NewStats: 3,261,694 , 8,174,814 topics. Date: Friday, 30 May 2025 at 07:50 AM 3f6u1u6z3e3g |
Monthly Net Salary Of Federal Government Ministries,departaments, Agencies And P (7857916 Views)
Mohisah: 7:18pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat:Naso i hear for Wuse 2 wen we wan do Iftar. I bn tink say dem dey play.. Mk una gimme slot una no gree esp' MessiisGoat ☹️☹️☹️ U promise me NDIC fa 1 Like |
kheengz: 7:29pm On Mar 14, 2024 |
Gensanusi:wow |
MessiisGoat: 7:42pm On Mar 14, 2024 |
Mohisah: 😂😂 Abeggg no dey wine me like that NUPRC matter dey give me headache already 😅 |
Think9ja(m): 7:43pm On Mar 14, 2024 |
kot1917: Na me and you de that Fire Service thread de find information ooo. Sure plug come now, you rush go find another person dump me Chai! Diaris God ooo 2 Likes |
Think9ja(m): 7:46pm On Mar 14, 2024 |
PlsBanMe: We go run am anyhow we see am Let's get in first. Any latest, authentic update as regards the recruitment Sir? 2 Likes |
Mohisah: 7:51pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat:Boss u knw say NDIC don dey close to Apl hour. Gimme d NDIC mk i rest abeg. I fit beg my bro Hussen240 after breakin fast mk he giv u ur dream NUPRC since na der be ur dream. He's bn dashin slots undisclosed since last week or so ![]() 2 Likes |
Mohisah: 7:55pm On Mar 14, 2024 |
Think9ja:Dis thread is fun dis night 🤣 Atlst mk pesin no too serious for life. Grace is a breakthrough whether you're asleep or workin or doin nothin, the day wer e go come, smth must get u doin smth n it'll locate u for life ![]() 1 Like |
DanIduh06: 8:00pm On Mar 14, 2024 |
victor4ekele: I don't have the nor on appointment. If you have the or appointment we can go together if you want us to. Regards 1 Like |
Walybounce: 8:05pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat: Wow!!! You don’t know what this info means to me brotherly. Thank you thank you thank you, hopefully i will be back here with some good news 6 Likes |
Mohisah: 8:06pm On Mar 14, 2024 |
victor4ekele:Even if u wan go there, just mk it on Wednesday as early as Possible by 7am be there. Befr dem hold plenary ur suppose Senator go dey office to revise his jotter bfr goin out✌️ 1 Like 1 Share |
Think9ja(m): 8:07pm On Mar 14, 2024 |
Mohisah: Naso We de pray/hope for our own grace |
Walybounce: 8:07pm On Mar 14, 2024 |
Mohisah: You never forget?? 😂😂 insha Allah boss, lets just hope for the best. |
Walybounce: 8:08pm On Mar 14, 2024 |
Mohisah: No gree for anybody, he must fulfill that promise |
Ucheclaw(m): 8:09pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat: I sent you an email, let's chat 1 Like |
ikarofi: 8:13pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat: I would like to talk with you privately if you don’t mind, but your profile is not visible. How do I you? |
Daklo: 8:20pm On Mar 14, 2024 |
Entering National Assembly without or an insider to take you in is work o!! Even if you sneak and the first gate, to enter the senate or reps building would be very tasking. Just make sure you have a plan before you go there because you will only go and suffer. Those security men are not smiling . DanIduh06: 3 Likes |
Asquare84(m): 8:29pm On Mar 14, 2024 |
National hospital, Abuja is collecting applications for all medical field.
6 Likes |
MessiisGoat: 8:51pm On Mar 14, 2024 |
Mohisah: Oh no, Boss man don't get me wrong. My NUPRC slot is already secured 😂 It's the waiting part for them to start that's tiring is all I'm saying. But I'm glad that Hussen240 is in a position to help others. Also I really don't have any NDIC slot to give to be honest so i rather suggest Hussen gives you one of the undisclosed slots you mentioned. 7 Likes 1 Share |
MessiisGoat: 8:57pm On Mar 14, 2024 |
ikarofi: Please to all the people asking to chat probably about NCC , i really can't right now. But you should know that the letter was dated 5th March and he received it yesterday from presidency connect. 2 Likes |
OSM2225: 9:05pm On Mar 14, 2024 |
NNRA Boss get reappointed. Hopefuls should stay connected ![]() 4 Likes 1 Share |
Mohisah: 9:06pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat:Na NDIC be d target, even if NUPRC cm my hand i go still swap am. I get long term target fr NDIC ever since.😁 Na peace i need, no be wahala of too much funds. Nuprc go giv me nightmares my boss |
Mohisah: 9:09pm On Mar 14, 2024 |
Walybounce:U knw howit goes bro abi u want Allah to remind u on d day where u wld hv no enough 50k worth to give? Donate d funds to any Islamiyyah inshaAllah, that's my wish 1 Like |
Shinzokiyotake(m): 9:16pm On Mar 14, 2024 |
bowen2018:is silent over here o maybe they are through with the process but I will dig again |
Shinzokiyotake(m): 9:21pm On Mar 14, 2024 |
Good evening house Abeg if you get opportunity for dssc and you no wan use am please help a brother me I dey interested
1 Like |
Ucheclaw(m): 9:27pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat: I sent you an email, can you reply please? |
DanIduh06: 9:49pm On Mar 14, 2024 |
Daklo:Thank you. I went some years back without nor on appointment. But I don't want to gatecrash again. |
Towma(f): 9:54pm On Mar 14, 2024 |
Asquare84: How much is salary for doctors in National Hospital? |
Ebymarv: 10:24pm On Mar 14, 2024 |
Oga Mohisah, Abeg give me na or beg on behalf, make my pikin dem no go hungry😭😭...this lack of good job is really frustrating me😭
Mohisah: |
Ebymarv: 10:38pm On Mar 14, 2024 |
Please can you help me? Even if its ministry job, I will be so grateful🙌🙌
MessiisGoat: |
Ebymarv: 10:41pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat: |
Biokana(m): 10:45pm On Mar 14, 2024 |
Mohisah:That's it my brother. Though one must make a move (effort) while awaiting Allah's grace. 2 Likes |
Ucheclaw(m): 11:06pm On Mar 14, 2024 |
MessiisGoat: It isn't about Ncc, and I'm neither asking for any favors. Just a few questions. Thank you 1 Like |