NewStats: 3,263,508 , 8,180,386 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 10:21 AM 5n3v3w6z3e3g |
I attended Portable's First Show In USA (Atlanta) (48033 Views)
helinues: 6:09am On Jun 08, 2024 |
LegendHero: Olu maintain and Ayo Jay have been living codedly lives in USA for years now . Ayo Jay is also still raking money in USA clubs with his old songs 11 Likes 1 Share |
TheSuperX(m): 6:10am On Jun 08, 2024 |
Emma1Oj:Portable na mad man, he's just using his madness to cash out ๐๐ 7 Likes 1 Share |
helinues: 6:11am On Jun 08, 2024 |
TheSuperX: Is the op not also amongst the people una dey call jobless on this forum yet in reality we are living far more better than most of you guys. Hatred no dey make person go far in life 36 Likes 3 Shares |
TheSuperX(m): 6:12am On Jun 08, 2024 |
helinues:No be hatred but the blunt truth. 12 Likes 2 Shares |
ecomalchemistt(m): 6:12am On Jun 08, 2024 |
LegendHero: He no want made dem rip am, once bitten , twice shy 3 Likes |
helinues: 6:13am On Jun 08, 2024 |
TheSuperX: You better avoid anything solid with your SMH oo, we don't want to read gory story later. Hatred and bitterness can be tempting sometimes 20 Likes 3 Shares |
McLizbae: 6:15am On Jun 08, 2024 |
You get plenty energy! Eh even reach to answer the stuipidest... Anyways you nor dey Nigeria... ![]() LegendHero: 11 Likes 1 Share |
helinues: 6:16am On Jun 08, 2024 |
ecomalchemistt: So many times beaten, infinite shy ![]() 5 Likes 2 Shares |
Z115: 6:18am On Jun 08, 2024 |
LegendHero:oh bro u be kmo jayejaye o, u deh flex gan.. Boss abeg buy me food abeg. Hunger deh D's land. 1 Like |
Karleb(m): 6:20am On Jun 08, 2024 |
LegendHero: This is actually very cheap compare to how he would set his ticket prices if the concert were in Nigeria. |
TemmyT002(m): 6:25am On Jun 08, 2024 |
They said this guy wouldn't last a year in the music industry. Here he is. May God change his heart and make him start singing gospel songs. 5 Likes 2 Shares |
otipoju(m): 6:26am On Jun 08, 2024 |
LegendHero: Funny...this picture just dey make me laugh. I no fit talk why. I reserve my coment. |
helinues: 6:28am On Jun 08, 2024 |
LegendHero: Bro, let me just give you a hint. With this thread, be expecting begging for money. No give anybody shishi. Na these same people wey dey call us jobless for years on this forum go still go back with new moniker to dey beg us for money. Just take note 20 Likes 4 Shares |
otipoju(m): 6:29am On Jun 08, 2024 |
LegendHero:moment. If you dey this place you must sabi some people wey I sabi...I no dey follow dem Waka though. I'm too for clubbing. Nice one. From Gwinnet. 1 Like |
Millimann: 6:31am On Jun 08, 2024 |
XtraFortunes:You think everyone in the US is enjoying? We are doing better than many of them. 10 Likes |
Validated: 6:32am On Jun 08, 2024 |
helinues:So many people dey Atlanta and other NA cities dey do factiry or warehouse picking at min wage. Some dey street sef, without job. Anyone wey dey NA dey get time to dey post on NL 24/7 no get better job. That is gospel truth. Busy people do not post on every thread on NL. 16 Likes 1 Share |
Codepain: 6:35am On Jun 08, 2024 |
Millimann:Yinmu 5 Likes 1 Share |
villagereporter(m): 6:36am On Jun 08, 2024 |
XtraFortunes:. Amin Amin amin 3 Likes |
BoldBrainz(m): 6:38am On Jun 08, 2024 |
Irony of reality is, most of the buffoons who scream for Tinubu's catastrophic governance are people who don't reside in Nigeria. If you're so confident in the bastard's ability to perform miracles, take your stupid face back to that country and live in it. Brain-dead clowns! 12 Likes 3 Shares |
Codepain: 6:38am On Jun 08, 2024 |
Validated:Na only poor busy Dey busy anyhow No be everybody they do bricklayer work and canโt take mins to check their phone 9 Likes 1 Share |
CJStarz: 6:39am On Jun 08, 2024 |
LegendHero:๐๐๐ |
Codepain: 6:40am On Jun 08, 2024 |
BoldBrainz:You can also leave Kaduna and go to Anambra where Peterina Obi finish work 18 Likes 2 Shares |
LegendHero(m): 6:43am On Jun 08, 2024 |
otipoju: En en I sabi Gwinnet. I used to live in Buckhead before I move to Marietta. Cool. 12 Likes 1 Share |
LegendHero(m): 6:44am On Jun 08, 2024 |
helinues: I dig. I sabi as things dey go for Nairaland. 9 Likes 1 Share |
MaziObinnaokija: 6:45am On Jun 08, 2024 |
![]() helinues: 8 Likes 1 Share |
Codepain: 6:46am On Jun 08, 2024 |
BoldBrainz:Liar na Kaduna you Dey The way ipob confuse reality and daydream ONKR 11 Likes 1 Share |
MaziObinnaokija: 6:46am On Jun 08, 2024 |
U go sidon inside your oga beans, rice/yellow garri 2/2 shop dey look for trouble. Later,you'll look for style to beg for money
Zulu11zulu: ![]() 10 Likes 1 Share |
Forbes 10 Richest Musicians In Africa (Don Jazzy @ No 2)
(Go Up)
Sections: How To . 31 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |