NewStats: 3,259,475 , 8,170,233 topics. Date: Sunday, 25 May 2025 at 08:17 AM 6n5f686z3e3g |
Why Is It Called Canada Loud? (7060 Views)
(1) (Go Down)
Peter532: 3:15pm On Apr 15, 2024 |
Is it that it was grown in canada and exported there from the airport to be consumed or it was Just a nickname. Please help my curiosity.. |
Samesame247: 3:17pm On Apr 15, 2024 |
because wen you light am inside any car, the car go dey smell like benz wey dem thief from canada
16 Likes 1 Share |
Aareakinwunmi: 3:19pm On Apr 15, 2024 |
Peter532:Lol , yeah they call it Canadian loud because it's from Canada. |
Peter532: 3:21pm On Apr 15, 2024 |
Aareakinwunmi:Wow I thought it was just nicknamed like our regular igbo. Does it mean they also have loud? Belarus, russia and the rest 5 Likes |
emperor4love(m): 4:58pm On Apr 15, 2024 |
Imported from Canada,Canadian product
|
Starboytwo(m): 5:03pm On Apr 15, 2024 |
Samesame247:best place to smoke it. As una dey drive una dey feel alright. |
2shure: 5:22pm On Apr 15, 2024 |
Fuc k Canada loud. Take Ghana loud. Smells like those expensive pefs. Eyes go red...u go high and u go dey match am. If u too speed.na death
|
StonedSaint(m): 5:32pm On Apr 15, 2024 |
Canada cana Canada cana Canada cana.. abracadabra when she see my cobra.. them no Sabi ball like Chalobah.. when I blow my cana Canada.. óluwé am like Alaba.. she love my long tin - caravan.. Jamb question - car na van?.. all my h@ters d!e young - cadaver.. buy market ur change na wahala.. giveaway no be sadaka.. killing beats - massacre.. odeshi isakaba.. she no taya she from Calabar.. I pour something for her calabash.. discharge her - me Japa.. gals hold me for ransom - sexy kidnapper.. I like palmwine but I no know d tapper.. thug loving no oluomo or istijabah.. steady puffing on my cana Canada cana Canada.. fine gal wats d matter.. I dash u my heart even bladder.. so u go fit love me ur brother.. where action film? ask brymo n abaga.. I dey site dey find d maga.. wey go chop d lamba.. I no like !gbo I prefer d one straight from Canada.. always on loud we no sipping lager.. backbiters mouth sharp dagger.. but I no send them when I dey with my cana Canada.. Canada cana Canada cana.. okada fly fast I tell d aboki kada kada.. then I start to recite Our Father.. money location na there we gather.. but if it's not then we scarce like panda.. wetin good for goose fit kill d gander.. we only blow foreign not Uganda.. haters on baroof from Kampala.. now my heart racing like a Chevy Impala.. lol 14 Likes |
id4sho(m): 6:06pm On Apr 15, 2024 |
![]() |
chiiraq802(m): 6:52pm On Apr 15, 2024 |
I don't need to tell you. Just take a little puff( little ooo!!). Then you'd know why it's called Canadian lala.
|
chiiraq802(m): 6:54pm On Apr 15, 2024 |
StonedSaint:Nothing you wan tell me. you dey ON SUMTIN like dis... hehehehe. 4 Likes 1 Share |
dopedan(m): 8:02pm On Apr 15, 2024 |
Wen u take am your body go cool like say you dey canada me sef one time i take am for PH snow dey fall inside my house, i dey find the loud i dey smoke for 30 mins i come see am for my hand omo i jonez
12 Likes 1 Share |
papyjaypaul: 8:38pm On Apr 15, 2024 |
Canadian Loud is described by Nigerian police as an expensive synthetic strain of cannabis from Canada with high THC content. Another strain of cannabis from Canada found in the containers is called Colorado. It is a popular marijuana strain known as Canadian Loud. THC is Delta-9-tetrahydrocannabinol and it is a medicinal compound utilized to manage and treat chemotherapy-induced nausea and vomiting and stimulate appetite. It is a controlled substance. It is used in medicine under the supervision of medical experts but it is also used by criminals. That is why it is under the radar of NDLEA and customs of different countries. Any drug that is abused will abuse you. 2 Likes |
LOVEGINO(m): 9:20pm On Apr 15, 2024 |
Peter532:just give it a trail. U go confirm am. |
1Alex: 10:03pm On Apr 15, 2024 |
Peter532:have also taken time to wonder why the other one is called Indian hemp? |
Autobot05: 10:27pm On Apr 15, 2024 |
Cause 3 puff can land you in Canada The remaining puff will decide how long you’ll stay there But Canada sweet sha 😁 6 Likes |
nextdoorpal: 11:34pm On Apr 15, 2024 |
StonedSaint: Magnito killed this jam, his flows were just on point 2 Likes |
Gadafii: 12:17am On Apr 16, 2024 |
2shure:na craze person go see cana dey choose Ghana over am You must be an egbon adugbo, those type that use white rizla to smoke jedi 6 Likes |
Smartguyboy(m): 2:37am On Apr 16, 2024 |
Peter532:They have Ghanaian and Scottish loud . But na Canada loud loud . |
2shure: 4:35am On Apr 16, 2024 |
Ode.smokw South african loud. Dunce
Gadafii: |
Caleb15(m): 9:14am On Apr 16, 2024 |
If you don't have food to eat, leave that sh!t bro.
1 Like |
Adonko(m): 9:29am On Apr 16, 2024 |
Caleb15:you are very correct..if you lack abudancy of food by extension water..kindly follow the advice above by totalling ignore or you go sick. |
Uchenna10(m): 10:35am On Apr 16, 2024 |
2shure: Sharp!!! |
Thazard(m): 12:27pm On Apr 16, 2024 |
Samesame247: ![]() ![]() ![]() |
SayGod: 12:30pm On Apr 16, 2024 |
Peter532: Canadian Loud the feeling is diffa-rent |
SayGod: 12:31pm On Apr 16, 2024 |
Canadian Loud the feeling is diffa-rent
1 Like |