NewStats: 3,265,221 , 8,186,055 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 10:38 PM 56w5a6z3e3g |
Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (568933 Views)
PJtech: 9:01pm On Mar 10, 2024 |
This weekend sef just dey somehow. Since last week Wednesday nah cut 1 everytime Today now i dey beg lille make dem draw this useless man city women go draw for 96min
|
blaquemyc: 9:01pm On Mar 10, 2024 |
Chief Ogwuego, how far you. Long time. Abi you too don japa?
|
blaquemyc: 9:04pm On Mar 10, 2024 |
PJtech:Hard luck. You go soon knack dem 2by2. |
AlabiKILLER2021(m): 9:04pm On Mar 10, 2024 |
PJtech: 77 odds is too much Why not reduce it to 5 odd |
ispreloaded(m): 9:11pm On Mar 10, 2024 |
ispreloaded:boom already ![]() |
amabengroup2(m): 9:15pm On Mar 10, 2024 |
deltateam: We try again next time. |
PJtech: 9:34pm On Mar 10, 2024 |
AlabiKILLER2021: Make i show you 3 odds wey still cut |
Punter7728: 9:41pm On Mar 10, 2024 |
One of my edit from eseka12 game about to boom pray for me guys cos i really need this money i am very broke at the moment and only 12,620 cashout is too small for my need i would have cashout
|
PJtech: 9:45pm On Mar 10, 2024 |
Punter7728: Na only inter miami remain? Dem suppose win that match Congrats in advance |
PJtech: 9:47pm On Mar 10, 2024 |
blaquemyc: The game really pain me. I no expect say nah dem go spoil that ticket, my focus was on Lille when they're trailing by 2 goals 120k wey i suppose use settle bills... Pay day soon i believe 1 Like |
Punter7728: 9:50pm On Mar 10, 2024 |
PJtech:Thanks boss but na inter miami and benfica remain
|
Cocolatti(m): 9:51pm On Mar 10, 2024 |
PAOK 1.5 please
|
ispreloaded(m): 9:51pm On Mar 10, 2024 |
Punter7728:oma ![]() |
Tradepunter2: 9:52pm On Mar 10, 2024 |
ispreloaded: This.guy you dy ment I swear 🤣🤣🤣🤣🤣..... Those games where solid..... Nice one |
ispreloaded(m): 9:56pm On Mar 10, 2024 |
Tradepunter2: ![]() ![]() |
blaquemyc: 9:58pm On Mar 10, 2024 |
ispreloaded:And 1 came to . Unfortunately, na 1h I stake 'em each. At least tp to take go hustle tomorrow don set. Thank you broski. More palm oil to ur molo.
|
ispreloaded(m): 10:01pm On Mar 10, 2024 |
blaquemyc:enjoy ![]() |
odenkirk: 10:02pm On Mar 10, 2024 |
Streetdoctor:who told u that i am looking to win millions? i just need few bucks to hold body, nothing more. because i know betting is not the way out and for ur own info im not jobless, i have a skill, i just need courage to leave my boss and start my own biz. |
odenkirk: 10:03pm On Mar 10, 2024 |
today is cool ![]()
|
odenkirk: 10:03pm On Mar 10, 2024 |
giveaway if benfica score 2goals
|
PJtech: 10:05pm On Mar 10, 2024 |
Punter7728: Keep the hope alive |
PJtech: 10:06pm On Mar 10, 2024 |
I need roma to do 1.5 make i chop this small money E don boom... Be like i go dey find 10 oďds with this option every week
|
PJtech: 10:07pm On Mar 10, 2024 |
odenkirk: 10:13pm On Mar 10, 2024 |
PJtech:all the 19tickets cut, this is today's ticket |
Puntingnoob: 10:16pm On Mar 10, 2024 |
Punter7728:Wow!! E no go better for those Israeli teams. na them cast my edit. 268 odds. Goodluck |
AlphaNugget(m): 10:20pm On Mar 10, 2024 |
Picking one team from each top league has always favoured me for the past 3 Sundays. I guess that will be my new strategy to defeat Alabi 🥲 Note that I have won for the past 3 Sundays, I do miss out on Saturday winnings maybe due to greed by adding an extra game, like I added Liepzig and Dortmund over 2.5, instead of picking just one.....but it is just my normal strategy sha 👍
|
Punter7728: 10:24pm On Mar 10, 2024 |
Puntingnoob:I kukuma avoid them cos of the war |
PJtech: 10:25pm On Mar 10, 2024 |
odenkirk: Awwwnnn... make i drop plate |
odenkirk: 10:26pm On Mar 10, 2024 |
PJtech:if 5h is not small for u |
PJtech: 10:30pm On Mar 10, 2024 |
Punter7728: Walahi baba just cashout that game.. even if nah 2k I just go check lineup now nah rubbish.. dem don collect 1 like this sef 1 Like |
PJtech: 10:31pm On Mar 10, 2024 |
odenkirk: I go use am do sub |
PinkNature(m): 10:31pm On Mar 10, 2024 |
![]() |