikaeniyan0:
I know it's going to flop. Sowore is on his bed in the USA sleeping while his boys are on the street in Nigeria

Rinu is also in USA while majority of their NL organizers are keyboard warriors..

Their incitement couldn't work this time around as we raised awareness early

87 Likes 3 Shares

BaddestQueen(f): 10:46am On Aug 01, 2024
helinues:


Rinu is also in USA while majority of their NL organizers are keyboard warriors..

Their incitement couldn't work this time around as we raised awareness early
e pain am ooo

53 Likes 5 Shares

onatisi(m): 10:47am On Aug 01, 2024
the funniest part is that 90% of those participating in these rallies will in 2027 be fighting to campaign, fight, and even be ready to die for the same politicians they are protesting against today.

Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not for protest wey no go carry dem anywhere.

10 Likes 2 Shares

KashApp: 10:48am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
Helinues, Helinues grin this is SW na... When are you stopping them?

31 Likes 2 Shares

onatisi(m): 10:49am On Aug 01, 2024
only a senseless parent will allow his or her child to any protest when the opportunity was there for a successful protest , they didnt do it .


trutharena:
Oyo residents are just wasting their time; this protest is nothing but a cover for criminals to cause chaos and steal. Enough is enough!

3 Likes 2 Shares

ambale(m): 10:50am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors

You are such a disgrace to humanity

U just open mouth begin dey talk dust for your mouth

69 Likes 7 Shares

Tobichima: 10:50am On Aug 01, 2024
NGsultan:
Oyo
Please sir, kindly assist me with 2k
Kalashnikov49: 10:50am On Aug 01, 2024
how far ..e shock you say people for OYO don dey come out abi?

This na Intro...na small small

you still have 9 days to go...the organisers have brains..and its obvious you dont have... cheesy


helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors

44 Likes 4 Shares

Azazyel: 10:51am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not for protest wey no go carry dem anywhere.


Sharap robot

22 Likes 2 Shares

Azazyel: 10:54am On Aug 01, 2024
hosemujica:
This can’t be Oyo, but if this is Oyo then these are definitely Igbos.


E shock you?

22 Likes 2 Shares

press9jatv: 10:59am On Aug 01, 2024
Ipinle oyo no dey carry last. #EndbadgovernanceinNigeria. No retreat no surrender

9 Likes 2 Shares

onatisi(m): 11:00am On Aug 01, 2024
after today , the majority of those who participated in todays march will go back to their workplace tomorrow. Nigerians don enter am , till 2027

3 Likes

press9jatv: 11:00am On Aug 01, 2024
Nlfpmod fergie001
DatNiggaDaz: 11:07am On Aug 01, 2024
helinues:
Abeg make we no lie, the protest is already flopped.

Upon all the online noise for like a month now. The inciters are mostly keyboard warriors
grin grin grin

Dis man, shamelessness will never depart from your life,

List one acheivement of your messiah bobo Chicago grin grin

None ?

grin grin

34 Likes 5 Shares

helinues: 11:11am On Aug 01, 2024
DatNiggaDaz:
grin grin grin

Dis man, shamelessness will never depart from your life,

List one acheivement of your messiah bobo Chicago grin grin

None ?

grin grin

See, don't let me report you. Stop the trolling

3 Likes 2 Shares

press9jatv: 11:13am On Aug 01, 2024
DatNiggaDaz:
grin grin grin

Dis man, shamelessness will never depart from your life,

List one acheivement of your messiah bobo Chicago grin grin

None ?

grin grin
he’s just a clueless lazy thinker. Please don’t give him any attention he’s craving for here

22 Likes 5 Shares

Bookhub: 11:15am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not for protest wey no go carry dem anywhere.

You go explain tire

17 Likes 2 Shares

Iykoto86(m): 11:17am On Aug 01, 2024
Ola9ja23:
As long as we don't allow the igbodients to hijack the protest then it's 100% good for our nation
Caward,how many igbo cities have recorded any turnout for this? yet your deranged and jelous filled tribe no go let igbo man rest.bunch of cawards wey no fit confront the northerners that are calling for protest.

25 Likes 3 Shares

victorDanladi: 11:27am On Aug 01, 2024
Chinkoalhaji34:
E be like say dem no sabi say protest no dey solve anything.

All this wahala go just turn to another level of hardship, na so e dey always be.

Wetin go change? Nothing! Instead of protest, make we dey find solution wey go fit help everybody.

Oyo residents need to focus on how to survive this tough time, not for protest wey no go carry dem anywhere.

Na foolishness of the yorubas I dey marvel at

The Igbos cheer you on online to protest against your son but shun protest in their own land.


Yorubas are too mumu

I have seen videos of protest in Ibadan and Lagos.

Non in Anambra!

6 Likes 2 Shares

(1) Reply)

Photos Of President Tinubu And Akinwunmi Ambode At The Aso Rock Villa

(Go Up)

Sections: How To . 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.