NewStats: 3,262,324 , 8,176,809 topics. Date: Sunday, 01 June 2025 at 07:28 PM 41174p6z3e3g |
AFCON: 'Super Eagles waka Never Finish, Na Semi Dem Dey Go So' - CAF (40389 Views)
(1) Go Down)
fergie001: 8:59pm On Feb 02, 2024 |
Super Eagles waka never still finish o. Na semi dem don dey go so... π³π¬π¦ Kpa Kpa Kpa Kpa away! Naija go must see the under of this #TotalEnergiesAFCON2023 pot. Ballin' ballin', or nothing... Osimhen! You no dey feel am?! π«Άπ³π¬ CAF 77 Likes 6 Shares |
inoki247: 9:01pm On Feb 02, 2024 |
Lol nothing u fit use satisfy Nigerians people are still complaining and shouting na luck dem dey use win abg the Time we dey carry calculator wetin Dem dey use win ![]() ![]() ![]() 142 Likes 10 Shares |
JasonScoolari: 9:08pm On Feb 02, 2024 |
Congratulations to the boys.... Weldone to the Palenca Neggras of Angola, they played well, but it was not their day. A date with our bitter rivals, the Bafana Bafana of South Africa will determine if we go still waka in Ivory Coast or waka comeback to Nigeria with bronze as usual. 155 Likes 12 Shares |
HarryGleb: 9:11pm On Feb 02, 2024 |
South Africa is waiting.
1 Like 6 Shares |
Masterviolence(m): 9:15pm On Feb 02, 2024 |
HarryGleb:They're waiting to go back home I believe. At the moment, anybody we meet is going home. Nigeria will be crowned Africa champions. Bookmark this. 346 Likes 23 Shares |
JasonScoolari: 9:16pm On Feb 02, 2024 |
Masterviolence:Senegal and Morocco fans actually said more than this. Take one game at a time, don't be too boastful. 127 Likes 11 Shares |
iamocheme: 9:50pm On Feb 02, 2024 |
5 Likes 1 Share |
money121(m): 10:02pm On Feb 02, 2024 |
Ok
|
ThunderFireAgba: 10:02pm On Feb 02, 2024 |
![]() 30 Likes 2 Shares |
ogolemati: 10:02pm On Feb 02, 2024 |
![]() ![]() ![]() 81 Likes 13 Shares |
doneback04: 10:03pm On Feb 02, 2024 |
JasonScoolari: 1 Like |
Dpharisee: 10:03pm On Feb 02, 2024 |
Congratulations Naija, I can see the collaboration between Tinubu and Obi towards one goal which is victory for Super Eagles
8 Likes 2 Shares |
Sunofgod(m): 10:04pm On Feb 02, 2024 |
![]() |
4tomandchi: 10:04pm On Feb 02, 2024 |
Dis CAF post sound like bad belle oh!! We Super Eagles know say one game still remain to final and another one to lift the trophy. God no go shame us!!! 51 Likes 5 Shares |
profmallor: 10:04pm On Feb 02, 2024 |
How can south africa be waiting when they are yet to cross the hurdle of cape verde. Its Nigeria and Mali at the finals. HarryGleb: 36 Likes 2 Shares |
ipobarecriminals: 10:05pm On Feb 02, 2024 |
![]() 1 Like 2 Shares |
ORIAYO70(m): 10:05pm On Feb 02, 2024 |
34 Likes 1 Share |
Creamypie(m): 10:05pm On Feb 02, 2024 |
HarryGleb:what if they lose 2morrow 15 Likes 3 Shares |
Seunpapa65: 10:05pm On Feb 02, 2024 |
Please who knows how i can start naija to win the cup on sporty
2 Likes 1 Share |
GanagiBitrus: 10:06pm On Feb 02, 2024 |
The Waka no go finish until the Trophy is lifted by Skipper Troost Ekong. βοΈ Abeg clear road for S/Eagles... ![]() 36 Likes 3 Shares |
ATEAMS: 10:06pm On Feb 02, 2024 |
Nasso
|
Dyfynezz12(m): 10:06pm On Feb 02, 2024 |
Eagles 're cooking The cup is theirs 3 Likes 1 Share |
skywalker240(m): 10:06pm On Feb 02, 2024 |
Useless CAF Deep down, they truly want Nigeria to fail 22 Likes 1 Share |
Timothy89(m): 10:06pm On Feb 02, 2024 |
I think meeting SA will make sense than cape Verde, those carpe Verde guys na baller, scoring is in their DNA I doubt if we can rival them with one 1 goal score in a match Where is that dude saying over 4.5 for Nigeria, Nigeria over 4.5 like serious, SA and carpe Verde, 3.5, for guinea v Dr congo dey make sense not Nigeria Na under 2.5 first half I carry them and it enter, I would have carry them under 1.5 sef 9 Likes 3 Shares |
tunjijones(m): 10:07pm On Feb 02, 2024 |
E sweet me the way whey Nigerian dey drag Ghana. Them talk say the "g" whey dey for Angola stand for Ghana.... 26 Likes 2 Shares |
gaby(m): 10:07pm On Feb 02, 2024 |
HarryGleb: Those ones collection go be legendary.. 14 Likes 1 Share |
Hisimperialmaje(m): 10:08pm On Feb 02, 2024 |
E Clear!! Go Eagles
1 Like |
Dididrumz(m): 10:08pm On Feb 02, 2024 |
Ehnnn, we know and with the way those boys are playing, no wahalah... Bring it on πͺπͺ 2 Likes |
HarryGleb: 10:09pm On Feb 02, 2024 |
profmallor: 1 Like |
Offpoint1: 10:10pm On Feb 02, 2024 |
![]() |
(1) Reply)
Vincent Enyeama Shares Domestic Picture
(Go Up)
Sections: How To . 19 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |